NewStats: 3,265,480 , 8,186,870 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 07:47 AM 3cw1a6382y |
(1) (2) (of 2 pages)
![]() |
KingAzubuike:buy no be the boy swear for u to dey trek na... why vex for the boy and u think say na im dey do u dat time... last time I saw u,.. u still trekking, so nothing changed 1 Like |
![]() |
let ask hushpuppy... he is Godfearing, humble, religious, simple, not arrogant and wil give us the right answer... hushpuppy,... wetin dey sup for malay as per hustling level
32 Likes 2 Shares |
![]() |
na dere work.... if u know u know
|
![]() |
wat an insult from buhari that we know how the waec result take com,.... they ask somebody to present hin credentials.... we hav suffered
2 Likes |
![]() |
abeg wen is Nigeria vs man utd match... make dem use de gea abeg....
|
![]() |
eye-service... wen ur people ar been killed, no country send u condolences. mumu fellow governing mumu country
14 Likes 1 Share |
![]() |
lemme snap my own first ... den u rate.. I I'm single and searching
|
![]() |
BuhariLooter:well pointed out...... May God prosper u and increase ur wisdom... |
![]() |
Tiger01:but bros,... ur papa no get land make u sell and stake on 3odd in 5places... abi u no need money 4 Likes |
![]() |
madgoat:tank extremely very much... u dat have brains and is usefulled on NL.... u won't die well |
![]() |
I red the love letter from the back up to down and u know the landlady killer the carpentry girl with soup... pls understand me by quenching the weed the pastor smoke in there parlour
1 Like |
![]() |
pls who am slay queens... those girl wear short skirt and barb head nko
1 Like 1 Share |
![]() |
who red thise story to please minimize it to us understanding
|
![]() |
Government should scrap all security forces... its better we have no security force Dan paying dos brat and still inflicting the masses
1 Like |
![]() |
when witches and wizard finally ur casefile for hearing.... okorocha own don be...
|
![]() |
give the microphone to your oga and lemme follow am talk... I no get business with the aids or HIV.. hello oga,... why b say na reginal u chose out of all d small small girls wey dey Africa. basira, kudirat, Aisha, Ngozi and co wey dem mama dey sell pepper and okro dey u no marry dem... leave my heavenly sent wife alone oooo |
![]() |
its over and finished in this country.... heartless human in every corner... if no be say people dey see them,.. dem ho carry the cooler of rice and stew go office go eat am
1 Like |
![]() |
bro Pope,... boys for naija are not api ooo,.. drop something for us here... forget about messi abeg.. we dey hungry here,..
|
![]() |
hmnmnmm.... there papa no get property so I'm not interested in them... say na dangote or otedola,.. I fit rape any or both so that I go fit inherit something after my jail term. but this ones are nothing
|
![]() |
Chukwumagordian:ooh blood of Holy Goliath.... them don lie for una no be small... hope u people will not the lie to una unborn children.. 3 Likes |
![]() |
[quote author=Sluvist post=77099002] It will pain you more if you hear them discussing about the person story as if they also hear it from the radio.[/quote u know lie ooo..... people ehn... dem no go talk say na dem dey fight wey d man con try separate and he got murdered |
![]() |
I don't even stand to look not to talk of separating fight.... if dem like let dem kill demselves na dere problem be dat
1 Like |
![]() |
no be the man death pain me,.... wetin pain me be say las las the fighting couple go still bang each others overnight oooo... forget say na dem cause the death of another man.... rip to the referee
12 Likes |
![]() |
kingemzy5:.... u no get elders for village abi.... I dey send u message, u dey ask me for money before u go.... spoilt kids everywhere |
![]() |
kingemzy5:... if u don't play,.. u can't win... help us go try am and con giv us .. 2 Likes |
![]() |
I need to die quick so I can return to heaven and meet the angel that put me in the bus coming to Nigeria, Africa.... I definitely gonna murder the angel for putting to a country filled with mad liars...
5 Likes 1 Share |
![]() |
too much of grammar made it difficult for me to understand... somebody should break it down and summarized for me
|
![]() |
its usually and always the devil's work.....
|
![]() |
Godsgift7837:same goes with the woman u will marry as wife.... abi u wan kill yaself before then.. |
![]() |
Ikpongiton:thanks... knowledge is power |
![]() |
Movic1:bros wait abeg.... na plastic house?... 4 Likes 1 Share |
![]() |
na dem dem..... its not my business
|
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 31 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |