NewStats: 3,264,368 , 8,183,486 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 06:54 PM 43735y6382y |
(1) (5) (of 5 pages)
![]() |
My dear, the wind carry sand oh. as l dey type now havy rain dey fall. No try go outside oh,if not sand go enter your eyes.me I dey lwofe road.
3 Likes |
![]() |
You will be mine Juliet
|
![]() |
True talk
|
![]() |
Make una no mercy am.
|
![]() |
Will the strong and mighty in Nigeria allow the candidate to win?
|
![]() |
Burial
|
![]() |
when soldiers tell her to run na,na so she go fall open yansh.
|
![]() |
Thank you for the one you done do.but you never do finish.some local government like Ika and Ukanafun,Uruk anam never get road.also Ukanafun bad boys still dey worry the place.Governor Emma,abeg try do dis one.thank you.
|
![]() |
GTB
1 Like |
![]() |
Waiting
|
![]() |
Please that voice of what ever should stop mentioning any body 4rm my village.Since last year the villages in Ukanafun have no peace bcus of cultism.please government should do d needful in Ukanafun.Thank You
|
![]() |
Jesus Christ!!! I dnt think dis boy have sisters.Anyways,him head no correct
|
![]() |
Na my LGA b dis.any individual,group of persons,way say dis my LGA no go better.disgrace n Kill am d way u take kill Isopafit,In Jesus name.Amem
|
![]() |
Bush baby
|
![]() |
God 4bid
1 Like |
![]() |
My Dear,your own matter tiny.my own b say,mine younger broda say make i go marry,bcus say him want 2 marry.n i dy live 4 d room way my father give me b4 him die 4 d same compound way my broda dy(family house).him say,d wife way him wnt marry no go live with me 4 d same compound,so,make i pack my load n leave.My dear,my age big ur own(thirty three) but i no dy fear,bcus i don c lady of 40yrs wed.I just dy thank papa God,wen der is life,der is hope.
146 Likes 4 Shares |
![]() |
Very well
|
![]() |
Dem no c u dis year,I thank God For you My Sister
|
![]() |
Small boy dy wori u
|
![]() |
Which kind tin b dis
1 Like |
![]() |
Thank God oh,i fit go my village any hw na (Ukanafun), here i cum
12 Likes |
![]() |
If na dat mumu be dat,i thank God oh.dat fool do i no go village (Ukanafun)
13 Likes 1 Share |
![]() |
Person no go fit see dis kind tin 4 nigeria
|
![]() |
Jesus is Lord.
5 Likes |
![]() |
Park well international bus
1 Like |
![]() |
Wike d Wiked.Man way cut Rivers State workers salari last week.
|
![]() |
Mumu boys, u no fit rob 4 Ogbogoro go free.na there u go die.
4 Likes 1 Share |
![]() |
Words
|
![]() |
No 3 ANN na girls name oh
2 Likes |
![]() |
Very well
|
(1) (5) (of 5 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |