NewStats: 3,263,951 , 8,182,059 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:11 AM 1v2e3w

6382y

Freshtruth's Posts 3c1327

Freshtruth's Posts

(14) (of 114 pages)

Freshtruth(m): 1:51pm On Mar 25
Shantyken:


Are can u compare stadium built with federal government to that of a state fund
evwn d one built with federal government money reach kigali stadium?
Freshtruth(m): 10:04am On Mar 25
Average9jaman:


Oga e be like your eye dey pain you?
na my own better na Nigeria take dey d situation tell Nigeria government d Truth for once

3 Likes 2 Shares

Freshtruth(m): 10:06pm On Mar 24
This is the best stadium in Nigeria compare to small Rwanda stadium.


We dey call our self giant of Africa i dey shame abeg

36 Likes 5 Shares

Freshtruth(m): 8:57pm On Mar 23
Opposition no get sense trust me

2 Likes

Freshtruth(m): 9:24pm On Mar 22
Anything less than 3points from this match we should forget about the world cup

So lesetho pick a point at uyo chai imagine we won that match chai by niw we would have be 12point up after beating Zimbabwe
Freshtruth(m): 8:57pm On Mar 22
Omo I dey watch yesterday match at a point I thought they were playing in Europe

Even the Godswill Akpabio stadium is not even near world class apart for the beautiful outward look inside the Stadium na nonsense white grass

Small Rwanda has a beautiful world class stadium and Nigeria does not.

8 Likes

Freshtruth(m): 6:08pm On Mar 21
Tellmeastory:


SHUT UP. YOU DON’T KNOW THAT.

WE HAVE SIASIA, AMUNIKE, OLISEH AND OTHERS, WHO HAVE NOT BEEN TRIED, SO YOU DON’T KNOW. SO SHUT UP.
siasia that was giving 2 chances and failed to qualify Nigeria for 2afcons on both occasion, oliseh was a disaster, Amunike coach Tanzania and won just 2 games out of 15games played for Tanzania he move to Egypt he couldn't win a game he move to Zambia he couldn't win a game . Under17 worldcup apart from oshimen and awoniyi the rest are no were to be found

6 Likes 2 Shares

Freshtruth(m): 5:46pm On Mar 21
Ola aina na one of our problem for this match to jump head ball well na WA Hala
Freshtruth(m): 5:44pm On Mar 21
Nigrria just need 12point to win the group and secure a place in the 2026 world cup beat south Africa away and ur palce is granteee anything make us draw this match forget am
Freshtruth(m): 5:38pm On Mar 21
If na finidii or egauaveon dem go done dey struggle by now if we no go worldcup blame finidi and Nff. Infact forget patriotic no Nigerian coach is good for the super eagles

1 Like

Freshtruth(m): 11:42am On Mar 21
yarimo:
Hahahaha AKINTAYO must be suffering from too much intake of tramadol grin OBI that can't contest and win a senator seat in Anambra state grin
if obi want to be a senator now na one hamd if obi want to still go further to be the Senate president of this country na once.
Freshtruth(m): 11:27pm On Mar 20
Politics too get football age ni undecided

5 Likes

Freshtruth(m): 5:18pm On Mar 20
If una draw that match make una no bother to near this country i go personally carry me guyi wait for una for airport

2 Likes

Freshtruth(m): 11:13am On Mar 20
Make this Atiku. sef rest sef na pdp wey dey carry ticket na i blame

Jpdp are not smart now u have s.een after buhari obi the next policcal force not even kwankwaso can match obi now a candidate that can win Lagos, abuja and warri with LP imagine what he will do with PDP with structure already in place . Give obi automatic ticket even with inec obi go beat Tinubu
Freshtruth(m): 9:50pm On Mar 19
Still be like poor man
Freshtruth(m): 7:56pm On Mar 19
Na six months dem give u to occupy temporary sit no go feel say na your own . U feel loot but loot with sense undecided

23 Likes 1 Share

Freshtruth(m): 7:49pm On Mar 19
Our next president 2027 insha allah

6 Likes 4 Shares

Freshtruth(m): 7:37pm On Mar 19
This one wey never feel spell him name still dey talk






Escort me make we go see that guy na so ashawo take start

1 Like 1 Share

Freshtruth(m): 5:09pm On Mar 19
I no feel be billionaire and still look simple owefia if i get the kind money wey Ngolo kante get if i no move with at least 2cars make e no better for me

1 Like

Freshtruth(m): 4:54pm On Mar 19
“Franco-Malian footballer N’Golo Kanté, officially married today in Bamako (Mali) with a Malian 🇲🇱”

1 Like 1 Share

Freshtruth(m): 1:00pm On Mar 19
May we not have a weakling like Ambode and fabura as sons i spit on their faces

26 Likes 2 Shares

Freshtruth(m): 12:42pm On Mar 19
Zulu11zulu:
Jonathan did not remove the governor he only declared state of emergency on security and hand the security of bolunu state to minatry but keep the elected government in power.

Tinubu can never suspend any northern governor he will never do. He only do that nonsense her in southern Nigeria, if he is not scared let him try it .
try spell well before opening a thread what u wrote is embarrassing
Freshtruth(m): 11:12am On Mar 19
Anything make Nigeria draw this match make them no border to near Nigeria come play the 2md match make them past them go Europe i done talk my mind especially owobi sad
Freshtruth(m): 2:55am On Mar 19
SecretSpy666:
Godfatherism is a killer of democracy. Wike should be suspended too. The president is partial. Will military rule stop the crisis in Rivers?
na 2027 election na make tinibu make this bias decision na e ambition him kw weda people suffer is not is business

5 Likes 3 Shares

Freshtruth(m): 2:53am On Mar 19
Hohaiiiode:
The biggest mumu in Nigerian political history! See statement ! Ur weakness is showing in every turn you make !
If you must die , you should die honorably! Like fubara like good luck
if he decided to say he no gree innocent people will die so kidos to him Goodluck Johnathan will be proud of sim. This shows he is mature

24 Likes 1 Share

Freshtruth(m): 2:50am On Mar 19
You were nobody u were pick from the gutters made a governor against popular high profile men like tonye cole and magnus Abe u turn around to fight ur helper not even up to a year undecided even if u are in the right part u form mumu till after ur ist tenure, okowa form mumu for ibori after his ist tenure and bulld is own team. Lagos governor is Still forming mumu for Tinubu up to this day.wisdom dey say is profitable to direct.To help people nowadays dey fear me i no blame okorocha for choosing his family relatives rather than outsider

113 Likes 13 Shares

Freshtruth(m): 3:59pm On Mar 18
Your 3million no feel reach some people eat for 3months talk more of starting a building project u dey wine? Just go start up fish pound business
Freshtruth(m): 11:27am On Mar 18
A
Freshtruth(m): 11:19am On Mar 18
This wike done dey run mad gradually, him whom the gods want to destroy they ist make him mad
Freshtruth(m): 11:11am On Mar 18
Which day girls go even see me rape i done pray for this day tire

123 Likes 11 Shares

Freshtruth(m): 11:06am On Mar 18
Yusuf alhssan over frank onyeka
Mls ove bundesliga player
2games over 23games this season

And u expect Nigeria to qualify for the worldcup with bias selection nobody should blame d new coach if we loose or draw this game d man is clearly innocent

Freshtruth(m): 9:47am On Mar 18
OGA money done. Finish na to go hustle i wonder how footballers go broke 2bnaira for Nigerian currency i go come still go broke. Gwangon 70million, ranage rover 70m and a house 50m maybe i feel just carry 500m build hotel how i wan take broke

(14) (of 114 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.