NewStats: 3,264,192 , 8,182,915 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 06:17 AM 482m1u

6382y

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 - Business (3778) - Nairaland 5c273k

Football (+/Other Sports) Betting Season 14 (2725816 Views)

(4)

Go Down)

cray91(m): 9:01pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
I'm quite interested. But does the Netflix come with free data? grin
Lol... Me sef dey find free data.. but MTN 500 dey go long way sha
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:01pm On Oct 25, 2020
piggyvestashawo:
not him
I forget say na smartveek, my bad sad
Piggyvestmumu: 9:02pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
I forget say na smartveek, my bad sad
it is only how to harvest crumbs full your brain

2 Likes

Smartgeek(m): 9:02pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
That 70k wey dem scam you still dey affect ur brain.....drink sniper and RIP.
E be like say ur reduced life to crumb hunting don take simple cognitive abilities away from u. Who and who dem scam? You think everyone is as naive as u? Better go do ur homework wella and shine Ur eyes. Ọ̀dẹ̀
Smartgeek(m): 9:03pm On Oct 25, 2020
cray91:

Lol... Me sef dey find free data.. but MTN 500 dey go long way sha
How much data will MTN 500 get u and for how long? grin
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:04pm On Oct 25, 2020
So much drama in one day. This thread na just pure cruise. smiley
cray91(m): 9:04pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
How much data will MTN 500 get u and for how long? grin
2gb and it's not more than 2days.. it serves well
Smartgeek(m): 9:05pm On Oct 25, 2020
cray91:

2gb and it's not more than 2days.. it serves well
I know the code. I was expecting more for more netflixing lol.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:05pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
E be like say ur reduced life to crumb hunting don take simple cognitive abilities away from u. Who and who dem scam? You think everyone is as naive as u? Better go do ur homework wella and shine Ur eyes. Ọ̀dẹ̀
Naive Did you just learn that word undecided google for the meaning and stab yourself.
cray91(m): 9:06pm On Oct 25, 2020
piggyvestashawo:
The bst

Why will u allow ursef to be scam? Pls drop Ur phone number let me help you out.. WhatsApp only
Smartgeek(m): 9:06pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
Naive Did you just learn that word undecided google for the meaning and stab yourself.
If dem scam u, sọ̀rọ̀ sókè Make dem help ur life. No dey just assume anything as always. Na wetin turn u to almajiri be dat.
uniquepro97: 9:06pm On Oct 25, 2020
I cant seem to transfer from my skrill to my Nigeria Naira Bank , what might be wrong today?
Are other Skrill s experiencing thesame issue?
Please clarify, Thank you
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:07pm On Oct 25, 2020
cray91:

Why will u allow ursef to be scam? Pls drop Ur phone number let me help you out.. WhatsApp only
not me

Message 'sweetveek'
cray91(m): 9:07pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
I know the code. I was expecting more for more netflixing lol.
Lol.. I bliv our data gurus in d house has answers to that
cray91(m): 9:08pm On Oct 25, 2020
uniquepro97:
I cant seem to transfer from my skrill to my Nigeria Naira Bank , what might be wrong today?
Are other Skrill s experiencing thesame issue?
Please clarify, Thank you
How much do u want to transfer?
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:09pm On Oct 25, 2020
Piggyvestmumu:
it is only how to harvest crumbs full your brain
I want to advise you, do well to follow my advise.

> go to your kitchen
> look for a sharp knife
> go to your room
> lock your doors
> stab yourself till u RIP.
cray91(m): 9:10pm On Oct 25, 2020
piggyvestashawo:
not me

Message 'sweetveek'

If the person can me I will help..
Smartgeek(m): 9:10pm On Oct 25, 2020
piggyvestashawo:
not me

Message 'sweetveek'

Tell your guy HakimZiyech say sweetveek and Smartgeek are two different people. E be like say he wan be bambiala true true wey blind.
HitlerGaddafi: 9:10pm On Oct 25, 2020
Stop betting, enter streetz, na streets dey pay.

See those boys wey loot oba palace find stack of dollars inside his bedroom, those boys are made for life.

Some of them looted slut, 3chub etc and carted away with phones. I saw a video of someone carrying 4 MacBooks inside one store , those boys are made for life.

Person wey no get tv for him house before go loot better flat screen, AC, fridge , bikes etc.

I no looting or stealing., but those events have me a rethink. You have to be hardened to make it in life, no be by sitting down forecasting bet9ja games wey no get head.

2 Likes

tparteyt: 9:11pm On Oct 25, 2020
JayromLye:
see that mumu boy o...Wetin concern Barcelona and eyinmba sad
you be f00l big f00l you have the audacity to come back here
pay smarkveek back

1 Like

Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:12pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
If dem scam u, sọ̀rọ̀ sókè Make dem help ur life. No dey just assume anything as always. Na wetin turn u to almajiri be dat.
nobody fit scam me.....maybe dem don scam you of your senses...use ur data and browse on how to retrieve sense wey dem scam, tell me when you're done wink
Chidexter(m): 9:14pm On Oct 25, 2020
HitlerGaddafi:
Stop betting, enter streetz, na streets dey pay.

See those boys wey loot oba palace find stack of dollars inside his bedroom, those boys are made for life.

Some of them looted slut, 3chub etc and carted away with phones. I saw a video of someone carrying 4 MacBooks inside one store , those boys are made for life.

Person wey no get tv for him house before go loot better flat screen, AC, fridge , bikes etc.

I no looting or stealing., but those events have me a rethink. You have to be hardened to make it in life, no be by sitting down forecasting bet9ja games wey no get head.

You forget say to play bet with your hard earned money, show say person too get hardened mind.. make everyone just try do what works best for them. Like this now, plans wey I don lay down for betting must make me made for life. I must meet am and or Live while trying.
Re: Football (+/Other Sports) Betting Season 14 by Nobody: 9:14pm On Oct 25, 2020
HitlerGaddafi:
Stop betting, enter streetz, na streets dey pay.

See those boys wey loot oba palace find stack of dollars inside his bedroom, those boys are made for life.

Some of them looted slut, 3chub etc and carted away with phones. I saw a video of someone carrying 4 MacBooks inside one store , those boys are made for life.

Person wey no get tv for him house before go loot better flat screen, AC, fridge , bikes etc.

I no looting or stealing., but those events have me a rethink. You have to be hardened to make it in life, no be by sitting down forecasting bet9ja games wey no get head.
Newdelhi, tell your brother; smartgeek, his poverty dey shame poverty.....show am way, help his life.
Smartgeek(m): 9:14pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
nobody fit scam me.....maybe dem don scam you of your senses...use ur data and browse on how to retrieve sense wey dem scam, tell me when you're done wink
Hahahaha. olodo. u wey don sell ur eyes for bread. Na why u dey beg upandan. You no rish. You were born without values and training over time , na why u decide to take on begging as a career. Better project am for linkedin make u get more contributors.

1 Like

Disturb: 9:15pm On Oct 25, 2020
HitlerGaddafi:
Stop betting, enter streetz, na streets dey pay.

See those boys wey loot oba palace find stack of dollars inside his bedroom, those boys are made for life.

Some of them looted slut, 3chub etc and carted away with phones. I saw a video of someone carrying 4 MacBooks inside one store , those boys are made for life .

Person wey no get tv for him house before go loot better flat screen, AC, fridge , bikes etc.

I no looting or stealing., but those events have me a rethink. You have to be hardened to make it in life, no be by sitting down forecasting bet9ja games wey no get head.
NewDelhi drop exactly this comment for ashawo thread

The foolishness in all your comments are peculiar

Your msport screenshot don expose you self
Smartgeek(m): 9:15pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
Newdelhi, tell your brother; smartgeek, his poverty dey shame poverty.....show am way, help his life.
beggar wey dey beg for N100 everyday dey give advice . Wàhálà for who take your advice. hahahaha

1 Like

israelp(m): 9:15pm On Oct 25, 2020
HakimZiyech:
I want to advise you, do well to follow my advise.

> go to your kitchen
> look for a sharp knife
> go to your room
> lock your doors
> stab yourself till u RIP.
grin LOL
Piggyvestmumu: 9:16pm On Oct 25, 2020
Smartgeek:
Hahahaha. olodo. u wey don sell ur eyes for bread. Na why u dey beg upandan. You no rish. You were born without values and training over time , na why u decide to take on begging as a career. Better project am for linkedin make u get more contributors.
Oga na when person die before you go pipe low

#Stopsmartgeekbrutality
#Hakimziyechlifematters
Disturb: 9:16pm On Oct 25, 2020
12AD aka jora whatever don disappear grin

1 Like

Smartgeek(m): 9:17pm On Oct 25, 2020
Piggyvestmumu:
Oga na when person die before you go pipe low

#Stopsmartgeekbrutality
#Hakimziyechlifematters
Lwkmd

(4901)

Football (+Other Sports) Betting Season 10

(Go Up)

Sections: How To . 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.