NewStats: 3,264,986 , 8,185,272 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 04:16 AM 2j3q4p

6382y

Ucbenjamin696's Posts 4r5e4m

Ucbenjamin696's Posts

(11) (of 11 pages)

ucbenjamin696(m): 11:14am On May 21, 2024
Like the ooni gave birth to her out of wedlock,or wen he was still very young cus having the lady dat age,then baba go don double her age,anyway ROYAL MONEY of a FIRST CLASS speaking baba lookz fresh...but Ooni don cast the real age of him dauta unknowingly ooo grin undecided lipsrsealed
ucbenjamin696(m): 10:51am On May 21, 2024
Shey no b same southy wey deir ladies dey show boobs for cultural attire?

Anyway make she just begin sell the video,since d guy no get sense to sell am
ucbenjamin696(m): 10:44am On May 21, 2024
Why she cum dey post am..... If later "MIDNYT" MEN pay her visit dem go say naw "village pole" handi work.

Some things should be taken out of social media nor public view,if God bless you,thank him in your closet,no be to begin post for social media or mount pulpit to cast mata for SECURITY REASONS.
ucbenjamin696(m): 10:39am On May 21, 2024
FOR MY AREA WITH LOCAL YOU GO SEE AM COLLECT FREE,BUT IF MP CATCH YOU...OYO....ANYWAY YOU JUST WAN LET US KNOW SAY YOU JUST STOCK UR STORE ROOM,AND I SUSPECT SAY YOU NAW MAID FOR THE HOUSE OR SERVANT FOR KITCHEN INSIDE HOTEL...
ucbenjamin696(m): 10:35am On May 21, 2024
Hope no b audio.... palliative mata, feeding school children mata,...Its possible those in government will flex the cash bring out some audio benefactors,since naw PADI PADI GOVERNMENT, highest and worst naw chop 23billion then court collect 1million as bail... MATA CLOSE.
ucbenjamin696(m): 10:17am On May 21, 2024
Anyway let's her from the pastor,pple wey dey say #DNA test gone wrong,abeg how una take know.
ucbenjamin696(m): 10:15am On May 21, 2024
I would have commented but:-

1.I ren't married yet

2. Dem no dey chuck mouth for husband & wife mata.

3.No b today pastors (MOG) don dey fall hand/divorce (the two pastor Chris did same),shey one haz been married for more than two or three times....

WITH THIS FEW POINTS OF MINE,HOPE AV BEEN ABLE TO CONVINCE YOU & NOT CONFUSE YOU, WHY I REALLY DONT WANNA COMMENT

1 Like

ucbenjamin696(m): 6:44pm On May 20, 2024
This one no go mind him business, abeg no go talk lyk woman put naija for hotspot against isreal
ucbenjamin696(m): 2:27pm On May 20, 2024
safety first,not about tribal nor witch hunTin....
ucbenjamin696(m): 3:41pm On May 12, 2024
The governor said dey re ipob/ESN abeg how him take know, I toth investigation is still ongoing...., all diz there audio bounty make e for b lyk say...abeg naija security don cast
ucbenjamin696(m): 8:45pm On May 11, 2024
To this length... The babe get high connection the lecturer,but the report said he was asking the gal out.... No b say him RAPE her....somethings no clear lyk crystal water

1 Like

ucbenjamin696(m): 3:54pm On May 10, 2024
ONE MANS MOIMOI NAW ANODA PLATE MEANT FOR THE GODS
ucbenjamin696(m): 2:54pm On May 10, 2024
Anyone wey favour you and ur entire being & mind concur to it,biko do...,if naw to give ur earthly parents or pastor u feel lyk doing, jux do,if naw to drop am for any junction ur mind tell u,jux do,if naw to spend am for dorime inside club or use am knack ashawo,so long u re OK with it and can give ability of how u spend or wasted it,no qualms.
ucbenjamin696(m): 8:05pm On May 09, 2024
I go turn the jersey to my "CHRISTMAS SHIRT" next year

2 Likes

ucbenjamin696(m): 7:55pm On May 09, 2024
Based on how things dey go for diz country I for say maybe we need military to cum rule us lyk maybe 3 months oly,but based on recent happenings lyk our military has been politicalized or maybe juz ordinary SOLDIER ANTS
ucbenjamin696(m): 7:45pm On May 09, 2024
Just a day ND over here mine don 3weeks I juz dey hear from the agent say d thing dey on pending,I juz dey pity on top 6k wey I pay,d dey I go send my boiz to burst her shop go soon reach,by then .....

1 Like

ucbenjamin696(m): 7:36pm On May 09, 2024
Una sure no b ritual diz guy wan style do so....,he haz done 8hrs before according to him ND now 24hrs,inside a coffin...,anyway I reserve my comment,naw here we dey anything for the clout all naw "CONTENT CREATION"
ucbenjamin696(m): 9:25am On May 07, 2024
SO LONG SAY NAW "GUN" ...TOY GUN,RUBBER GUN KPAKO GUN,FAKE GUN...,I NO DEY WAIT TO CHECK & CONFIRM...,EIDA I SURRENDER OR I TAKE OFF,I DONT CARE WHO'S IN POSSESSION EVEN IF NAW "SOLDIER ANT" ... I NO B LYK CAT WEY GET ONE LIFE
ucbenjamin696(m): 9:16am On May 07, 2024
"TRADED BLOW"....... all diz bloggers,he doesn't feel lyk celebratin watin cum happen,he shouldn't av scored,or beta still no play or even make attempt to score...baba get reason y him no wan celebrate," NO BE EVERYDAY BE XMAS"
ucbenjamin696(m): 1:13am On May 07, 2024
patomberekpe:
You guys should be realistic in advising him on what to do, This is a powerful Man backed by the N01 citizen in the village, probably knows all the bad people in the village, killers in the village, bad police in the village, someone who could do that to a woman is heartless, .
.

For the igwe to beg on his behalf and he owns a hotel,having mind to do that, then dat man get some village igwe backup, and based on how naija be,him go get as few local connections & back up

1 Like 1 Share

ucbenjamin696(m): 1:10am On May 07, 2024
For bringing this mata here,u don fk,as in u no get bf or male bestie wey dey fuckin close to you,as in no guy take u as dear to his heart,only say one smally dey tidy speakers for me,one idiot wey CU's him twin sista dey date one bastard epe police station man wan act funny for d guy momsi side,d way I and my guys bash cum the compound,the full community gather tell dem to cum eida beg us or beg d woman or else make dem comot from d street, naw the woman cum beg us say pple don cum beg dem,say make we forget the mata....,Galfriend I will only tell u diz,if u don't have any human power to use...,Just goan do beta 6-12 fastin & prayer (3days with one or two nyt vigil eida 12-3AM or anywhere ur human strength carry u,just tell God what u want his Angels to do to d man,then fold ur hands and watch God fite for u...,No forget to share the testimony abeg
ucbenjamin696(m): 3:15pm On May 05, 2024
All this ones juz dey learn,dey couldn't finish deir course from Evans academy or osisikankwu school for kidnappers...., But on a crious facts naw prayer of Children of God dey work,God just wan use dat way/method take glorify him name
ucbenjamin696(m): 10:35am On May 05, 2024
This heavenly race naw God go EPP us all,we no even know who re the CALLED nor the CHOSEN ONES....everybody dey claim CHILD OF GOD & Mr/Mrs Born again...,even Mr gay wey dey sing Christian music and the pastor wey dey fornicate and encourage the member to commit abortion still dey act Mr Holy and Pastor Saint....Las las on the last day,things go shock pole...

1 Like

ucbenjamin696(m): 11:07pm On May 04, 2024
Itel naw downgraded version of tecno,same way infinix naw upgraded version of tecno.....,all diz phones naw same just lyk Paul of psquare ..... But I dislike itel and everything about it,but based on dash,I go happily sharply GBA the phone with open hands
ucbenjamin696(m): 11:00pm On May 04, 2024
Las las naw mancity go carry d cup,arsenal try but Aston villa follow witchy dem.... Beta luck next time,cuz I see mancity not even drawing their next match not to talk of losing
ucbenjamin696(m): 10:51pm On May 04, 2024
Police accept say e happen,but deny involvement.... Ok, its well,we don hear but make sahara reporters give us more that enuf prove to nail NPF cuz doz secondary school boiz can deny anything

1 Like

ucbenjamin696(m): 10:43pm On May 04, 2024
'Downtown" naw name of bar for my side ooooo ....,but watin una mean with diz down town bikonu..... Anyway diz road project don too carry ova hyping anyway since naw apcnigeria project,let's it with all our YANSH
ucbenjamin696(m): 10:37pm On May 04, 2024
Apart from security problems we facing in naija,abeg naija still beta than UK,and the dollar still get plenty value (advantages) naira unless $1= #100 or even less ova dere naw tax and oda expenses (water,light...) Dey chop deir money,but @least u see where ur money is entering,no b for here u pay tax and electricity bill,yet nepa no go bring lite,unless u re using prepaid meter, DAT one naw mata of discussion for anoda day.

2 Likes

ucbenjamin696(m): 5:04pm On May 04, 2024
You all re wasting ur tym advising him...,he really know waht to do,but is kinda not ready to accept and face facts...,your wife is cheatin on you with ur boss,you don get some evidence and still dey gather more,but ren't ready to divorce her....,Anyway kwatinue
ucbenjamin696(m): 4:55pm On May 04, 2024
Lagos state,festac precisely naw 1000 per liter (some boiz dey even sell #2000 if ya buying one liter oly) for black market...,filling stations only sell to black marketers who cums to buy as early as 5:30AM from dem,some don't even sell to gallons,only cars & vehicles while some only sell to pple with much gallons (#200 per gallon)
ucbenjamin696(m): 4:43pm On May 04, 2024
Just two months before her wedding....,she don already start dey cheat on her future husband with underage,diz blonde ladies re already weirdos....,watin she dey enjoy, but lyk she enjoys been the lead actor which is something she isn't getting from the man...,but she no try abeg
ucbenjamin696(m): 4:32pm On May 04, 2024
Naw locally made rocket launcher b that..., I swear I shock who electric shock

(11) (of 11 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.