NewStats: 3,265,137 , 8,185,765 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 03:36 PM 6m333t6382y |
(18) (of 53 pages)
![]() |
Damnnn Another HK busted Buh still boys go continue the hustle Make dah OG free efcc some rabas make him come continue the hustle |
![]() |
Damnnn Na now e clear for their eyes abi? All of them they craaaaaaaaaseee 1 Like |
![]() |
Damnnn See how Putin just waste client wey for dey pay me billings steady. E no go better for Putin. Rip to her though. 1 Like |
![]() |
Damnnn Europe and it's western allies dey play Ukraine home and away. Buh on God, Ukraine go win the war and Putin go disembark from that position wey him dey. |
![]() |
Damnnn That's females for you Always ungrateful and unsatisfied They all are bitches and they all should be treated as one. Oga carry your car key go give your sister or mother jare, make blessings follow you unceasingly. 8 Likes |
![]() |
Damnnn It will be Afenmai over and over again I too like my tribe Edo gallant well. |
![]() |
Damnnn So this one too wan Desmond ediot dey loot our money too? Na wah ooo Anyways make we see how him own case go be. 3 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn This Deluded tout should just shut the F up and go rest at his looted boudillon. Shey na everytime him go dey yarn nonsense ni? The tout dey find way to take loot him own share off the looted nigerian funds. 43 Likes 7 Shares |
![]() |
Damnnn This is commendable from FIFA The game must go ahead even if it is meaningless. Due process should be followed. |
![]() |
Damnnn This is welcomed....no how amount of pressure from this dumb fed govt go shake una mental. Until they accede to ASUU request, make the strike go on jor. 1 Like |
![]() |
Damnnn For him to come in the month May, that means mayweather go fine oo... Make him do boys giveaway before him go sha 2 Likes |
![]() |
Damnnn Let's see how it goes. Buh make Putin no try attack this pipo o, cos NATO go binu gan. 2 Likes |
![]() |
Damnnn Buh her sexiness is A1 Congrats to her jor... thank God say she get husband wey love her deeply if not,na Yul way him for play her. |
![]() |
Damnnn Overrated bloat 2 Likes |
![]() |
Damnnn As far as him no be the governor, then the custom officer is spot on. No be ordinary special assistant? Him no even be commissioner self. Abeg make them leave the officer jor. |
![]() |
Damnnn If the government cannot make concessions on this issue? Then this present istration is a sham. Shey the one wey happen for 2020 no shine their eyes? We no dey learn for this corntree jere. 13 Likes 1 Share |
![]() |
WriterX:Damnnn OP you get luck say you don drop update cos i been wan find you come.... because your April don finish since. Buh this your update, don buy you small relief for my hand.... smiles. 1 Like |
![]() |
addexx:Damnnn Very true brr.... |
![]() |
Damnnn Na those years wey we no dey worry about billings and iphones Those years wey be say we no sabi wetin be Glk, 4matic e.t.c..... Damnnn... really miss those days 11 Likes |
![]() |
Damnnn As far as the Western media says he's a saint, then a saint he is. Personally, I no like the nigga at all. |
![]() |
Damnnn He's a real nigga The average councillor in Nigeria, earn far more than that. Na why one thief for ikoyi dey fight to become president so that him go fit monopolize the country just as e do for lagos. |
![]() |
Damnnn Misplaced priorities Ogbeni buhari answer those lecturers first before anything else... |
![]() |
Damnnn Ngige the only straightforward person in this government. Shey them don ever owe politicians and political appointees their salaries before? Na everytime them dey increase am self. So why the educational sector own come dey different? This corntree na wah ooo 1 Like 1 Share |
![]() |
Damnnn Those creatures are very unsatisfied Later if them use her for money uplifting now, her pipo go begin blame the current guy wey dey innocent. Female folks are the most confused specie in this life. 1 Like |
![]() |
Damnnn So wetin you dey talk now be say him no die abi? 1 Like |
![]() |
Damnnn Oga presido no fit come out on national TV come address this matter. Instead him dey hold meetings with presidential aspirants wey wan con loot our already dwindled funds, na wah ooo. Who do this corntree like this? |
![]() |
Damnnn Who pictures epp? My girl don vex for me base on say anytime we go location, I no dey show face for her snapping crusade. But i dey always dey ask her, shey na my pictures dey pay your bills or myself? Mbok...make pictures dey hin dey. 3 Likes |
![]() |
Damnnn Guy you just get personal issue with the police FYI...I was at 11/11 when the one at Calabar happened and i can't anything of what you reported happening... rather, the naval officers were the one who suffered the highest casualties loosing 2 officers while one sustained injuries Meanwhile the police lost 1 officer and 3 sustained injuries....no police station was razed down as you mentioned earlier. No be police dey start most cases they're always bullied by the armed forces just because of their superior warfare and weapon capabilities. 1 Like |
![]() |
Damnnn Omotola for me anytime anyday. Just can't stop crushing on that woman. 3 Likes 1 Share |
![]() |
Damnnn I confam am brr.. he's far better than femi adebayor but odunlade! My guy, odunlade na omo ologo o... no caps. And seriously me self feel say chatta dey underrated big time. |
(18) (of 53 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |