NewStats: 3,263,492 , 8,180,329 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 09:08 AM 40rm6382y |
(1) (10) (of 109 pages)
![]() |
No unity, tiktok, coupled with hunger wey una put them on a steady... Nah. We no go do jack
1 Like |
![]() |
You made a mistake. I think you meant herdsmen.
|
![]() |
Repentance... Jesus don dey threaten to come back be dat
|
![]() |
Highshow05:Honest question. Abeg NL dey pay for that FTC thing? |
![]() |
Respect is earned
|
![]() |
PresidObi:Wetin dis one dey talk ? |
![]() |
After em build am finish na malu go dey use am because people no fit even drive moto again.
|
![]() |
Something must kill a man. This one choose treking
|
![]() |
[deleted]
|
![]() |
Meat na meat. Except human being own. Even human being wey die and dem write for dia will say make dem chop am go go down life. |
![]() |
Rekyz: Lmao 🤣 |
![]() |
Upon everything that is happening Not gonna lie this gave me some sense of pride as a Nigerian I pray we get better |
![]() |
If Tinibu wan impress me make him give am Petroleum minister. Idiots
|
![]() |
Hard work doesn’t pay. You need Luck. (Drops mic)
|
![]() |
Once again our prayers are not answered. We will try again
|
![]() |
Twob: God bless you for your response bro I really appreciate. Id be considering it definitely |
![]() |
God1000: Lmao Respect you have for them? Smfh people sef |
![]() |
NNPC filling station for my area sold fuel and water last month. Make una dey careful. I know person wey engine nearly knock. No be dem say dem say
1 Like |
![]() |
princemaths:Africa na Africa oga i dont care if their piss na fuel. If i wan chop frog i go chop the one wey get fat. Fvck Libya 1 Like |
![]() |
Why tf would you go to Libya in the first place. Our pasture no green their own? Even plus Tinubu God forbid make i go Libya unless na my papa or my husband go there
|
![]() |
I’m not comparing them for a fight I just want to know which one is better in of the criteria below. For people who use them or have used them A. Cost of maintenance B. Fuel consumption C. Availability/Authenticity of spare parts D. Security E. Durability F. Endurance G. Possibility of turning mechanic shop to your second house You can suggest better cars in the same prize point category (3.5m to 4.5m) Thank you
|
![]() |
Why una no give us update na? Abeg when be the next wave ? |
![]() |
Armaggedon: And you go school o… chai Product of expo |
![]() |
When person go leave this country sef. You go save money inflation go chop am, you go start again… na wa o
1 Like |
![]() |
Oya super eagles make una no make Lybia get the last laugh. Make una bring cup o
|
![]() |
Whats the catch… cuz this government no go ever do something wey go benefit citizens without them gaining X 99999
|
![]() |
The only reform i will applaud is if they cut their earnings to the legal allocated income and use the money for development. Reforms to loot money no be reform. Thats why i say make dem put back the subsidy, at least common man dey benefit from that one. Idiot thieves 2 Likes |
![]() |
Hehe… who dey chop grass with kuli kuli too dey talk to us anyhow… smfh kai Nigerian government
|
![]() |
![]() |
ewedunamala: Lol… Ibo… intellect? Lol |
(1) (10) (of 109 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |