NewStats: 3,263,819 , 8,181,503 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 05:40 AM 2r386p

6382y

Thread For My Rollover.. - Sports - Nairaland 1a573c

Thread For My Rollover.. (1348 Views)

(4)

(1) Go Down)

Codedtips(m): 10:40am On Apr 21, 2023
3976981A9 sporty... We are going on 8days rollover. In case they block me,you can find my email on my signature down on my profile..
NairaLux(f): 10:42am On Apr 21, 2023
Codedtips:
3976981A9 sporty... We are going on 8days rollover. In case they block me,you can find my email on my signature down on my profile..

You self know say Dem go soon block you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Codedtips(m): 10:45am On Apr 21, 2023
NairaLux:


You self know say Dem go soon block you πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Nairaland mods na enemy of progress na.. cheesy

1 Like

Codedtips(m): 10:46am On Apr 21, 2023
Me don stake

Zonefree(m): 10:46am On Apr 21, 2023
Codedtips:
Nairaland mods na enemy of progress na.. cheesy
There's no progress in betting.

3 Likes

Codedtips(m): 10:49am On Apr 21, 2023
Zonefree:

There's no progress in betting.
Go ask ekiti pikin ,bayo and the rest,if progress dey or not.. If your destiny no dey there,comot hand.. Every business comes with risk. The way you manage the risk matters .. If e no favor you,run.. I know of persons wen don use this thing start life.. I know persons when the thing don still ruin their lives.. So na you go choose...
Septagon: 11:02am On Apr 21, 2023
Which rollover wey person neva try.i will be shocked if it es third day.quote me!
NairaLux(f): 11:12am On Apr 21, 2023
Codedtips:
Nairaland mods na enemy of progress na.. cheesy

No be lie

1 Like

Re: Thread For My Rollover.. by Nobody: 4:06pm On Apr 21, 2023
leave that zombie wey dey cap rubbish, bet pays if you have a good strategy
Codedtips:
Go ask ekiti pikin ,bayo and the rest,if progress dey or not.. If your destiny no dey there,comot hand.. Every business comes with risk. The way you manage the risk matters .. If e no favor you,run.. I know of persons wen don use this thing start life.. I know persons when the thing don still ruin their lives.. So na you go choose...

1 Like

lolu2019: 4:23pm On Apr 21, 2023
Merch:
leave that zombie wey dey cap rubbish, bet pays if you have a good strategy
good luck.
NairaLux(f): 8:36pm On Apr 21, 2023
Codedtips:
Me don stake

Ọmọ, the game don boom o!
Thank God say i play am πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Oh! E never come, e remain 1 goal from Arsenal
Codedtips(m): 8:41pm On Apr 21, 2023
NairaLux:


Ọmọ, the game don boom o!
Thank God say i play am πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Oh! E never come, e remain 1 goal from Arsenal
E go come.. wink

1 Like

NairaLux(f): 8:49pm On Apr 21, 2023
Codedtips:
E go come.. wink

Amen o, πŸ‘πŸ™πŸ‘

1 Like

Codedtips(m): 10:03pm On Apr 21, 2023
Congratulations, if you played.. Blike say na only one fan I get.. shocked Send me ur email,make I dey give you free tips.. These guys no ready for me.. I move
NairaLux(f): 10:06pm On Apr 21, 2023
Codedtips:
Congratulations, if you played.. Blike say na only one fan I get.. shocked Send me ur email,make I dey give you free tips.. These guys no ready for me.. I move

I almost got BP πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Congratulations πŸ‘πŸŽ‰πŸ‘
Thanks Boss
Codedtips(m): 10:07pm On Apr 21, 2023
NairaLux:


I almost got BP πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Congratulations πŸ‘πŸŽ‰πŸ‘
Thanks Boss
No na.. Anytime you play a game,just remove ur mind .. Check when you know the game has ended.. One love

1 Like

Codedtips(m): 10:45pm On Apr 21, 2023
Update: The roller continues tomorrow.. But I have special 5odds to give out tomorrow by 10am.. Interested persons can drop their WhatsApp number or email ID. Cux I won't post that 5odds here.. Peace!!! my email: [email protected]

1 Like

Codedtips(m): 12:49pm On Apr 22, 2023
Day 2.. D3EBCE2

Day two won..
EUGENE4GOO(m): 7:04pm On Apr 22, 2023
If you people are interested I be providing 2 odds but it may not be daily
Rachyrachy: 4:26pm On Apr 23, 2023
I
EUGENE4GOO:
If you people are interested I be providing 2 odds but it may not be daily




I'm interested please
Patrickker(m): 5:06pm On Apr 23, 2023
Codedtips:
Day 2.. D3EBCE2

Day two won..
Sir, no games for today?
EUGENE4GOO(m): 6:30pm On Apr 24, 2023
Rachyrachy:
I




I'm interested please
You can reach through WhatsApp on 0 8 0 3 4 8 7 4 9 6 7. I am creating group for it
Codedtips(m): 7:11am On Apr 25, 2023
Patrickker:

Sir, no games for today?
The rollover has been going on .. I think say nobody dey play,so I kuku dey win win alone... If you need game I go give u..
boiler14: 8:03am On Apr 25, 2023
Coded tips drop your WhatsApp number let's chat
Patrickker(m): 8:14am On Apr 25, 2023
Codedtips:
The rollover has been going on .. I think say nobody dey play,so I kuku dey win win alone... If you need game I go give u..
Ah nah. I started with u in the last game you posted, then you went mute. I need the games.
Codedtips(m): 9:29am On Apr 25, 2023
Patrickker:

Ah nah. I started with u in the last game you posted, then you went mute. I need the games.
No problem.. I will be dropping it here.. Incase they stop me,you can reach me via email... I will drop today’s game now..
Codedtips(m): 9:31am On Apr 25, 2023
Today’s rollover game

14f388fb.. Sporty

Real Madrid to score over 1.5 goals
Patrickker(m): 9:45am On Apr 25, 2023
Codedtips:
Today’s rollover game

14f388fb.. Sporty

Real Madrid to score over 1.5 goals

Thanks brotherly

1 Like

Codedtips(m): 9:49am On Apr 25, 2023
Patrickker:

Thanks brotherly
You’re welcome sir
Patrickker(m): 8:21pm On Apr 25, 2023
Codedtips:
Today’s rollover game

14f388fb.. Sporty

Real Madrid to score over 1.5 goals

Game won. Great one.

1 Like

Codedtips(m): 9:14pm On Apr 25, 2023
Patrickker:

Game won. Great one.
Yeah. Congratulations! We go again tomorrow

1 Like

Codedtips(m): 3:29am On Apr 26, 2023
boiler14:
Coded tips drop your WhatsApp number let's chat
Sorry I noticed your request late. My email is below ,pm..

(1) Reply)

Yobo Quits Football As Stephen Keshi Resigns

(Go Up)

Sections: How To . 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.