NewStats: 3,263,904 , 8,181,812 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 05:04 PM 3e651r6382y |
(1) (10) (of 178 pages)
![]() |
![]() |
I feel like crying for some body ![]() |
![]() |
E pain d weyrey,.. lmao 🤣🤣🤣 ![]() ![]() |
![]() |
RealityKings1: Nah screenshot from telegram br🤣 |
![]() |
Samueltemi337: U still drop plate on top telegram screenshot wey I post ![]() ![]() Twale almajiri president, gboyo! For u ![]() May ur days b long sir ![]() 2 Likes 1 Share |
![]() |
I'm tew stingy to pay this idiaata attention ![]() ![]() |
![]() |
Gucciboy: No nah telegram screenshot bro,... Dnt believe everything you see here ![]() ![]() I just wan start worldwar6 ![]() |
![]() |
cmoney22222: ![]() ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
I posted a screenshot from telegram,.. no b everything unah suppose to dey believe ![]() ![]() Awonweyrey100% ![]() |
![]() |
![]() |
Gucciboy: Weyrey,.. nah nairaland Usain bolts send u money ![]() |
![]() |
![]() |
[quote author=Smithwilliams826 post=135668088][/quote] Smith wetin happen ![]() 1 Like |
![]() |
![]() |
Gucciboy: Lori telegram screenshot abi ![]() |
![]() |
1 Like |
![]() |
Samueltemi337: I wan Post am for my Instagram now self... I just dey wait make u help me broadcast am self,... Twalle almajiri president ![]() ![]() |
![]() |
Samueltemi337: I don create morepost on it on Twitter and FB too,.. I dey plan to post it on my YouTube channel also, ![]() |
![]() |
I dey wait for who to drop wallet address 1st ![]() |
![]() |
![]() |
All hail to the almajiris in the house ![]() 1 Like |
![]() |
cmoney22222: Make I form braggadocio dis morning 1st ![]() ![]()
|
![]() |
cmoney22222: Nah oxygen, e fit die ![]() |
![]() |
Yemike: Ajeh,... We get professional wey dey collect crumbs to drop link for survey ![]() |
![]() |
![]() |
cmoney22222: Bet9javirtual D ![]() |
![]() |
Smithwilliams826: Nah demo b dis,... U go soon see display in web3version ![]() |
![]() |
President almajiri u are sighted ![]() |
![]() |
SeeWahala: Dey display warapa,... Nah ur talent ![]() 1 Like |
(1) (10) (of 178 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 16 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |