NewStats: 3,264,276 , 8,183,183 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 12:09 PM 3mp6a6382y |
Forex Trade Alerts: Season 23 (630292 Views)
dmahn(m): 12:02pm On Oct 19, 2023 |
@Elliotwaveforec ..Wetin dey occur this month...You dey part of the people wey dey always Top 10..You are a good trader.. Put ursef together and get out of that DD Abeg. @Donsheddy @officialp.. Una wan fall my hand before but now I'm impressed... Keep coming up guys @samfelly chop DD so tey boss infofirst use am as example ![]() @dmahn... Stop cutting your profit short ![]() 1 Like |
Petah(m): 12:12pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u:wow Congratulations to you chief. 1 Like |
samfelly: 12:17pm On Oct 19, 2023 |
Donsheddy: Don baba, i don dey fear you o π. So, u saw it? No mind me. Na over sabi wey kill housewife enter me fa ππ. I just say make i top am small, d id!ot just dey race against me. I just dey laff dey look am dey reduce before ma tiny tiny eyes π π
|
wuyexzy01: 12:23pm On Oct 19, 2023 |
peteregwu:Ha! My Oga, perfect ke. The first lesson for everyone here is that this thing is a game of probability. Once that sink in one is half way to success land. It later went straight to take my very own S.L sef. Make e no vex if I cause him any damage o. 2 Likes |
DXYY: 12:24pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u: Woow , weldon boss 1 Like |
Puremark(m): 12:27pm On Oct 19, 2023 |
Puremark:GU is obeying
|
wuyexzy01: 12:27pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u:Congrats brother. Make I carry book come take lessons for your side? 1 Like |
wuyexzy01: 12:30pm On Oct 19, 2023 |
Geovanni412:I learnt something from this my brother. |
samfelly: 12:32pm On Oct 19, 2023 |
dmahn: No bi small story o ππ€£π€£. The matter taya me sef. I had to seat maself down, in d innermost corner of the house and talk to maself, like 2024 no suppose meet me for former busstop o. God dey use that boss and other bosses and everyone else here, elevate each of us. May we to #PayItForward as we progress 7 Likes 1 Share |
OfficialP: 12:34pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u: Nice one boss mi 1 Like |
Kaybee7000(m): 12:40pm On Oct 19, 2023 |
samfelly: Lolz I the day wey e talk say we wey dey page four for one competition dey play ,omoh I wan cry that day |
samfelly: 12:44pm On Oct 19, 2023 |
Kaybee7000: π€£π€£ yeah I . I no even sure say I appear for that page 4 that time. The page wey I dey, fxblue no count am una sef π π 3 Likes |
Gasive: 12:46pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u: Keep winning bro, you deserve it.π 1 Like |
samfelly: 12:48pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u: Boss, the story never clear o. Unravel it, ejoor 1 Like |
wuyexzy01: 1:08pm On Oct 19, 2023 |
UPDATE!!! gbp/jpy BUY!!! S.L 180.90. |
ernesco0816517(m): 1:15pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u(m): 1:26pm On Oct 19, 2023 |
4 Likes |
ernesco0816517(m): 1:27pm On Oct 19, 2023 |
1 Like |
Proudpolygamist: 1:50pm On Oct 19, 2023 |
Puremark: U and who wan drive GU up, guy u well so? π |
Wiconsefx: 2:16pm On Oct 19, 2023 |
Gasive: Thank you. How are you doing? |
Gasive: 2:47pm On Oct 19, 2023 |
Wiconsefx:I'm good bro. 1 Like |
Donsheddy: 3:09pm On Oct 19, 2023 |
Donsheddy: Stop loss was picked, i resold again Entry 21480 Sl 21650 Tp 21000
|
Jameselias: 3:26pm On Oct 19, 2023 |
PraiseGod4u: Okay if you do the interview let us know so that we can go and watch it 1 Like |
Supremefx(m): 3:27pm On Oct 19, 2023 |
Nothing Pain makes you buy challenge s for a high price and they don't have features in place that will make getting funded easier To avoid regrets a prop firm, get from the best, get them from @Maventrading Enjoy the ongoing offer of 12% off all s you get from now till tomorrow Click on the link below to and use code FALL https://maventrading.com/ref/845/
|
Kaybee7000(m): 3:57pm On Oct 19, 2023 |
Donsheddy: First of all go and charge ur phone πππ |
OfficialP: 4:21pm On Oct 19, 2023 |
Fed speaks 5pm
|
peteregwu(m): 4:21pm On Oct 19, 2023 |
peteregwu: On GBPUSD, it's has been activated and it's running 70pips in profit. π π 1 Like |
randy01(m): 4:23pm On Oct 19, 2023 |
Donsheddy: Bro I have been meaning to call your attention to some area you are missing. You can not use h4 to trade everyday.h4 is for swing trader who are ready to hold trade for days or week and I see you talk the other day that you will never hold trade over night again.you are a day trader by nature so try learn how to trade on lower tf like 15min.if you notice every trader here who is successful with h4 trade different instruments from Forex to indice.they do that because h4 can not give you setup everytime with one pair 4 Likes |
samfelly: 4:25pm On Oct 19, 2023 |
Wiconsefx: Wow, e sharp. Nice one Modified: this message was supposed to be directed to boss praisegod4u. Sorry if u found it confusing ![]() 2 Likes |
randy01(m): 4:30pm On Oct 19, 2023 |
Donsheddy: AUDusd my favourite pair as not give any setup since last month and I have not trade it.another thing I want to call your attention to is there's trending and ranging phase for every pair.gbpusd is ranging since on Monday which is why it's going back and font.go through your winning trade and you will notice most of your win are when the gbpusd is trending.you need to know when to stay asides and when to strike so you don't give your profit during trending days to ranging days. Happy trading 3 Likes |
Fxwarrior: 4:34pm On Oct 19, 2023 |
samfelly: Yes o. I am rooting for you. You're there already. ![]() |
infofirst(m): 4:36pm On Oct 19, 2023 |
dmahn: ππππThanks all for the mention and checking on me. I appreciate. Here in spirit for sure. Good @samfelly and @fxwarrior. Hoping you wil keep this forward. No more compromising. 6 Likes |
||SCAM ALERT!!! Don't Be A Victim||*UPDATES ON PAGES 1-7*
(Go Up)
Sections: How To . 35 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |