NewStats: 3,264,680 , 8,184,397 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 12:38 AM 463d216382y |
(1) (10) (of 50 pages)
![]() |
Oya make one come here , make we talk .. no shy o
|
![]() |
So pathetic that some people that I know we're unable to by ram this year ..
|
![]() |
That's because he's yet to APC.. if , they won't be saying this..
1 Like |
![]() |
Another madness loading if e truly loves the lady and the lady break up with him .. this time hope is curable
|
![]() |
Mr project on the beat Mr president 2031
18 Likes 2 Shares |
![]() |
Padlock wey Dem don throw inside River . Them no go open again , never .. no more PDP in the land , it is going to be only APC...
5 Likes |
![]() |
We have enough that are still dressing decently.
|
![]() |
A lot dey happen my brother , most of them acts like they were forced to stay , they've got nothing, just this phone , taking pictures and videos of themselves, iring and blushing over their looks and that's all .. the only bond that connects you is the money for food , aside that , nothing. When they are out or online they states categorically that they've got no spouse .. in other news , they want to be begged.. . Hey , you should know what to do bro.. it is still very fair that you've got only a child with her .. the wahala she go dey use that pikin cause for your neck , you no go fit withstand am ...
2 Likes |
![]() |
Imagine a naval commander saying this categorically.. shame on him and the service chiefs
|
![]() |
If me see him now , I go just pull my shirt use am clean his shoe and prostrate for him ..
1 Like |
![]() |
Them go lule na ni .. PBAT 2031
1 Like 1 Share |
![]() |
From you Bishop Kukah , PBAT will demote you o .. they ate both emilokan
|
![]() |
Barca go still beat them back and front ... Hope xabi will fix the forward and the defense..
1 Like |
![]() |
PBAT is tryna induce all the opposition ing him , for him to win the second term , after that , he go show them shege ..Nigeria will experience a great turn around from 2027 . You will all know ..
|
![]() |
Make them feed her too , Acid and sniper
17 Likes |
![]() |
Make all the politician defects to APC o.. na there money dey now
|
![]() |
Cease fire 🔥 is not for Israel o
1 Like |
![]() |
More reason he want to to recieve more funds he could loot and no one dare check anyone
8 Likes 3 Shares |
![]() |
Maybe e go start by January 2027
|
![]() |
Wow , tryna say FG collect almost everything.. reason the cement price soars ..
|
![]() |
I need this too
|
![]() |
He will be release very soon
13 Likes 1 Share |
![]() |
Me too endorse am
7 Likes |
![]() |
How I wish masses that are truly affected with the hardship can stand their ground like this against this politicians, they will sit tight .. they will know it is not about ing the winning team alone ..
|
![]() |
Who con bring am come naija.. na them arrest o no be them o , who dey drag that one Abi make them release am
4 Likes |
![]() |
Them wan renovate am build am for party wives or start collecting heavy market levies. If you cant pay go find another place ..
18 Likes 2 Shares |
![]() |
Others too will definitely be recaptured and place in a heavily guarded prison..
|
![]() |
Wike should demolished the communities like he NWE can build 3house unit for them back ..
|
![]() |
I don't even understand.
1 Like |
![]() |
Thank she's attended to and her girl brought back from Mali, God will help others too
2 Likes |
![]() |
They're just doing their job Mr president gave them ..
|
(1) (10) (of 50 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 25 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |