NewStats: 3,263,629 , 8,180,842 topics. Date: Friday, 06 June 2025 at 10:52 PM 2q5z3l6382y |
(1) (10) (of 36 pages)
![]() |
TrackerSK:one simp dey above you 😂 1 Like |
![]() |
Mathain19:see this one, Mr loverboy 🤣🤣🤣 1 Like |
![]() |
@cleanthes, how far na? We no go chop ram meat ni?.. |
![]() |
RollinTNDA:jealous? 🤨 for wetin exactly 😒 |
![]() |
RollinTNDA:guy e Don do na.... ![]() cant you just stop talking 😒 6 Likes |
![]() |
Albinoflash:abi oo, i nor understand wetin the op wan try do 1 Like |
![]() |
Cleanthes:no worry, she nor go know ![]() |
![]() |
Cleanthes:abba, help me tell am o.... Na here the mumu meet us, dem neva born him mama before we don dey gamble... ![]() He neva know anything 1 Like |
![]() |
Chilipepper:without money to back his intelligency....Then his hardwork to get 5.0 CGPA is completly USELESS He will end up working for those that cant afford half a bitcoin |
![]() |
Greystone:best motivational quote of the year |
![]() |
Love800:trust me... I dont know But i think it depends on the type of dog... I have a little gentle dog that doesnt disturb and knows nothing more than to eat and stay cute...so i think there will be no problem... thats why i think i should invite a cat because i really love cat's |
![]() |
Jeon:spits... ![]() |
![]() |
Preciousgirl:which kind question be dis.. Did he force you to eat?... If you are uncomfortable about the chocolate then throw it away... Una go just dey open thread anyhow untop something wey no get meaning... 5 Likes 2 Shares |
![]() |
Baldwretch:two of you get the same brain... |
![]() |
Have one... But not german. Na only me and him dey live for house... I even created this monicker after his name...lol But he is not playful, and i love playful animals Looking forward to bring in a cat...i really love cat's so much than dogs ![]() The reason why i bought regzy sef, was because is so cute and iring...but he's too gentle, that my problem about him 2 Likes |
![]() |
Suicideboy:must you discourage him?... If you cant help, then move on...nawa for you o ![]() |
![]() |
Baldwretch:nawa for you oo ![]() Try dey reduce am, we no dey read storybook for here na ![]() |
![]() |
Mtcheeeeeew... ![]() |
![]() |
helinues:hope say no be this same brain you dey use cross road?... ![]() 1 Like |
![]() |
shapman:ok, |
![]() |
Putindbutt:it's frustrating... 3 Likes |
![]() |
Thank God say i don block this rollin of a guy and his alts... i'm sick of hearing his stories about his telegram group or whatsoever ![]() |
![]() |
nadigo:no be my father oo ![]() |
![]() |
martinosi:you know you cant be God right? |
![]() |
nothing concern jagaban with your CAF award na ![]() na how e go take chop nigeria money and put nigeria to debt to enrich his own pockets dey him old brain ![]() No offence to APC member's here on nairaland, man just saying nothing but the truth Its just that the truth is bitter ![]() 56 Likes 1 Share |
![]() |
vybzkartel:then why did you come here for clearance and to ask if you've made a simp move You shouldn't even bother thinking about it talkless of coming here on nairaland if you dont have any feeling for her ![]() Bro, we already know what going on... You keep calling her because you are concerned about her...she said that statement because you calling also makes her smile and happy...and now, that statement has been ringing in your head to the extent that you smile anytime you think of it...so you came to nairaland to ask whether you were acting like a simp, you want to for hard man. You guy have feeling for each other, but two of you dont have the guts to tell each other ![]() And for that serious relationship matter, leave am...there is nothing like a serious relationship until they are officially married Even if they are married, you fit still dey run am... Na how niggas dey roll be dat... Womens no get shame...no dey think like small pikin na 2 Likes |
(1) (10) (of 36 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 33 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |