NewStats: 3,264,714 , 8,184,491 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 07:25 AM 255256

6382y

Banx9's Posts 4v2j5o

Banx9's Posts

(1) (of 1 pages)

Banx9: 11:46am On Mar 26, 2020
ElasticStone:
There is nothing wrong with what she said. Having vibrator as a lady or fleshlight as a guy will save you from lots and lots of problems. Only ignorant and superstitious people will think otherwise.


I feel u bro, in fireboy's voice "I can feel yur vibration" grin grin
Banx9: 4:41pm On Mar 21, 2020
Small small dem don dey enta express,Na wen 1 dollar equall 5k na him cbn go wake up, make dem dey there dey jonze grin
Banx9: 4:36pm On Mar 21, 2020
Shey na today? E don tey naa, d day wey naija politicians go stop 2 dey tiff na d day lukaku go win ballond'or grin grin

1 Like 1 Share

Banx9: 4:32pm On Mar 21, 2020
FrLukas:
Not bad.

Keep working on your talent bro.

Check out the one below

I won't post the full portrait since I don't have his permission to post them in the first place.



Fada lord shocked
Banx9: 4:30pm On Mar 21, 2020
Kings1930:
Mine grin






Pls break all yur pencils nownow like dis, am waiting grin grin
Banx9: 12:28am On Mar 16, 2020
SangoOlukosoOba:
Beauty Beast without brains!

Which beauty, dis one wey resemble lizard wit make up and big nyash grin grin
Banx9: 12:26am On Mar 16, 2020
Eddee:
If you ever get into an accident, press that button to undo the accident.


Na mumu go kee u laslas grin grin
Banx9: 4:29pm On Mar 15, 2020
collitexnaira:
I live close to the explosion. A whole family got burnt to death in their car while they were about to drive out of their house to the church

My God cry
Banx9: 4:27pm On Mar 15, 2020
samonak:
Them tie the guy hand ne? Omo if na me you slap I go whuz u my own back. I hate nonsense.

I swear down, if na me I go slap dis lecturer back reach where him go get black out com start 2 ask who off light,na water dem go pour on am to resuscitate am, walahi angry
Banx9: 4:21pm On Mar 15, 2020
SmithRussell:
She's not talking about the whole female part, she's referring to the place that the semen enters, the uterus, womb - All missing..

Ps. She has urethra, so she can pee.. and she can also have great sexual feelings too



Ehhn e no too spoil like dat naa, I bin tink say her toto don loss totally, as in no where 2 be found, as far as road dey for her 2 piss and for the priq 2 enter, den we are fine grin
Banx9: 2:21pm On Mar 15, 2020
But wot abt d ones dat they got back or were refunded 2 d FG, how dem take spend am? Dem no go tok dat one ooh undecided
Banx9: 2:17pm On Mar 15, 2020
Hotspotbro:
My sis heard the explosion, loud and clear from ishawo.



Which place be ishawo again?, abi na d opposite of ashawo

1 Like

Banx9: 11:10am On Mar 15, 2020
I swear I felt d effect[color=#000000][/color] here in ghana embarassed embarassed

2 Likes

(1) (of 1 pages)

(Go Up)

Sections: How To . 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.