NewStats: 3,264,192 , 8,182,918 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 06:25 AM 4h1p296382y |
Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2725819 Views)
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:54pm On Oct 28, 2020 |
Xanslyte:Ok... Thanks |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:54pm On Oct 28, 2020 |
emzry1:I believe you ![]() In-case you wan drop and I dey church, drop ur offering for this acct > Ayamjohn10780- I.D: 5505107< na bet9ja o ![]() |
emzry1: 5:54pm On Oct 28, 2020 |
Xanslyte:I no dey play normal bet9ja virtual but dog racing is by far easier and safer. Most people don't know this. You don't need to win all your selections in order to make huge profit. Just get one big odd and you're good |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:55pm On Oct 28, 2020 |
techmaster092:Yes. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:56pm On Oct 28, 2020 |
techmaster092:No problem. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 5:58pm On Oct 28, 2020 |
emzry1:Ok bro. Those of una wey dey ask for him aja sare tips, see am here ooh. |
oluwadabira111(m): 5:58pm On Oct 28, 2020 |
NihiIist:Who be you,who you be no dey threaten people for here! |
oluwadabira111(m): 5:59pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:but but but you won 10k yesterday bro! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:00pm On Oct 28, 2020 |
techmaster092:I will rather go for GOtv than startimes. My choices sha....it's your money, use it as you like ![]() |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:01pm On Oct 28, 2020 |
oluwadabira111:bu..bu...but I played in shop ![]() |
Stephenmoka4(m): 6:01pm On Oct 28, 2020 |
emzry1:I try viewing the dog racing without staking, I don't even understand anything that is happening. The background looks like virtual but, the game looks real. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:04pm On Oct 28, 2020 |
?
|
Chidexter(m): 6:04pm On Oct 28, 2020 |
Stephenmoka4: You dey into cashapp, PayPal, btc.....?? |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:04pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:Bro that gotv na nonsense them dey show for there, imagine of all matches yesterday na Porto v olympiakos their papa gree show. Chai |
oluwadabira111(m): 6:05pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:make i drop id?i need crumb from you. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:06pm On Oct 28, 2020 |
emzry1:is not because winning |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:06pm On Oct 28, 2020 |
Xanslyte:startimes get e own for body. |
DieRich5: 6:09pm On Oct 28, 2020 |
Xanslyte:startime is d worst |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:10pm On Oct 28, 2020 |
oluwadabira111:As a married man, I gave my wife 5k out of the 10k, gave d boy wey bet game for me some money. I am trying to reach smartgeek, if he picks his call, I will give him 4h mtn, he will fund u 2h nd me 150...I noticed he charges 50 naira. |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:11pm On Oct 28, 2020 |
DieRich5:Them no dey tell person. |
Stephenmoka4(m): 6:12pm On Oct 28, 2020 |
Chidexter:BTC yeah, cash app and PayPal my cousin. |
oluwadabira111(m): 6:12pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:kks thanks in advance but that your first statement i no understand! |
adiosgracias(m): 6:12pm On Oct 28, 2020 |
emzry1: Please teach us how to book with quinella option |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:14pm On Oct 28, 2020 |
oluwadabira111:I don marry. |
DieRich5: 6:14pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:lol...I swear |
oluwadabira111(m): 6:16pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:which marry you dey whine me.you wey go single till 35 dey talk bout marriage! |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:18pm On Oct 28, 2020 |
DieRich5:Late last year, I bought Startimes, after 7 days, I sold it to a guy operating bet9ja shop. I have been using GOtv ever since, hopefully I'll get Dstv next year. |
adiosgracias(m): 6:18pm On Oct 28, 2020 |
emzry1: My own palliative na to give me clue on the dog racing. I nor just understand one thing imside |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:20pm On Oct 28, 2020 |
oluwadabira111:My wife dey lag. I relocate to Imo because of that job. But, next year, I'll do white wedding in Imo. Watch out ![]() |
oluwadabira111(m): 6:23pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:ok na! 1 Like |
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 6:25pm On Oct 28, 2020 |
DieRich5: 6:27pm On Oct 28, 2020 |
HakimZiyech:I just put my startime 4 one corner...... I day find person I wan give 4 free self |
Football (+Other Sports) Betting Season 10
Viewing this topic: 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 32 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |