NewStats: 3,263,805 , 8,181,451 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 01:01 AM 5x2p5p6382y |
Thread For My Rollover.. (1347 Views)
(1) Go Down)
Codedtips(m): 10:40am On Apr 21, 2023 |
3976981A9 sporty... We are going on 8days rollover. In case they block me,you can find my email on my signature down on my profile..
|
NairaLux(f): 10:42am On Apr 21, 2023 |
Codedtips: You self know say Dem go soon block you πππ |
Codedtips(m): 10:45am On Apr 21, 2023 |
NairaLux:Nairaland mods na enemy of progress na.. ![]() 1 Like |
Codedtips(m): 10:46am On Apr 21, 2023 |
Me don stake
|
Zonefree(m): 10:46am On Apr 21, 2023 |
Codedtips:There's no progress in betting. 3 Likes |
Codedtips(m): 10:49am On Apr 21, 2023 |
Zonefree:Go ask ekiti pikin ,bayo and the rest,if progress dey or not.. If your destiny no dey there,comot hand.. Every business comes with risk. The way you manage the risk matters .. If e no favor you,run.. I know of persons wen don use this thing start life.. I know persons when the thing don still ruin their lives.. So na you go choose... |
Septagon: 11:02am On Apr 21, 2023 |
Which rollover wey person neva try.i will be shocked if it es third day.quote me!
|
NairaLux(f): 11:12am On Apr 21, 2023 |
Codedtips: No be lie 1 Like |
Re: Thread For My Rollover.. by Nobody: 4:06pm On Apr 21, 2023 |
leave that zombie wey dey cap rubbish, bet pays if you have a good strategy
Codedtips: 1 Like |
lolu2019: 4:23pm On Apr 21, 2023 |
Merch:good luck. |
NairaLux(f): 8:36pm On Apr 21, 2023 |
Codedtips: α»mα», the game don boom o! Thank God say i play am πππ Oh! E never come, e remain 1 goal from Arsenal |
Codedtips(m): 8:41pm On Apr 21, 2023 |
NairaLux:E go come.. ![]() 1 Like |
NairaLux(f): 8:49pm On Apr 21, 2023 |
Codedtips: Amen o, πππ 1 Like |
Codedtips(m): 10:03pm On Apr 21, 2023 |
Congratulations, if you played.. Blike say na only one fan I get.. ![]() |
NairaLux(f): 10:06pm On Apr 21, 2023 |
Codedtips: I almost got BP πππ Congratulations πππ Thanks Boss |
Codedtips(m): 10:07pm On Apr 21, 2023 |
NairaLux:No na.. Anytime you play a game,just remove ur mind .. Check when you know the game has ended.. One love 1 Like |
Codedtips(m): 10:45pm On Apr 21, 2023 |
Update: The roller continues tomorrow.. But I have special 5odds to give out tomorrow by 10am.. Interested persons can drop their WhatsApp number or email ID. Cux I won't post that 5odds here.. Peace!!! my email: [email protected]
1 Like |
Codedtips(m): 12:49pm On Apr 22, 2023 |
Day 2.. D3EBCE2 Day two won.. |
EUGENE4GOO(m): 7:04pm On Apr 22, 2023 |
If you people are interested I be providing 2 odds but it may not be daily
|
Rachyrachy: 4:26pm On Apr 23, 2023 |
I
EUGENE4GOO: I'm interested please |
Patrickker(m): 5:06pm On Apr 23, 2023 |
Codedtips:Sir, no games for today? |
EUGENE4GOO(m): 6:30pm On Apr 24, 2023 |
Rachyrachy:You can reach through WhatsApp on 0 8 0 3 4 8 7 4 9 6 7. I am creating group for it |
Codedtips(m): 7:11am On Apr 25, 2023 |
Patrickker:The rollover has been going on .. I think say nobody dey play,so I kuku dey win win alone... If you need game I go give u.. |
boiler14: 8:03am On Apr 25, 2023 |
Coded tips drop your WhatsApp number let's chat
|
Patrickker(m): 8:14am On Apr 25, 2023 |
Codedtips:Ah nah. I started with u in the last game you posted, then you went mute. I need the games. |
Codedtips(m): 9:29am On Apr 25, 2023 |
Patrickker:No problem.. I will be dropping it here.. Incase they stop me,you can reach me via email... I will drop todayβs game now.. |
Codedtips(m): 9:31am On Apr 25, 2023 |
Todayβs rollover game 14f388fb.. Sporty Real Madrid to score over 1.5 goals |
Patrickker(m): 9:45am On Apr 25, 2023 |
Codedtips:Thanks brotherly 1 Like |
Codedtips(m): 9:49am On Apr 25, 2023 |
Patrickker:Youβre welcome sir |
Patrickker(m): 8:21pm On Apr 25, 2023 |
Codedtips:Game won. Great one. 1 Like |
Codedtips(m): 9:14pm On Apr 25, 2023 |
Patrickker:Yeah. Congratulations! We go again tomorrow 1 Like |
Codedtips(m): 3:29am On Apr 26, 2023 |
boiler14:Sorry I noticed your request late. My email is below ,pm.. |
(1) Reply)
Who Is The Hottest Finisher In The English Premier League?
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |