NewStats: 3,264,407 , 8,183,623 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:41 PM 72a406382y |
(1) (7) (of 7 pages)
![]() |
I like this
|
![]() |
Today isn’t US independence anniversary It’s July 4 1 Like |
![]() |
Lawyers just dey eat Peter obi money .. u can’t do tinubu anything now his the president
1 Like |
![]() |
One thing is sure, no be him write this thing
1 Like |
![]() |
China don do rubbish here Like see the inside 😂 |
![]() |
After everything tinubu go still win
|
![]() |
Op dey work for buhari
|
![]() |
Tiwa no send una papa
|
![]() |
Which format e use Abeg
|
![]() |
Una dey get time to read this kind thing for person burial
|
![]() |
Huspuppi collected this total amount of money in just a day. ![]() ![]() |
![]() |
See small boy
|
![]() |
Money wer no get value
|
![]() |
This man is taking us backward
|
![]() |
Antoeni:if the do you thesame as a guy hope say u go like am and reason am the way u take explain give here 2 Likes |
![]() |
Obviously Just go to owerri |
![]() |
How come no one saw the boy entering the pool? like believe many people chock for that e house and am sure someone could have been at the pool side Smoking or drinking while that boy entered Rip kid |
![]() |
See rich kids with iPhone videoing
|
![]() |
This man no go come out until buhari steps down
|
![]() |
This reminds me of pop smoke
|
![]() |
Na like this them go dey push this case until election comes and go. This man isn’t coming out anytime soon
3 Likes |
![]() |
Zee0007:you just sounded like pastor Jerry |
![]() |
Go to YouTube and search for pastor Jerry Eze And always tone in to his program every week days from 7am to 8am and ur female friend should also if she can, she will be heal. People with cases worst than this always get heal. And I have seen people with the type of ur friend’s case also get heal. All she just need is to have faith in God while listening to the program. It’s a prayer session and trust me she will get better. Bcuz it’s only God that can help her. 2 Likes |
![]() |
E go still cost
|
![]() |
Na only God fit help her Make she look for a prayer program service like pastors Jerry’s own and |
![]() |
At least Labour Party have nothing to do with this
|
![]() |
That’s how armed robbing the start E get gun already |
![]() |
Once a girl starts talking to u anyhow and shows no respect for u anymore unlike before, just try to talk to her about it but if the attitude continues my dear it will be very hard for u to leave her but to save ur self from eating breakfast at early stage, just let her go. it’s never gunna be easy for u to let her go but my dear that will be the best u could do for ur self… Most girls feel the are wise but the don’t know a man will always be wiser than them. For her mind nothing u go tell her go enter her co co nut head until she learns it by experience and that’s where u will see them saying all men are this and that 1 Like |
![]() |
Is this guy ok at all? U get 1 child from another woman wer u never marry, come get another 2 different women wer don abort kids for u and ur complaining this one ur currently with never catch belle and na person u wor marry.. bcuz of ASUU strike u dey f$ck person daughter anyhow and still dey complain e no wor get belle for u. The one u give belle and e born for u and the ones wer don abort for u before. Why u leave them?. Wicked guy! 4 Likes 1 Share |
![]() |
Why e come dey talk this thing now After all this years If u like the Igbos and still be talking bad about them, my own be say atiku or tinubu no go enter that seat! |
![]() |
Abia state my state don suffer for this man hand
1 Like 1 Share |
![]() |
If this man loss election after all this visit e dey visit up and down even for US and other countries, just know say hope won’t come to this country again and na to find way travel out enter Europe dey make money and the send am come here
|
(1) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: How To . 17 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |