NewStats: 3,265,415 , 8,186,663 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 08:15 PM wjw6382y |
(1) (10) (of 11 pages)
![]() |
DIVINEEVIDENCE: Mind you,if not cus of her mom checking dem almost every morning, dat babe go don give me pussy Bleep since,..even after the marriage, e sure me say if we block ONE on ONE and I decide to Bleep her,she go open cus no excuse......,I don't judge ladies by the presence of hymen,av seen village virgins go wild in da city after marriage...., Gal wey wan stay loyal go stay loyal before or after marriage.... 1 Like |
![]() |
Ballzproblem2: Do we have really clear virgin,one of my frequent dick sucker would be getting married tomorrow, this babe has been sucking my dick (giving me Mouth Action for more than 5years) but naw virgin cus her momsi naw doctor and sabi check dem for broken hymen 4 Likes |
![]() |
Dem no tag am.....accidental discharge... I just pity the police man sha cuz hand go touch am
|
![]() |
The teacher just get luck,what if the babe naw from the state,... Imagine say the gal partner naw military man wey no dey use her play,or she get broda wey him head dey hot,or she dey dine with men of timber & caliber.... Anyway the teacher just get luck,she escape plenty bodily harm and was given SECOND CHANCE on a platter of gold. |
![]() |
6months relationship that's 5-6 monthly circle, but she haz committed 10 abortion (D&C) something is not right here....I just pity this gal lyk the only thing she can Eva offa in a relationship is sex,sex and Sex,Highness she go follow you go club take some skushi and drugs
|
![]() |
Osanoghodua1: Like you are familiar with that area |
![]() |
This guys no sabi anything, now d mata don cast d guy fit finally Japa with the money,diz kind transaction, u don't deliver warning shot, or "just flesh injuring" shot,you kidnap him to base, force him to get all the cash,give him his share by force, or kill him then transfer his own share to any1 in his family close to him
4 Likes |
![]() |
As a barrack boy & an X-boy,my dad was a MP,my siblings military .....believe you have a nice wife... She juz no wan use her uniform intimidate anybody
|
![]() |
You don eat elephant head with waterleaf and Malt before ?? Or prepare tortoise dick with Origin plastic ?? |
![]() |
Upon how BB secure reach,tech boiz for alaba/computer villa still dey break am...IPhone with all d security features, boiz still dey by am...e cum be itel @lwkm ...abi make boiz steal your fone,flash am,use meditek change the imei then resell am to you as London use.... Una still dey play.
|
![]() |
Factcheck0001: Which civil war USB as a kwatry #lol #lwkm...naw play una dey...,shebi Simon Ekpa deny him PM office I just dey laff pple fighting for Biafra,till we all get united, eva been to Lagos and see what diz men re still erecting..,enta festac goan see for yourself,this same pple re talking about Biafra....How many minister,commissioner or public service holder is talking about Biafra,even P.A to govnors for eastern state no even reason the Biafra... |
![]() |
Mumu people just that we have weak security and intelligence wouldn't work wella without greasing their palms,same thing happened last week or so in Edo,but this one naw based on cult clash,cultist killing their rival...This's not the usual handiwork of UGM,make dem check the man cycle wella,it could be his ex or the lady ex,or a deal gone wrong or maybe an unsettled issue,gunmen wouldn't just strike lyk that....
1 Like |
![]() |
Watin America military wan do watin mossad don do already,highest naw to bomb the entire hamza region,I love Trump but he gat to be careful so he doesn't end up heaping more enemiz for the Americans... If IDF re yet to free the hostages and also deir soldier kidnapped,abeg watin america wan cum do...unless naw the formula of TWO GREAT HEADS ARE BETA THAN 100 TERRORISTS FULL BODY..
|
![]() |
What have we eva gain from this present istration,.... One thing me understand is the government goes to borrow money from another country, uses the money to buy cars and build houses for his loyal guys, then tax innocent & ordinary man like YOU & I to pay the money...Imagine make I go collect loan from bank,then blackmail person to pay the money by force eida he/she likes it or not
3 Likes |
![]() |
Wahala....Afta the whole wahala government still show am sai naw dem get mouth.... Imagine possession of firemans & attempted suicide....DOUBLE WAHALA FOR DEAD BODY
|
![]() |
3 boxers a day....juz imagine,shey my nyash dey leak or boxer don turn pad... I wake up dress for lecture with a brand washed new boxer,I stay outside till 6pm I cum back,bath and wear short all thru .... During weekend same thing..cus most wrekend i av gat gigs,i only wear just short if imma stay indoor all thru,does it mean am dirty... This op expect make I carry extra boxer inside bag or wallet?.... |
![]() |
She's featured him before in Holy ground, something fish & this...meaning say dey both have come a long way, Davido studied music while in university ova here in Nigeria.. Unlyk wizzy,but am really not a hardcore fan of any....So long you are dishing out good music,lyricals and beats...As a DJ I go play your song till e tire u
|
![]() |
Eida we like it or not,either he won or stole it,he's the president & nø1 citizen of Nigeria,so let's accord him such respect,so long the international community recognise and see him as such, Nothing wey anybody go fit do....
|
![]() |
Madam cum for appointment
|
![]() |
I wish Isreal go pity us all,if not maybe cus of some Jewish worshippers we have here or cus of same kinda bible we using...help us to cum wipe out bokoharam,kidnappers esp doz hiding unda the umbrella of Biafra liberation (separatist) to carry out crime,iswa and all terrorists living and carrying out various crimes in Nigeria
3 Likes 1 Share |
![]() |
This commendable based on watin doz ojo,okoko environ agent don use lasu students eyes take see,imagine paying #750k for a one room self contain,in a place where u hardly get 3hrs uninterrupted power supply,where the roads are trash .....Anyway till we know the amount we are paying per semester.... I reserve my comment.
|
![]() |
I just hope this isn't clout chasing....I hope naw the real criminals and not some innocent guys tag as criminals & terrorists.... Big up to our military men,e no easy I swear down
|
![]() |
I really don't blame dem.....Bad government Neva Bleep dem up,you Neva study chemistry or any science course then graduate with beta GP only to start rdying keke or korope(mini bus) on higher purchase... Anyway one day e go beta for Nigeria, we all no go worry or dey pray make God touch NEPA to bring lite or begin do national vigil for government to repair our roads,till then MAY NAIJA Neva NIGERIA us again
|
![]() |
SINCE APC TOOK OVER POWER TO RULE NIGERIANS, I DON'T THINK HAS EVER BEEN GOOD TO ANY NIGERIAN.... BUT IF YOU STILL CHECK AM WELLA,SOMEHOW NAW WE DEY SO OURSELF .. VERY SOON THE WAY TRANSPORT TO THE EAST GO TAKE RISE IJEBU GARRI,FEAR SELF GO CATCH YOU.....we juz kinda hate ourself
|
![]() |
I didn't bother watching the video...,but for restaurant to give her robe to cover ......abeg naw THICK LAMBA naw only chosen church go do diz kind thing,not a restaurant.... Make she find beta thing take trend
|
![]() |
I know some Ransom were paid...this one wey police Neva talk about am to collect the glory,juz know say dem no follow for the man release,and knowz nothing about it.
|
![]() |
Yeye...hand touch him d bastard deny him PM office,begin speak in unknown tongue,baba demot himself to ordinary member
1 Like |
![]() |
Season film...watch out for seasn2 Abeg naw insider handiwork be this jare...A whole cele,I don tell pole say nothing dey there to fear for garment churches, naw God be super power not garment nor candle nor any candle,if you lyk burn all d candles produced in d world less than 2hrs shi shi nothing go happen, if God no permit am |
![]() |
My small niece said her course mate in 200L can't shut down a PC, unless pressing the power button majority of them couldn't write c'mon basic programming, nor to talk of source code...,They only get to enter their school computer twice in a month and naw after each student don pay #1,500 this one naw ISC/CSC...hence was beta cus all we four boiz close to her are computer literate and wizard,while one of our uncle owns a computer school..
|
![]() |
Let's look at it diz way,if Simon ekpa is been extradited to Nigeria with MNk still languishing in prison,you think that will solve anything in Igbo land, it might lead to double tragedy,I will only suggest he remains in Finland and face terrorism charges,I heard he also obtain money in Finland by dubious means,he can be charge for that and also terrorism.... So in case the stupid ones in Igbo land can travel to Finland and protest over there
1 Like |
![]() |
Thanks gal for making the entire naija happy,first it was Chidinma & now precious,Donald won the election,but right now the women gat something to hold & be proud be...,I just love the system of education in Togo,check out their initiative, not pushing students into the labour market every year, but rather empowering them to provide job,thereby reducing joblessness & crime rate,but over here all government economic plans naw how to draw us below 14th closer to poverty than anything.... ONE DAY,ALL THIS BAD GOVERNMENT/POLICY WILL SURELY BE A THING OF THE PAST.
|
(1) (10) (of 11 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 40 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |