NewStats: 3,264,468 , 8,183,800 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 08:16 AM 482l1z6382y |
(18) (of 568 pages)
![]() |
twosquare: Na why I pend my marriage till after bull run ![]() 7 Likes 1 Share |
![]() |
Lmao, e no even move
|
![]() |
Crypto don spoil. I kinda feel this shit is programmed jare.. Elon musk has tweeted and retweeted over 20 posts about doge yet e no get any effect. I give up 6 Likes |
![]() |
sheanzy:use am hold body .
|
![]() |
Family man no supposed Dey do crypto. ![]() 11 Likes |
![]() |
If you don capitulate, don’t bother converting your loss to naira sha. Just fem ![]() |
![]() |
So dem ibime and co neglect us now when we really need them . Fine o. |
![]() |
Clemss88:And u don go price car o ![]() 7 Likes 1 Share |
![]() |
Fastt:this man and ologogorofreak, I no no who hates alts . And to you alts, can you put these guys to shame? Just x5 make I lock up till 2026 dakun joor. |
![]() |
Only reason why I’m still in this shít is because I’m addicted, not that I’m happy. Trump, no be wetin u promised be this o 2 Likes |
![]() |
For a single young man , both are disaster. Say push comes to shove, I MIGHT choose the 38 unmarried . 16 Likes 1 Share |
![]() |
Robnectar:I can’t be held responsible for your assumption o. Mio mo ni pa e ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
Robnectar: With his combined crypto and forex knowledge, you must be joking thinking he’s not DAMN rich offline. 😊 4 Likes 1 Share |
![]() |
Hongkongfukid:u too sleep |
![]() |
USA vs Russia Who is stronger ? Like USA share Russia 69 Likes 27 Shares |
![]() |
I’m a gigolo . I hunt for sugar mummies. They pay my salary ![]() 1 Like |
![]() |
Robnectar:actually , Alexa is a very rich guy wey dey disguise. 4 Likes |
![]() |
5 Likes 1 Share |
![]() |
Like this , I Dey find person wey go talk 1, wey I go give am 10.. ![]() |
![]() |
GRACEGLORY: I no go lie, your words deh part of wetin no make me give up last year walai ta lai. I appreciate u brotherly. 3 Likes |
![]() |
Maybe you don’t understand what I mean Abi As in, the x5, being conservative , wey u dey find on your coin for like two years ![]() 3 Likes |
![]() |
XaToXi:even blind man knows this . ![]() |
![]() |
Was just burning money throughout last year DCA-ing nonsense . Instead of me to keep stacking USDT and buy once this January .. Wetin Dey pain me for this crypto be say, u fit Dey grind for years make person wey get small bar outperform u just by riding the trends and narratives this January o. Outperform you how? 1. He’ll make higher profit .. you, u go still dey hold on to your coin cos e don bottom , u no go one capitulate, over calculation go Dey kill u cos alts dips don suck your high risk tolerance ![]() 2. He’ no go get hbp except greediness takes the best of him . 3.he no need sleepless night charting unpandan 4. He had time to focus on other thing while alts Dey deal with you last year wotowoto.. 5. He bought most of your coins at cheaper price 6. He go still outperform you next cycle 😭😭.. 7. Wetin u wait 3 years for, e go collect am in 3 months ![]() . . No vex for my ranting , It’s the only way I go feel good small. ![]() 11 Likes |
![]() |
Clemss88:can never tell wetin ? Like u don’t get, except that modafuka do x10 from here , na him fit compensate the mental torture it gives. And me and you know say, eth no fit do x 10 this cycle lai lai. |
![]() |
XaToXi:I will never touch that stable coin ![]() 3 Likes |
![]() |
Wetin we talk pain eth, E don dey wake up ![]() |
![]() |
geedot:I concur |
![]() |
geedot:You might be right but this trump is here to prove everyone wrong ni se, So as not to have hbp, na to leave am totally.. E go defy any strategy ni se ![]() 1 Like |
![]() |
studentofTruth:Why we no Dey see this coin when dem never moon? |
![]() |
SUPERPACK:exactly o. Just that trump want to defy that law ![]() |
![]() |
Make trump just talk about Pepe and doge tomorrow . Make Elon talk about crv, Make my life sweet on time ![]() Body Dey itch me. |
![]() |
Ojemedad:Exactly . But in my mind I want trump to prove you wrong, make he blast through 300$ ![]() ![]() 2 Likes |
(18) (of 568 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 30 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |