NewStats: 3,265,185 , 8,185,939 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 07:17 PM 621l336382y |
(14) (of 64 pages)
![]() |
This thread na comic relief. I just dey read comments dey laugh anyhow ![]() |
![]() |
baiaon:Don't conflate childishness and stark lunacy with a redpill mindset. There are several ways you can disagree with someone without appearing condescending. If you cannot hold a conversation without resorting to personal attacks then you are a stupid person. And nobody likes stupid people. 30 Likes 5 Shares |
![]() |
jerrythafinisher:This game don cut na. |
![]() |
Tolu131:Lol dude was on fire for 3 straight days. |
![]() |
mesmer:Seen thank you! ![]() 1 Like |
![]() |
mesmer:Just modified bro ![]() |
![]() |
mesmer:Came late to the party. ![]() Oh thanks! ![]() 1 Like |
![]() |
youngcee:Lol! Ticket wey e book yesterday night don catch fire? ![]() |
![]() |
My 18million ticket was going so well until liverpool decided to be unfortunate. God! alexistaiwo where the code for that your 49m ticket? |
![]() |
Severepains:Wahala ![]() |
![]() |
Ewuhausa na you dey use that severe pains monicker? Because if na you omo you dey fvck up no be small |
![]() |
Violence everywhere. Una dey watch ball like this? |
![]() |
alexistaiwo:Drop code |
![]() |
mesmer:I like your intro; — "Mesmer is the name" ![]() 1 Like |
![]() |
piggyvestashawo:Ok |
![]() |
JOOHEL: What's the status of this game, bro? |
![]() |
Prince4rm92:It's 6-7 hours maximum. |
![]() |
Tolu131:I get Ethereum. Any update? |
![]() |
jerrythafinisher no go use the money stake 2 odds before alabi run you local ![]() |
![]() |
HakimZiyech:Yeah you did well. |
![]() |
Seen, Tolu. Thanks, moojy
1 Like |
![]() |
Tolu131: |
![]() |
alexistaiwo:SAME HERE. I MUST WIN MILLIONS BEFORE DECEMBER. |
![]() |
Guys just dey enter tolu anyhow like say na civil war ![]() Omo hats off to lhimeet, e no easy to share crumbs |
![]() |
Suregiver48:Today rosy sha. |
![]() |
Tolu131:I think he followed the criteria you suggested. People wey quote moojy plus OGs wey dey this thread. By looking at the list i can count at least 5 active OGs and some other active ones. If you feel there's an alternate then replace it with Spolo disturb or Binance. |
![]() |
HakimZiyech:My blood dey hot ![]() |
![]() |
Disembark:If you no fvck wetin you gain? |
![]() |
Tolu131:Sabi guy! chop knuckle |
![]() |
HakimZiyech:I be OG for here too, bro. Make sure say i dey top 5 ![]() |
![]() |
Tolu131:Bro you suppose don sabi the OGs wey don dey tey for here. No go jump me oo. Na main bank or bet you wan take run am? |
(14) (of 64 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |