NewStats: 3,264,999 , 8,185,303 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 06:29 AM 6m6h2g6382y |
(14) (of 163 pages)
![]() |
Pristine664: Nah. Nobody hate Niger. Buhari aka Jubril al Sudan bin dey invest nonsense in railway business. Las Las nobi vandalise dem do abi you never know say northern terrorists blow the railway? I never even add say dem borrow plenty money for China hand aided by dem rubber stamp Senate. Unfortunate say ya head still dey inside cow yansh otherwise you for know wetin dey sup. |
![]() |
https://nairaland.macsoftware.info/7983876/niger-mali-burkina-faso-withdraw#128168876 Na ECOWAS be dis? Las las na only Ebola go stand there. Awon werey. ![]() 1 Like |
![]() |
Davigled: Which broker dem ban? |
![]() |
Samfelly when una go do prop contest?
|
![]() |
crossfm: If dem fit afford bottle, talkless of bottles. |
![]() |
The type of nonsense I dey hear for this country. Wetin prayer gat to do with food production and insecurity. Did the government plant and it refused to grow? Did they take full charge of security in their state and prevent farmers from getting harassed? I believe in prayers but do wetin you suppose to do. No fold your arms and expect miracle. Put in the hardwork and trust God. |
![]() |
OnknownSoldier: You no go play defensive football and expect to win. Eyes dey pain am. Abi he no see constant bombardment. If nobi our keeper 2 1 for be joke. Na 4 1 we for collect. 2 Likes |
![]() |
One thing I notice though be say this year Val different somehow because today na Ash Wednesday. Nobi say things no go happen but nobi like other years. My area dry like this sha. Make I no mention Tulumbu economic effect. |
![]() |
spencekat: 14 February own too much. |
![]() |
imagrg: No jokes. Single Mothers Association (SMA) dey get ready to welcome Dem new . E no start today. Dem population dey rise like Crixus cock. Go Facebook na there dem yapa for marriage forums. 1 Like |
![]() |
Nobi Iwobi cross ball make Ekong score for final?
|
![]() |
This na clear indictment on the Nigerian government. For Emefiele to approve it without question mean say e dey happen in the past. The President just write letter and ask for any amount and CBN go just vomit am, no question asked. E looks scary. No wonder Nigeria enter debt. 2 Likes |
![]() |
DanArewaci: Drama queen. Make Ekong go and claim him prize from her o. She promise him kpekus. |
![]() |
I don stream NTA live for YouTube. I hope say dem go show am sha. |
![]() |
robosky02: Which site I fit stream am with mobile phone? |
![]() |
VeryWickedMan: Seriously with the way Dem Ivorians carry the matter for head; Nigerians suppose organize security. I no trust dem like south Africans. Dem fit go de vandalize, de carry goods run. |
![]() |
kingphilip: Which site she wan go do am? |
![]() |
burp18: You no mention insecurity, banditry and kidnapping. Farmers dey suffer for Kaduna, Benue and other states dem. To plant wahala, to harvest wahala. But una media no go ever talk that one. |
![]() |
Candid: Yes if una no dey visit unaself or sleep over. But e dey possible. |
![]() |
Omihanifa: You no even know his name besides; the other man? Hian. 7 Likes 3 Shares |
![]() |
WowSweetGuy: Sense far from you. |
![]() |
Why e no dey go? Mtn say unfinished message. |
![]() |
SPAMBOX7: My point be say you think you fit dey justified by your works which include giving and kindness but na lie sha. Bible explain am wella. If you like no reason di message, dey throw punches up and down. Google search whether wetin I talk be true. Na faith in Jesus go save you finally. Bro J don finish everything. The works go be like fruits wey you go bear. No go dey put cart infront horse dem. |
![]() |
SPAMBOX7: Omo see human sense for God matter. ![]() Your righteousness dey like filthy rag. Better repent before e dey late. Na why Bro J been dey get issues with Pharisees be this so. |
![]() |
accordadoga22: You go school in another place naim you wan pay school fees elsewhere? No dey too use sense for things of God. If you feel you no like what dem dey do you get options of changing church and paying tithe there. But my mind dey tell me say op na atheist or tending there. Na so dem dey do; anyhow people. 1 Like |
![]() |
Tabithatim: Dem no fit locate this Okwaraji family and invite the children to Afcon? Nobi all this lip service. |
![]() |
Oshimhen! Ibaraga imaraga Oshimhen. Ilara Ilara Oshimhen!!! Angola! Commot for road Angola! Una commot; una commot. ANGOLA!!!
1 Like 1 Share |
![]() |
Ovokoo: Na how lazy dem be. Even for beach you go see those Alaye. Blow dem heads off next time. Tueh. Extortion wereys. |
![]() |
Neymar don confirm say he yansh the girl. If I no sleep with you, you say pikin na my own. Na craze dey worry you. Besides e no dey good to dey drunk because you fit dip your blokkus for where you no suppose if your eyes clear. |
![]() |
jumpmasta: Play update abi this place resemble circus? |
![]() |
shadrach77: Which . Dem dey owe am 1 year abi na lie? She got evidence according to am. Walai. Make that evidence dem dey commot like Season film. |
![]() |
jmoore: Na naija. |
(14) (of 163 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 34 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |