NewStats: 3,263,759 , 8,181,307 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 06:58 PM 5k2816382y |
(1) (10) (of 138 pages)
![]() |
muyico: If you know you know |
![]() |
On Buruji Kasamu Abati lied........... Nobody called for the extradition of an innocent citizen. The USA demanded for his extradition and he was about to be extradited. Na the extradition wahalaaaaaa keeeee Buruji Kasamu. His extradition case is everywhere please Reuben don lie for that one 3 Likes |
![]() |
Mr Man, you knew her ways and lifestyle very very well before you wifed her You knew what you are wifing No come dey expect pity on this forum Let's hear from her too Something is telling me You are as guilty as her Make l hear her side of the story first. |
![]() |
Your respondent wey no get name Dey deceive una Eno is gone and gone for good. Una just wan sell news with una correspondent without name. |
![]() |
You sef get ojukokoro Your game finally caught up with you Na wen she do you favour You wan come back out.... ![]() ![]() ![]() You think say you wise Abi... ![]() ![]() Na man dey do favour anyhow Woman no dey do favour anyhow Take it or leave it. You don't want anything from her but you accept this favour from her right. You dey joke Na joke you dey She go spoil show for you You go think say na joke 1 Like |
![]() |
Fayemi Aregbe Lai Ambode Obanikoro Sanwo and the list remain endless Tinubu go make a nobody be somebody, Dem go reach where power dey , use the power fight am, Emilokan go still get the last laugh over them. Fear Emilokan, no be ordinary person be that. Politicians dont joke with loyalty/betrayal just like cultist. They threat betrayal ruthlessly. Sanwo forgot his beginning Power got to his head. Just six years of power He through away decades of stewardship towards his Boss. Lesson for those wey get brain to learn |
![]() |
2tpick: 😅😅🤣🤣😂😂🤣😅 😂😂🤣🤣😅😅😅🤣 How many of your governors, ministers, senators and federal representative is talking about Biafra...... Dey there, dey teach your children about Simon ekpa bravery. |
![]() |
stanluiz: Let America give Ukraine their long range missiles to launch at Putin for 6 months . Just 6 months, l want to see something |
![]() |
Normal normal Russia vs Ukraine in any level of life is a mismatched, levels defer A power house like Russia, should not be still talking about Ukraine 3 years after Ukraine should have been wiped off as claimed by Putin.... It should have been a walk over for Russia. Despite the destruction and ruins Ukraine is still inflicting constant pain on Russia is that not disturbing. Even Putin that you are defending is worried. You won't be saying this, if Ukraine too had be allowed by her backers to use long range missiles at Russia,the way Russia is doing. So it is still a mismatched battle and Ukraine had really hold her head high indeed. 5 Likes 1 Share |
![]() |
This man eeeeehn Bash government for social media Collect " keep mouth shut money for back" Na who dey believe this area Daddy l pity 2 Likes |
![]() |
Hmmmmmmm This Ukraine eeeeeehn l just hope Russia no go dey frustrated nuke Dem They are frustrating Putin too much Imagining destroy 20 warship bomber planes deep inside Russia and then this..... If the west has given them long range missiles since like Putin is using, this war go don end since. 5 Likes 1 Share |
![]() |
Ordinary commissioner Mtchewwwwwwwwww Very very insignificant.... The important personalities have moved. |
![]() |
Kpokrikpo Dem no fit find am....
|
![]() |
Dem thief the land abi Dem buy am from una hand........ ![]() ![]() ![]() Why the noise...... ![]() ![]() ![]() You sold your inheritance, l bought it and you are making noise for what exactly.... ![]() ![]() Enough of this lbo this lbo that.... ![]() ![]() ![]() Enough please..... Lazy people, agberos is the new oil money now Una want free money Forgetting say, nothing comes free again. Anyways, if anybody tells you say The lbos are still interested in this Biafra Just laugh , they are going nowhere with the way they are acquiring properties all over Nigeria. Biafra na poor man dream The rich among Dem don't give a shit. 5 Likes |
![]() |
Feldie: 🤣🤣😅😂😂😂🤣🤣😅😅 😂😂😂🤣😅😅😅🤣🤣😂 Make l just laugh you Issokay oooooooooooo Your opinion is welcomed. 1 Like |
![]() |
sweetkev: He is doing that It is not even codedly But if dog dey mad sef, e dey respect the owner....... Dangote go come dey threaten Emilokan of all persons 😅😅🤣🤣😂😂🤣😅😅😂 Make l just laugh 4 Likes 1 Share |
![]() |
Smallpikinshit: Elon stand no chance with Trump Trump is very very ruthless and unforgiving If Elon refuses to back down on her s attack on Trump, his businesses are suffering worldwide already, it will suffer more. 3 Likes 1 Share |
![]() |
shegzhkn: So you don't know, that power no be money mate...... ![]() ![]() ![]() ![]() you see wertin Charles soludo dey do this rich babalawos in Anambra state.... ![]() ![]() That's power at work.... Have you had what obasanjo did to Mike adenuga of globacom.... ![]() ![]() Read it up That's power. Don't mess with the president. 3 Likes 1 Share |
![]() |
sweetkev: Who be this one...... Dangote keh.... ![]() ![]() Threaten who...... ![]() ![]() Dangote as how.... ![]() ![]() Do you know, how powerful a president is.... ![]() ![]() Especially of African continent.... ![]() ![]() They are like dictators in civilian dressing Dangote as how..... ![]() 1 Like |
![]() |
😅😅🤣🤣😂😂🤣🤣 😅😅😂🤣🤣🤣😂😂 Just this morning on Al jezeera Trump and his team where considering withdrawing Elon citizenship and deporting him back to SA........ ELON don empower wertin go destroy am Helping the devil E never see anything. You hear any past presidents do pim on Trump matter..... ![]() ![]() ![]() ![]() Den don no say Na werey wey no get control. 10 Likes 2 Shares |
![]() |
Nigerian or biafran...... ![]() ![]() 24 Likes 2 Shares |
![]() |
So according to Trump Biden kept Musk contract with the government And Musk chose to work against them to Trump and Trump finally trumped Musk........ Elon musk never see anything Trump is a very very vengeful man He will go after Musk businesses and cripple it. We go still hear more This their roforofo fight go sweet eeee 18 Likes 2 Shares |
![]() |
😂😂🤣😅😅😅🤣😂 😅😅🤣😂😂🤣🤣🤣 Amaechi and Wike USA version 😅😅😂😂🤣🤣🤣🤣 😅😂😂🤣🤣🤣😂😂 Trump no go gree Trump wey no get shame Trump will fire back very very soon. 1 Like |
![]() |
Una no go understand Even if e no reach 7 years First my wife tell me say She don get Belle........ As l never give gal belle or abort for any gal before...... E get as l dey excited somehow but I just compose myself Till l finally see wertin dey inside the belle. A bundle of Joy....!!!! |
![]() |
As he delete you, remain deleted Why is it bothering you abi you still get more pain to rub in his face.... Guy is already facing reality, stop pointing out his errors. Help him to recover quicker and pick up his battered and tattered life please. 2 Likes |
![]() |
Shebi one obedient goat talk say Emilokan is still paying subsidy to dangote through NNPC abi..... ![]() ![]() ![]() Issokay and the prices is now lower than that of Dangote..... ![]() ![]() ![]() ![]() Make una get sense Una no gree Why people no go run leave una |
![]() |
Typical disobedient children Very very toxic and intolerant folks You must not have any view to whatever they say, even if it is constrictive and can move the party forward.... You just act like zombie and move along with whatever they spill out. That one na political party abi cultist/terrorist movement. To comot for cult hard to This guy eyes don clear now. 8 Likes |
![]() |
All these disobedient nonsense eewehhnn No wonder everyone of them is withdrawing daily. Dem deon no say, their nonsense too much. 2 Likes |
![]() |
Rivers people get bad mouth sha 😅😅😂😂🤣🤣🤣😂😅🤣🤣🤣 😂😅😅😅🤣🤣🤣😅😅🤣🤣😅 Wike don collect Wike no go gree He go supply Amaechi in abundance. Rivers with politics of gbagbos 😂😂🤣🤣🤣😅😅😅😅🤣🤣 😂😂😅😅🤣🤣😅😅😅😂😂 |
![]() |
So KALU orji wise like this Waooooooow I no no oooooooooooo You no ask me about my party, you dey whine me to give cheap popularity to someone l already know is going nowhere politically. Chaiiiiiiiiiiii Kalu orji do this one |
![]() |
GanagiBitrus: 😅😅😂😂🤣🤣🤣😂 😅😅🤣🤣😂😂😂🤣 Heaven still far from you with this kind thing wey you talk But na truth sha 1 Like |
![]() |
When you transfer your brain to your behind Ask Dem simple logical questions Brain don empty Money for hand yansh for ground Mtchewwwwwwwwww 2 Likes |
(1) (10) (of 138 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |