NewStats: 3,265,212 , 8,186,023 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 09:27 PM 7054476382y |
(1) (9) (of 9 pages)
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() saphiere: |
![]() |
BOSSkesh: No be oil money Na good leadership If na by oil Nigeria would be competing with them They’re only developing because they don’t have Tinubu and Buhari who values cow over osun state indigenes 184 Likes 12 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
FreeStuffsNG: Na you create topic Na you dey fight yourself Keep being patriotic while Tinubu and his wife just spent a little 8billion for change of cars Freestuff giver wey hunger wan kaput 79 Likes 9 Shares |
![]() |
That one concern una But make una know say as the country dey spoil e get plenty people wey e dey benefit My prayer na make dollar hit $1=N8,000 before Christmas Anybody wey no fit survive am make e go die Next four years I’m personally campaigning for Tinubu 10 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
![]() |
yarimo: I never said I was doing giveaway I only mentioned two persons But since una think say na joke oya naa I no worry again |
![]() |
![]() |
![]() |
Cruise777: ![]() Oga if you no know your mother come make i draw your mama for you for ground I’m not saying you shouldn’t suffer and defend your oppressors but don’t ever in your whole life call a wife to a cocaine sniffer mother of all nation You no know say I dey inside the nation wey include her as my mother? 211 Likes 22 Shares |
![]() |
KingOfAmebo: Haaaaaaaa you wan start world war ooo🤣🤣🤣🤣 See list 5 Likes |
![]() |
The day WIKE go beat Tinubu Na that day una go know why we dey shout against Wike Wike no get friend or master ooo 53 Likes 4 Shares |
![]() |
Geminiivory: Lol |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() 6 Likes 1 Share |
![]() |
![]() |
![]() |
He don carry come Taxing taxing taxing that’s how he taxed Lagos to its knees All the cocaine he sniffs who use to tax him? 204 Likes 22 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() |
![]() 1 Like |
![]() |
![]() englishmart: |
![]() |
All we want is good governance How can Wike be asking for 25% of Rivers monthly allocations Sim paid two months see say e dey affect the state pocket As a Rivers man he say I no pay again you go manage 10% Oga before you talk rubbish imagine taking 10% of Rivers monthly allocation If them give you 1% of Rivers allocation for just one month your family no fit poor again But this is what Wike will be getting every month for 8yrs Wike PH no be Lagos I STAND WITH SIM 55 Likes 6 Shares |
![]() |
![]() |
![]() |
BOSSkesh: Where did you see LP on the write up For people to sneak inside where una president is having a meeting that should tell you they’re his inner circle men Those people must have brought cocaine and kolos for him but old age no let him sight see far 9 Likes 1 Share |
![]() |
![]() 2 Likes |
(1) (9) (of 9 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 37 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |