NewStats: 3,265,235 , 8,186,094 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 01:29 AM 4j42476382y |
(1) (of 1 pages)
![]() |
RIP Ma. I had d opportunity of working directly with her early dis year. OMG She was so full of life and fun to be with.
8 Likes |
![]() |
Please add me up I’m interested. 08161887427
|
![]() |
From Coro to earth quake. What a pity. My thoughts are with that their pretty presido Accident tokunbo vehicles go soon flood naija�
|
![]() |
OBO my gee ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Mayb dats a way of God making you see reason why you need to settle him fast, and dash him the car and plus the house help.
2 Likes |
![]() |
Everywia stew
|
![]() |
Whao, like play like play. Dis woman don dey turn celeb. Baba God abeg pick my call oo
5 Likes |
![]() |
![]() |
Funny, 2014 model Range rover, which kain car d Lola con bn dey drive since wey dey make dis kain out of fashion car dey freek dem husband and wife so? after all dem fleet of cars dem dey show us. Smh
1 Like |
![]() |
Make dem put the two presidents dem for the oza room na, make buba for die in peace
1 Like |
![]() |
I hope d OP is now game, digital printing is d way to go. Anyone wit idea of a reputable company to get a gud 2nd hand DI printing machine(450gr, A3) wit gud after sales services
|
![]() |
Why Mr Femi con dey carry officiating tag... smh
2 Likes |
![]() |
Living things by Nice Joromi by Simi Easy jeje by Rekado banks 3 Likes 1 Share |
![]() |
The transport fare catch my eyes
1 Like |
![]() |
Wow, see Burna Boy grandfather chillin wit AbamiEda himsef. How time flies
|
![]() |
Congratulations 2 my Bro wizzy! More success Bro
|
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 10 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |