NewStats: 3,263,920 , 8,181,892 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 06:57 PM 4w4h4g6382y |
(1) (10) (of 155 pages)
![]() |
![]() |
![]() |
nwirinedu: I think AI wil kill the movie industry. Dey play ![]() ![]() |
![]() |
Parrot69: Make trump insult Tinubu, Nigeria and Nigerians again abi ![]() Make Tinubu dey manage dey go abeg |
![]() |
be like this people wan make kanu grow white hair for balls before them leave am, ogini!
|
![]() |
fabuloz1: oga..........Nobody can defeat tinubu.........the one wey you dey talk na story. I follow shout obi obi, but this is the reality. Tinubu is undefeated. That man who could pull moslem moslem and heaven hasnt fallen. He's undefeated............wake up If elections in Nigeria were fair and transparent unfortunately it is not, he'll win again and again.......that's the sad truth. 1 Like 1 Share |
![]() |
Penguin2: mumu, tulumbu wey nobody fit defeat when he wasnt in power, na when he get INEC, POLICE, ARMY, JUDICIARY, APC Annex in PDP and Labour Party as remote control na him una wan defeat am. una dey under the influence of mkpurumirim ![]() ![]() till 2031............. 31 Likes 1 Share |
![]() |
mumuni ![]() |
![]() |
our yeastern billionaires endangering peoples life with fake products. tueh! This country needs to return to regional system so each region could tackle the problems peculiar to them. South West should tackle their skull mining, rituals and yahooooo, South Yeast, rituals, yahooo, mini-terrorism and drugs, North terrorism. |
![]() |
na why hin wife no fit stay be this.............this guy mumu die. see mumu question 1 Like |
![]() |
smh ![]() |
![]() |
epainos: You are the stupid one here who doesn't know that the useless government is killing the citizens with multiple taxation.....nothing dey that your smelly head ![]() 1 Like |
![]() |
looks like what she has been through................ horror!!!!!!!! ![]() |
![]() |
haveMONEY: swears........................gathering of wolves. They destroyed the country with their greed |
![]() |
this ojukwu babe dey enter my eyes
1 Like |
![]() |
Men have money....dem girls no matter how rich and influential they are, dem no get levels ![]() ![]() chaiii, wetin this girl dey find with papa 2face naso dem say nengi go marry old papa............. ![]() ![]() ![]() |
![]() |
alooooota ![]() |
![]() |
her kini go don rust ![]() I pity the guy wey go enter ammmmm or give the kini head ![]() 3 Likes |
![]() |
5k @22units per week. I no dey power much stuff ooo i go soon start to dey use free light if they are not careful with their madness ![]() very evil people............on top 70k min wage! |
![]() |
Buy marlex (i dont know the current price ohh)..........you go come back dash me 100000000000000000000000000000000000000 dollars ![]() It is repairable and the jar is made of steel. been using one since 2015 and e still dey kampe. Scanfrost is good too but jar made of plastic, na so i use mistake blend spoon wetin i dey grind ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
bigpicture001:VTCL ? |
![]() |
Deathisreal2024: Reply them say make dem dey play ![]() ![]() ![]() 1 Like |
![]() |
Is04970: if you no deal with them well well, i go swear give you bro |
![]() |
shortgun:dey play ohhh, its not like hair dresser as he described it |
![]() |
Chienex24:e shock you too bah ![]() 1 Like |
![]() |
Judolisco: auxillary nurses and doctors bah, like the one wey allegedly dey involved with the kpai incident of mohbad ![]() 1 Like |
![]() |
Judolisco:where ![]() |
![]() |
MatrixCircle: na wetin you dey use compare hair dressing be this fah, no be so ohh...........egbon dey calm down Medical Doctor Apprenticeship NHS Entry Requirements The medical doctor degree apprenticeship entry requirements are similar to the typical rigorous prerequisites to study medicine. However, since each university has its own application process and each apprentice will be employed by a different NHS trust, requirement discrepancies can come up. Generally, prospective apprentices will need to: Have high A-level grades in sciences, such as Biology and Chemistry. Some universities may also ask for Mathematics and Physics Have strong grades in GCSEs with ESFA-approved Maths and English Level 2 Participate in an interview Both the employing NHS trust and the medical school will set additional requirements. These prerequisites may include: Access to Medicine’ or ‘Access to Science’ course achieved within the past 5 years (30 Distinction & 15 Merit) 2:1 or above in a university-approved Science or Allied Health degree achieved within the past 5 years 2:1 or above degree in a non-Science/Allied Health subject with either of the following achieved within 5 years: A Level in either Biology, Chemistry or Physics A-Level (B grade or above) Additional assessments of the candidate's capability for academic learning and evaluations of their personal qualities, interpersonal skills, and behaviours suitable for a medical career. dey play ohhhhh, doctor na noble profession and will remain that way, not for kamaru and sule wey no go school ![]() ![]() see the roadside mechanic doctor requirements here D00msDay shortgun ![]() 3 Likes |
![]() |
e don choke ![]() ![]() ![]() Una dey tell me say una still dey subsidize Band A even as e dey very costly like this. If you like no apply wisdom ohhhh, allow lucifer called Tinubu kill you with bills and hardship 1 Like |
![]() |
The teacher that God used to bless the boy nkor.............Make someone bless her with mansion and bulletproof car Sebi una stupid for this country ni 8 Likes |
![]() |
Hardship ![]() people in some countries just wan taste hardship just for some minutes in their lifetime them no see, but this government dey dish am free of charge 6 Likes 1 Share |
![]() |
I know organisations that pay 10 billion monthly, oya add the name(s) e hard una. I do c.c, (likeky customer care) bro what is c.c, e hard to tell. Nigerians are ridiculous, very shithead of a people. No wonder you all cant even tell the specific amount your reps take home monthly. Nigerians hoard information like palliative. Una life don spoil............idiotssssssssssss 4 Likes |
![]() |
AllenSpencer: by the time hand touch you, you will end up in the same prison and the inmates will diddy your greedy and silly arse ![]() |
(1) (10) (of 155 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 41 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |