NewStats: 3,265,427 , 8,186,710 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 09:54 PM 3c44136382y |
(13) (of 13 pages)
![]() |
Local man is tired o. Maybe him go just peep look hell fire then zoom off |
![]() |
slawormiir:make you go there make dem test am for your body now so we go fit confirm if dem dey form one kin thing. Indian troop no be naija toothless army o |
![]() |
internationalman:you just stole my line ![]() 1 Like |
![]() |
Ok
|
![]() |
Jimoh's career be like river wey no dey look back, na jagajaga ever since he contest for governor
|
![]() |
Their main issue na charging port. If the thing never do you shege, wait for it,
|
![]() |
dawnomike:I dey with you bro |
![]() |
Na diff things occupy diff brains sha.. People wey dem still dey feed for house dey very easy to recognize 45 Likes 1 Share |
![]() |
Helinues abi anus abi whatever is godforsaken name is, hope you and your clueless goons will come with a well detailed fact to counter this.. Since una no wan get sense, pls beckon on that dead meat no sense seller too. I want to hear what you have to say.. And for all those that labelled it fake and photoshop and said some people instigated violence with fake news, if truly no one was killed in lekki toll gate, may the lord bless you all abundantly but if soul were lost that day, may you and your families never escape bullets.. You all will keep dreaming of bullets till it kills you all.. 189 Likes 12 Shares |
![]() |
2020 sha. A year of reckoning To the bro asking if him run leave him children? Yorubas talk say "if fire dey burn you dey burn your pickin, you go first commot the one wey dey burn you.." But on the other hand, I no go blame politicians again.. Politician wey fit run leave him children, shey na you citizens wey no be him children he no go use shield bullets? |
![]() |
ouzo1: ![]() |
![]() |
Happiness is free
|
![]() |
Na WA o May God protection abide with us always 2 Likes |
![]() |
helinues:make you and your clueless people you dey go beat am naw You fit still report this handle o, he go be no 223 I don't know how old you are but you are a disgrace to your lineage 296 Likes 14 Shares |
![]() |
This evil government go hear am
276 Likes 17 Shares |
![]() |
Johnson225:make me self first make the money before I know whether na vanity or not |
![]() |
sammysmiles:you Wan fly without visa abi? You be music? |
![]() |
Ok
|
![]() |
punisha:you are smart bro 2 Likes |
![]() |
pocohantas:this poco, person no dey understand you sometimes. You are not here, you are not there.. You go just confuse us yourself |
![]() |
What's progressive about these dumb fools?
|
![]() |
Orisirisi
3 Likes |
![]() |
Discuss money and iPhone, se o ni o gbadun ni
3 Likes |
![]() |
Huawei to the world. Sorry, hyundai
|
![]() |
I no even Sabi how I Wan take react to this news. Make I no talk wetin dey my mind sha, just do good in this life |
![]() |
Ok
|
![]() |
Those dumb idiots won't protest for this,
2 Likes |
![]() |
Madness everywhere This idiot will prefer Mouth Gig to tfare. Na people like this their pickin dey curse later in life 14 Likes 1 Share |
![]() |
Madness everywhere
|
![]() |
Me self need award, how much I go pay?
1 Like 1 Share |
(13) (of 13 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 23 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |