NewStats: 3,263,629 , 8,180,837 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 10:40 PM 1k6b6z6382y |
(14) (of 109 pages)
![]() |
If Lagos no work for you, you go Kano. If Kano no work you go Abia. For those who get money they travel out. Na just way of life. No be say na achievement. Just like in old Nigerian movies where traveling to Lagos mean everything to people seeking a better and/or different opportunity. Na so e be 1 Like |
![]() |
After you marry
|
![]() |
Good or bad move, time will tell But, why Nigerians dey criticize everything wey government do? I no understand 3 Likes |
![]() |
Government get o but, 70% of the problem relating to hardship na Nigerians dey cause am. Cursed Land that is dominated by Stupid cursed people with cursed leaders. wetin others go do? Na to just sit down in the unfortunate situation of being a Nigerian |
![]() |
As long as we dey import everything including a fcvuking toothpick naira no fit rise
|
![]() |
If na me b d lion I go chop d man finish. At least make I chop better food before I die. Common zoo we cannot run. See as lion resemble skelentin
1 Like |
![]() |
God1000: What could've gone wrong? Are you blind? Na so lion ribs suppose dey outside. I'm surprised him no chop half of the man. We go get zoo dey give Lion rat make he chop 1 Like |
![]() |
Smfh... Nigerians are naive af
|
![]() |
pikechukwu6:So all you family, friends, relatives, church/mosque don dey earn in dollars abi? Cuz I wonder why you wan teach a total stranger. Me wey know say Nigerians are very wicked, selfish and greedy 1 Like |
![]() |
Thundafireseun: Dollar na your currency? Abi na brick layer work you go do get dollar? Una go just forget una sense for inside fridge cone dey yap nonsense |
![]() |
Somebody has to stay
|
![]() |
ionate1:I no resemble you na |
![]() |
ionate1:You lack common sense |
![]() |
AutomaticMotors: Tribalism go kill una. Illiterate idiots |
![]() |
Mumu
1 Like |
![]() |
Never4getU:Keep blaming white people and see where that gets you 2 Likes 1 Share |
![]() |
If Endsars no yield anything, this one no go do anything
3 Likes |
![]() |
Lovenorth: Hehe… inside you and Tinubu who dey learn bitter lesson now |
![]() |
Who gives a fvck
1 Like |
![]() |
Shoprite make thesame mouth. Clear road a beg dem no dey go anywhere.
1 Like |
![]() |
gigabyte13: My guy your head dey dia. The tin just dey surprise me |
![]() |
TrackerSK:Tension? All of una no get sense |
![]() |
completeskills:If na wetin kill dem be dat then dem no get sense. And they died for nothing |
![]() |
Wetin kill dem? Stampede dey that day ne?
|
![]() |
tiswell:Una must carry tribe enter everything… na wa o 2 Likes |
![]() |
"We don't hope for making things better, all we want is to keep it together, Everyday is a rainy day, no change in the weather, This kind of life has made our hearts as hard as leather..." ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like 1 Share |
![]() |
But, why are Nigerians quick to criticize everything? Make una gve the process chance first na. Na wa o Nigerians are the only citizens who will continue to slander their country online and you wonder why dem don see us finish |
![]() |
The saddest part be say we never start to see anything. All these na intro
|
![]() |
A beg where dem dey sell the form?
|
![]() |
Speak for yourself. Our family move together.
|
![]() |
It's sad that this misconceptions about corolla being cheap to Maintain is circulating among Nigerians. And most of them saying it haven't used the car. Na dem say dem say Corolla is one of the most expensive cars to maintain now. On the long run you are better of with Camry, Accord, Civic, Mazda, 307 (with 307 and civic being better at fuel economy than corolla in a balanced comparison). What you lose in fuel economy will be well over twice what you gain in replacing spare parts. Make nobody deceive you. This 4.8 mil ugly overrated, no-security, bad-handling-above-120km/h piece of sh!t is not worth it. I swear 5 Likes |
![]() |
Jennyclay: Because this one hold iphone she think say she don make am |
(14) (of 109 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |