NewStats: 3,265,322 , 8,186,378 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 12:31 PM 1e73736382y |
(1) (10) (of 92 pages)
![]() |
Another photo for una to talk about for weeks, to make una forget una problems for Nigeria
34 Likes 2 Shares |
![]() |
Sharpsharp00123:shebi na you buy bag of rice for last month? |
![]() |
85k here in Benin city
15 Likes 1 Share |
![]() |
Sophisticated westerners
6 Likes |
![]() |
All these organized bandits dey cashout big time o.
|
![]() |
Hellnius abeg come explain this matter give us. Cos me no dey understand again o 29 Likes 4 Shares |
![]() |
APC government with audio 🔉 doings 😂
|
![]() |
Village people mount this one
|
![]() |
Kpokrikpo, e don set
|
![]() |
Kpokrikpo Northern er of APC . Kano and kaduna get over 30 LGA but una no want make any state from south get those amount of LGs 8 Likes |
![]() |
Kpokrikpo !
2 Likes |
![]() |
Who be daughter and the mother? Both looks old af 3 Likes |
![]() |
Food don ready for Israel meat gobblers
1 Like |
![]() |
So is our president. He studied in Chicago university of drugs peddling, now he's the president of a nation. No body truly knows tomorrow, I no go surprise tomorrow if hushpuppi win presidential election for Nigeria sef. 6 Likes 1 Share |
![]() |
I dey fear to go buy oil now
|
![]() |
The rate of suicide this year alone don 100. Tinubu wetin dey sup? |
![]() |
Zooboytwo:Your papa suppose know say you no fit see me inside one of those Money extorting hosues |
![]() |
So this extremists still get sympathy for thier fallen comrades. Na wa o 3 Likes |
![]() |
We know say na dem aboki get am, dem dey use am for bureau d change. Shebi BAT ban am before? The ban no affect northern fellas? 1 Like |
![]() |
Same old audio court invitation
13 Likes 2 Shares |
![]() |
Make I book here
|
![]() |
6. Never ask a guy for money
16 Likes |
![]() |
All these Ayes, Eiye and Vikings wey dey always kill eachother for Asaba these days, state security need to do something about dem. Rip to the dead 1 Like |
![]() |
He no lie na. Useless folks go dey brag up and down 11 Likes 3 Shares |
![]() |
Igbo Amaka
12 Likes |
![]() |
Church is not the building it's the people, but why our GO's dey use us dey enrich themselves?
2 Likes 1 Share |
![]() |
I no get bible app, The thing be say reading your Bible no really matter. The question you need to ask yourself be say, weda your heart clean? If you like read bible go reach next year, to enter heaven no be by who read bible |
![]() |
Bittersweetnig:Baba God, na one of the simp/woman wrapper wey I ask you to help be this 41 Likes 3 Shares |
![]() |
Na her work be that, to blackmail and accuse people wey no bend to her will. Na blackmail she take collect another woman husband so wey dey follow her up and down like zombie. God help your sons that are still simping 54 Likes 6 Shares |
![]() |
nathdim:from AliExpress |
![]() |
PlanetZero:Oya go do house boy follow Natasha as she dey blackmail every man wey disagree with her |
(1) (10) (of 92 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |