NewStats: 3,265,190 , 8,185,948 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 07:25 PM 5q5l6m6382y |
(18) (of 115 pages)
![]() |
Marriage never past seconds see eyes wey them done take dey look another
2 Likes |
![]() |
Forget joke this man handsome ooo
1 Like |
![]() |
If the numbers of lie u tell na fan take they turn for hell fire na mean say when ibb reach there hell fire go turn like AC. Person at his old age dey lie against the dead. Chai
|
![]() |
Oshimen na mumu
|
![]() |
Who get that mind obj,buhari and all the past leaders combined no gada that mind
3 Likes |
![]() |
I pour una spit for face
35 Likes |
![]() |
Oga do make u come Epl manutd or Chelsea should be looking out for a new winger next season psg is also not a bad o idea
|
![]() |
Because of away prick u left your husband To marry now dey fear me Is this y u left u marriage madam? To be showing us this nonsense 1 Like |
![]() |
Asheeo work done carry all these one's go england How much thomas patey give una
|
![]() |
Ibb book lunch proves triberlsm does not exist among the rich and elites, they find a way to settle their difference but the poor people carry matter for head if Abiola was alive today he would had been among the dignitaries present there at ibb book lunch. See how much Ibb book lunch raise. Nigerians especially those at nairaland make una dey use una brain people wey cause problem they live peacefully una carry matter for head otus
2 Likes 1 Share |
![]() |
fuckJones: My question is that if LP no give obi ticket who them wan give before? If this option dey bet9ja i go sell my papa house stake obi to clinch Lp ticket. Obi is now the new buhari in of fowership 1 Like 1 Share |
![]() |
Apc ticket sure for Tinubu Lp- if not obi who una wan give before? Pdp ticket - this is a big party and it ticket will be highly contested again the highest bidder get it. With kwankwaso and wike out of the party that makes Atiku clear favorite to clinch it for a record 3rd time. It look obi will likely contest 2027 election which will .make it easier for Tinubu to win again. If obi steps down for Atiku tinubu will still wins through inec so Tinubu 8years in power dem no dey drag am. This na Atiku last chance to become Nigeria president 7 Likes 1 Share |
![]() |
Oga rest
|
![]() |
pinacole1:i no carry arsenal i play anson villa straight win carry Dortmund over 4.5 play inter straight win play am 5k |
![]() |
My game done enter thanks anston villa
|
![]() |
Pls am ready to settle down
|
![]() |
See how soft baba now look if at all he did transplant how come the world was taken unaware
|
![]() |
Anything make Real Madrid carry champions League Kylian Mbappe done carry Balloon do or already they ni dey drag am with am salah nam African whish is a hindrance to the baloon dor or This year finalist Real madrid Liverpool I sha Allah 4 Likes 1 Share |
![]() |
Mbappe go break messi balood do or record break ronaldo madrid all-time record win another world cup and becomes d real goat why una go allow this beast come Madrid
|
![]() |
Judolisco:pride wan kill that one 3 Likes |
![]() |
Ibori u no get level again small okowa done put u for armpit. Obioworie is now doing wonders
1 Like 1 Share |
![]() |
verifiablefacts:the coach bed ooo whole Africa player of the year the worst pk taker he has seen chai. Gasperini u talk this one oooooo
|
![]() |
To me the coach was right u all blasting the coach because is your Nigerian brother look at it from another point of view he was never the ist choice penalty taker in is club and country who send am message? Go and look at his penalties record at Fulham miss 4 at of 7. Oshimen wey no sabi play pk they respect himself for Nigeria despite he was the Africa player of the year but Ademola too dey carry body na only himself na him kw
1 Like |
![]() |
Goodlady:Don't leave your wife to settle for who your wife is better than and don't settle for a poor woman from poor home with no value when you chose to leave your wife. Tuface is popular and with fame while Natasha is wealthy and politically connected and I think that is the game plan here. Tuface will make Natasha popular while Natasha in turn will bring assets to the table. Good morning . 3 Likes |
![]() |
brain54:Don't leave your wife to settle for who your wife is better than and don't settle for a poor woman from poor home with no value when you chose to leave your wife. Tuface is popular and with fame while Natasha is wealthy and politically connected and I think that is the game plan here. Tuface will make Natasha popular while Natasha in turn will bring assets to the table. Good morning . 11 Likes |
![]() |
Dogalmighty17:Natasha has a lot to bring to the table than annie can annie afford to send her children to quality schs without her husband the answer is no what if tuface is in an health condition that requires financial help can Annie come to the rescue no. Oga natasha na quality babe tuface na man u be at sge 49 23 Likes 2 Shares |
![]() |
Men are no more looking at yansh and breast alone cause they can have it at brothels they are now looking at women with higher value. If u like save your money go do yansh u will just be use and dump Annie can only offer good food and sex but tuface got tired of it and japa 5 Likes |
![]() |
Tuface is a Gold digger this is not love Annie abeg allow tuface to dig his gold in peace
3 Likes |
![]() |
Newsmills:That woman might be the next Governor of that state |
![]() |
Video: ‘He’s not in his right senses; leave my son alone,’ 2Baba’s mother begs Edo lawmaker Natasha Osawaru Rose Idibia, the mother of veteran singer Innocent Idibia, popularly known as “2Baba” or “2face,” has called on Nigerians to intervene and urge Edo State lawmaker Natasha Osawaru to stop pursuing her son. https://www.vanguardngr.com/2025/02/video-hes-not-in-his-right-senses-leave-my-son-alone-2babas-mother-begs-edo-lawmaker-natasha-osawaru/
|
![]() |
This guy lie ubah
|
![]() |
Married 20 years and not a single argument He is yet to raise a voice 3 Likes 1 Share |
(18) (of 115 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 27 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |