NewStats: 3,265,502 , 8,187,002 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 11:53 AM 5p1f6382y |
(14) (of 28 pages)
![]() |
if I'm not too late. . . I'l pick jaybee |
![]() |
Mrs, Chima: No. Its about twisting killz orange lips. I don chop guguru my belle don full. I'll come and view the part 10 later |
![]() |
:-x
|
![]() |
i love u jare slimyem ![]() dis place is now like a battle ground |
![]() |
Ch@nges: shey for Kings cross, abi for Naija? Op, abeg no mind am o. If u try am, and vigilante catch u breaking in thru d window. , . Ko ni funny o. |
![]() |
~Killz~: c aw u just ffuck up come show face. Thot u were too matured for this. No ooffeince intended o. (i fear insult) |
![]() |
Gosh! Which kind thread be this? Wetin Killz do deserve all the insults. He bad for the way im dey talk o. . . But still e too much. The guy sef don hide im head for corner before u ppl use words to stone im to death. Flash, u don finish reading ur sebulingham or Keith Moore. Abi? Aw far u don go wv ur path and pharm? No dey trade insult too much. . . |
![]() |
abeg wetin be all this bullsh!tz?
|
![]() |
hope u sha had enuf money to pay for d services?
|
![]() |
I could send you a rainbow, to shine as a bright promise; The sunshine to chase away any dark clouds. I could send u a hug when u're lonely; a bright smile to sorround u with hapiness. I could send u a flower, a symbol of friendship, beauty and life; A butterfly with strong wings to lift ur spirits up. But mayb I'l put my love n ion in my heart like a piggy bank and send it to u. Cos with it u'll find all of these. Happy vals 1 Like |
![]() |
Still thinking. . .
|
![]() |
~Killz~: u'll get just dt. Me. . . I want to meet my match. Someone i could love n dt would love me back. For reeeaaal |
![]() |
u're disillutioned. Rubbish!
|
![]() |
when dey are dead
|
![]() |
ok sir
|
![]() |
na wa o
|
![]() |
omega25red: perfect! Makesure u also ac cupids wings and arrows. So u can just shoot one on her flat backside. . . U're xpressin love ![]() |
![]() |
Skanas: u dey kolo for head. Flower no fit scatter my head wey i go come allow u knock me akpako. |
![]() |
oloshi buruku
|
![]() |
this one is not pretense numskull. I love gifts but if I'm given flowers I'l b glad. No transfer d agression of ur dry pocket to me ooo Tosinville: |
![]() |
I loooove flowers, i woudnt mind if dts d only thing i get. But funny enough I've never been given flowers before ![]() |
![]() |
Ok sir
|
![]() |
u know they are still compiling the scripts. The movie is not ready yet. And since u seem to be know it all here now, u should be able to predict what wlld happen next ![]() |
(14) (of 28 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |