NewStats: 3,265,439 , 8,186,749 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 11:55 PM 1v3w576382y |
(14) (of 16 pages)
![]() |
God bless dis boys... Isnt it obvious dat d government cant do it alone? They need our collective help and . God save nigeria
1 Like |
![]() |
frank pessu: Kanye's baby.and other babies or those celebrating der bdays on dis date are evils too? U must be a fcuktard! |
![]() |
So far d pikin no die. Na una sabi
1 Like |
![]() |
Oya illuminati gurus over to u...... Unravel d mystery behind d name
|
![]() |
Where is dat boy dat used to sleep in his studios but now regards 500k as cheap? I pray 9ja celebs help him.
|
![]() |
If she later gives birth,whose breast is d baby going to suck? Not dis!
|
![]() |
Abi na don jazzy sister he wan marry?
|
![]() |
Which kind english be "cheap money" so now he regards 500k as cheap money? Fcuktard!
23 Likes |
![]() |
Wo yi la ro...
|
![]() |
Inik: The illuminati baby now has an illuminati nametypical nigerian. 8 Likes |
![]() |
I live in badagry,from aradagun to badagry roundabout is d worst . Especially dat very big pothole in front of ibereko barracks,5 cows can b buried inside dat pothole so many potholes lyk dat. And trailer loaded wit heavy goods falls on dis road week in week out. From bdg roundabout to limca bus stops take me more than 20minute. I'm used to it
|
![]() |
Gud 4 us.
|
![]() |
But wen a governor steals our money they dont suspend them na becoz he refused to pick him calls na him make them suspend am,abi? Chai we don enter one chance!! SMH.
1 Like |
![]() |
More suspension plz. Our prayers don dey answer,all of 'em must scatter. Useless party d oppositions inclusive.
1 Like |
![]() |
Wow i neva knew d msg in d song is important
|
![]() |
chineil: This beverly na real parrot. She talks too much.no let am tire u,no be weting u na wan hear be dat? |
![]() |
So after dis article badagry xpress way is stil d worst international road in d world? *faints*
1 Like |
![]() |
Are we supposed to read dis? *faints*
|
![]() |
How many times u na wan post this topic? This is the third time I would be reading this topic this year.
|
![]() |
diezani and her cabals! May ogun judge u and ur generation
|
![]() |
Thank God we are ahead,so un4tunate i'm nt watching... Ggmufc
|
![]() |
afam4eva: I just have to say that there are different people doing the same stuff. Why can't we have a station dedicated to Food in Nigeria.*rolling* where d garri community can converge 3 Likes |
![]() |
Mumu omojuwa,after them don thief him ipad u go back go patronise them again...nonsense
3 Likes |
![]() |
Lmao rec label;->? Gt d guitarman left storm got his own record label but has disappeared same is applicable 2 mochedda...all dis rec label ish me no gbadun am @ all
|
![]() |
Ori e ti buru afta u don leave power dat time u go realised ur mistakes...
|
![]() |
Shabi na principal cup abi? Useless minister
|
![]() |
Y is she covering one part of her face? Back to topic,stella was rude.
|
![]() |
The only thing 9jirians can say bout noi is she and her gang during obj's era paid off d debt they swallowed. I wish i could just lay my hand on some bombs!! Useless woman
|
![]() |
Did i just read top politicians? *jumping* our legislooters and polithiefcians would die soon...HURRAAAAAAAAAAAYY...@ last death wuld start killing d right people
2 Likes |
![]() |
Chineke! Oshiomole sharap and continue 4rm where u stopped jooor...i hope ur second term no go b wash lyk BRF
1 Like |
![]() |
They should sell those houses and return d money to d rightful owners. After that everyone indicted in the report should b sentenced 2 life imprisonment...anything short of d above na wash!
2 Likes |
![]() |
Source? I no think say na patrick vomit dis sentences...i aint feeling dis speech
|
(14) (of 16 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 18 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |