NewStats: 3,263,921 , 8,181,894 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 06:59 PM 2w3c5o6382y |
(1) (10) (of 131 pages)
![]() |
Una de spread fake news. For wey person just change profile to catch cruise una don take am seriously ![]() 8 Likes |
![]() |
Una no tell me say opueh get repercussion oπ₯²
|
![]() |
Lighterx: But why na? So guys can't rapport with you again ![]() |
![]() |
if una don hang like 5 wig untop una wardrobe nobody be una class again
|
![]() |
"You still dey use this phone?" "You sabi use something o" Insult wey be like compliment. π |
![]() |
Village people 1: 0 to him
|
![]() |
Why is this in front page?
40 Likes 2 Shares |
![]() |
2 Likes |
![]() |
For where!
2 Likes |
![]() |
Do you know that if not for Judas we for no get all this holiday ![]() 15 Likes |
![]() |
Fear is βWhat ifβ Faith is β even ifβ π§π½ββοΈπ 32 Likes 5 Shares |
![]() |
I wonder who go first drink garri for 2024 π€π€£π
3 Likes 1 Share |
![]() |
Finally?
|
![]() |
Apart from being single, what other things did you achieve this year?
|
![]() |
Apart from being single, what other things did you achieve this year?
1 Like |
![]() |
Life no hard, na you never dial *371# for your phone π
2 Likes |
![]() |
If youβre not broke this December, is either youβre a ritualist, doing yahoo or perhaps a politician.π
1 Like 1 Share |
![]() |
Small stress , you don clear chat and block person number. Na so you wan take marry? π€π½π
1 Like |
![]() |
Our parents feeding us 3 times a day is something we took for granted.
4 Likes |
![]() |
Imagine finishing your savings today because tomorrow isn't promise and you wake up tomorrow,
5 Likes 2 Shares |
![]() |
Letβs not forget. Books,minds and umbrellas work only if theyβre open ...
2 Likes 1 Share |
![]() |
duduade:Lol |
![]() |
Iamzik: Wisdom ![]() ![]() |
![]() |
Assuming you are in a taxi, and the lady sitting beside you has the picture of your husband as her wallpaper, what will you do ![]()
|
![]() |
Assuming you are in a taxi, and the lady sitting beside you has the picture of your husband as her wallpaper, what will you do ![]() 3 Likes |
![]() |
Unbreakable26: Wait, are you sure na the same opay we are using? 1 Like |
![]() |
Unbreakable26: ![]() ![]() |
![]() |
GT bank, her brothers Access bank and UBA can debit you for just ing in front of their bank π’π’
18 Likes |
![]() |
May we not look like who they are looking for πππ
2 Likes |
![]() |
So Tinubu travel go india and una dey expect say them go annouce Peter Obi as winner? make una dey play π
1 Like |
(1) (10) (of 131 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |