NewStats: 3,264,441 , 8,183,722 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 06:12 AM 6q355l6382y |
(8) (of 8 pages)
![]() |
Patrioticbreed9: Oga..i no bliv u. Which kin 2012.. 9yrs ago? Abbeg cook a different story wey go sweet to chop.
|
![]() |
Na first bank worse.. My is always debited with 800 naira plus in 2months for card maintenance and alerts. Aside the 20,28nairas the bank charge for every transaction to other banks.
|
![]() |
We go soon hear say dem dey vomit dollars
|
![]() |
I hope lagos don truly ban bike?
|
![]() |
I get 11years old facebook for sale... Serious buyer abbeg. |
![]() |
Them no come 9ja cum see as Doctors dey kill patients anyhw here.
|
![]() |
iaamxavier: At ur age, u refused to av sense 2 Likes 1 Share |
![]() |
They are bank staffs. Infact they check your balance before they give out your details. One sent 100k to my acct 2018. They first blocked my ATM card before the transfer.. I was sent a notification that my ATM has been disabled. Buh i choose to ignor the text. Hours later i received a credit alert of 100k on a raining afternoon. Immediately i got the credit alrt, i quickly move the moni to my UBA acct using my first monie mobile app. They had no choice than to call my phone with threats buh i ignored them and go straight my my bank. 173 Likes 11 Shares |
![]() |
Bro, we are many on this forum. Just have it at the back of your mind that YNWA! 2 Likes 1 Share |
![]() |
Lord have mercy
|
![]() |
What a tragedy ! May GOD have mercy on us ![]() |
![]() |
Which one be slay queen? Abbegy Call dem Prostitutes or harlots.. 8 Likes |
![]() |
soberdrunk: Yea.. enjoy your pension while it last. 1 Like |
![]() |
|
![]() |
DONFASZY: Just lik dat?? Hmmmm... hot slap no too good for hot sun oo.
|
![]() |
Jayrow08: 2 Likes |
![]() |
Kinzo0917: Buh make e no forget to read! 1 Like |
![]() |
Oohh Lord have mercy! Hmmm.. e no fit use dis kind bike hustle for street naah, Cus nobody go gree climb am except for farm hustle. Him life dey @risk oo.
|
![]() |
I really commend Arsenal fans for their loyalty.. their matter just be like Nigeria and its citizens wey dey always hope say dis year e go beta buh las las na backwardness.
|
![]() |
She will return home safely by the grace of God Almighty !
|
![]() |
ajebuter: Amen 1 Like |
![]() |
Evil pipu everywhere.
|
![]() |
RomanGreen: Weda he speak English or not, hw does it affect you? 5 Likes |
![]() |
BbqTormentor:
|
![]() |
Righteousness2: Honestly speaking 2 Likes |
![]() |
Nawa ooo kidnapping don turn popular business for naija.. Even a JUGDE is not safe, Dem go soon start to kidnap military personnel as e be. 2 Likes |
![]() |
Punish dem in accordance with the law. But therefore, cut soap for dem.. reintegrate dem into the society like repentant Boko haram !
|
![]() |
Rest in peace to the dead...
|
(8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |