NewStats: 3,264,071 , 8,182,492 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 02:22 PM 6s2d4t6382y |
(1) (8) (of 8 pages)
![]() |
John wik is working ![]() 1 Like |
![]() |
This scenerio fit be kidnapping or a case of psychiatric. 🤔
|
![]() |
Mightymanna: Na layers be that? |
![]() |
I prioritise money ahead of pvssy, and I made it! 🙌
4 Likes |
![]() |
You don dey battle am sef before you to snap to us 🙄
|
![]() |
Na to call security for am na..
1 Like |
![]() |
Both teams are fvcked in der butt, Newcastle and Aston villa don replace dem already. But sentiment apart, Chelsea to beat man u 3-1 correct score.
4 Likes 1 Share |
![]() |
Zonefree: 😂🤔🤔🤔THIS MAN!!! |
![]() |
I already made up my mind to go UBA on Monday go break my savings and withdraw for the sake of my baby as my wife has been singing baby food to my ears since yesterday. I think say pressure no go dey till Month end as my woman don buy new pack of Daiper last week, But to God be the Glory Atletico Madrid over 0.5goal don bless me with 178k tonight🙌👌 everywhere wan stew 6 Likes 1 Share |
![]() |
illicit: Abbeg hlp me as ahm if he don get job? Hw em want take knw say guy man na virgin.. Radarada! 1 Like |
![]() |
Nothing!
2 Likes |
![]() |
LocalFARMERS: Drop abbeg |
![]() |
ShugaSneh: You be mumu.. How come you no know say this might be lagos or Ondo state where the Ilajes occupy the coastal areas. 🤔 |
![]() |
Aplaudez: I dey tell u, this bobo fit don deposit 🤔 Eh God have mercy! 1 Like |
![]() |
Person see say you no dey see food chop give u food, now now u don dey reason say she wan come serve you her kpekus ... U too lik toto🙄 Go find wrk.
1 Like |
![]() |
99thEnemy: Round fvckn ass |
![]() |
EMMNIG: You will become a billionaire by the grace of Almighty 🙏 just don't give up. 1 Like |
![]() |
Akeredolu no dey ever want Deputy. Same with Agboola Ajayi. Deputy Governors in Nigeria politics are often seen an used as puppets. Chief of staff, PS, State AG all of them in that circle always want the Deputy Governor to bow for them cus only the Governor gives order accordingly to them. 1 Like |
![]() |
ManspaceBarber: LOL.. You giving the fish inspirational quotes that wll eventually end in the pot. 1 Like |
![]() |
Taylor92: |
![]() |
We go soon hear say our contree pipo don begin carry cross up and down to break this same record... Una go hear am very soon.
|
![]() |
She just won Rat A thon.... ![]() She should call Guinness World Record for her certificate. |
![]() |
APOPTOSIS: You see your life! Na wetin dey under her pant you dey find so, if na your fellow man dey dis predicament nw u go ignore the post. 2 Likes |
![]() |
No come cry foul for nairaland the moment your car got snatched just because u wan use ur privacy make peanut o ; ![]() |
![]() |
Sapa ![]() 1 Like |
![]() |
Brighton1: Bros. Flog her well! Kane her! |
![]() |
Jennyclay: Calm down.. Na aboki dem be. Moreso na cefa be the currency dem go take pay you. Naira get value am. ![]() 2 Likes |
![]() |
Emefiele na mumu man. He failed to learn the japa skills from Daziani, Kinsley kuku, Reno and Co. 1 Like |
![]() |
NewsLand: Dem tie you down? You no get let to walk? A daughter of eve is after your life and you are still in the same house begging for human right activist to com do wat? I pray you find help and peace of mind. |
![]() |
Curious345: Drink enough water for quick and easy digestion |
![]() |
[quote author=EcoBrick post=123606901] https://www.youtube.com/watch?v=_NHEeQDk_h8 Do you agree with her, or not? Talk wey no make sense. Why she come dey repeat the statement? |
(1) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |