NewStats: 3,263,786 , 8,181,393 topics. Date: Saturday, 07 June 2025 at 09:57 PM 63371g6382y |
TLC Lenovo Legion 5i 8gb Ram | 512 Nvme SSD (641 Views)
(1) (Go Down)
miclordz(m): 9:20am On Jan 24, 2021 |
U: i7-10750H GPU: 1660 ti RAM: 8gb 2933Mhz Storage: 500gb NVME SSD Display: 15.6in 1080p 120hz Picker; lionlee 395k 2 Likes |
AlphaLover: 9:35am On Jan 24, 2021 |
Bozz u go collect 100k Nor be the same game wey I go play on 80k ps4 slim this one sef go play? Boss all diz tinz nor be 4 naija abeg |
Abrahamdgreat(m): 9:52am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:I get the one for 45k, u go still get money way go remain... You don kuku talk say na d same thing them go play, find my for my signature 1 Like |
AlphaLover: 9:54am On Jan 24, 2021 |
Abrahamdgreat: Ur head dey there broz |
Abrahamdgreat(m): 10:01am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover: I just de whyne bro, this lappy worth weitin dem put for there... If u still de find cheap lappy I fit escort u go computer village sha, u go c plenty core ii duo for there ![]() |
AlphaLover: 10:02am On Jan 24, 2021 |
Abrahamdgreat: Ile calm down I nor reason u say I need lappi I say nor game wey diz one go run wey 80k ps4 slim nor go run abi u nor understand my pidgin ni? Or u blind ? |
lilachiever(m): 10:06am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover: Can you code, design architectural drawings or edit videos on PS4? Think, then talk. |
AlphaLover: 10:09am On Jan 24, 2021 |
lilachiever: Oga I can buy a 70k eitebook that I can do these on ![]() |
lilachiever(m): 10:46am On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:But then again, machine machine. You can't compare a Corolla with an Aventador... |
aboyaji(m): 12:55pm On Jan 24, 2021 |
AlphaLover: You see in this life eh, brother... No let poverty embarrass you too much. |
Rhaspody(m): 2:59pm On Jan 24, 2021 |
Abrahamdgreat(m): 8:09pm On Jan 24, 2021 |
AlphaLover:Na u blind bro, ur padi's way get PS4 no de buy 40k TV untop am? Them tell u say na d same resolution and refresh rate them get with gaming laptops ![]() Baba say "or u blind" ![]() ![]() ![]() ![]() |
Charmingsoul: 9:18am On Jan 28, 2021 |
AlphaLover:Boss abeg where I go for see ps4 slim buy for 80k, abeg link me up |