NewStats: 3,263,890 , 8,181,785 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 04:08 PM 4z304j

6382y

QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 - Travel (338) - Nairaland 684050

QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 (1021676 Views)

(4)

Go Down)

Demmzy15(m): 2:45pm On Jun 10, 2017
Riduane:
O boy, this Dubai sha dey my mind sha. Me sef go land there very soon angry angry
angry angry
Riduane: 3:06pm On Jun 10, 2017
Demmzy15:
angry angry

Wetin, you no like Dubai? undecided
ShallweSly(m): 3:59pm On Jun 10, 2017
nattybanta:
post your details here or send the copy to me privately, let me do that for you

Thank @Nattybanta for your help. God bless!
martinz1: 4:01pm On Jun 10, 2017
damlawrence101:
Bro we re in d same shoe bro.if u see as d guy dey talk b4 collecting money 4rm mi u go think say Na angel on earth dey talk d guy make mi 2 sell my car so as 2 raise money 4 d visa but e later duped mi but unfortunately for him a old frd has processed anoda visa for mi and I forwarded my visa to him telling him D BATTLE LINES HAS JUST BEEN DRAWN I told him d 1st tin I will do wen I enter is went to police station straight with my evidence (bank statement) and our conversations do u know d guy forwarded 50k to mi immediately
Do u know even though the guy giv mi all my money b4 living naija ,i must surely beat d guy 2 stuppor wen I enter after Ramadan.....thnks I can attach his pictures I it's allowed he don price n he must pay
Na wao, some agent can be so devilish,
thats how they go about duping innocent citizens without concidering the ramifications of their actions, i pray they meet their waterloo
jjjjj2017: 4:05pm On Jun 10, 2017
nattybanta:
you are good to go. book ur one way ticket and never comebk to 9ja.
bet why?
Demmzy15(m): 4:13pm On Jun 10, 2017
Riduane:


Wetin, you no like Dubai? undecided
I like sha, what of ca we talked about? angry
Riduane: 4:17pm On Jun 10, 2017
Demmzy15:
[font=serif]I like sha, what of ca we talked about? angry[/font

Chief, we are sure going there insha'Allah. cheesy wink

1 Like

Demmzy15(m): 4:20pm On Jun 10, 2017
Riduane:


Chief, we are sure going there insha'Allah. cheesy wink
grin grin
Riduane: 4:28pm On Jun 10, 2017

1 Like 1 Share

samee72(f): 4:59pm On Jun 10, 2017
Adeosas:
please house I need person wey I fit share studio Huse biko notify me ohh.for just one month stay if na guys no qualm I dey kampe but....u go dey 100mile lol

When are you leaving @Adeosas, I have a studio apartment if you want to share with me, but it is hotel apartment, so it's a bit high, I'll be leaving on the 29th, PM me if you are interested
Adeosas(f): 5:19pm On Jun 10, 2017
samee72:


When are you leaving @Adeosas, I have a studio apartment if you want to share with me, but it is hotel apartment, so it's a bit high, I'll be leaving on the 29th, PM me if you are interested
OK..but if is 29th of this month ko work oh,I'm leaving naija to Dubai 23rd July.
etoman1(m): 5:49pm On Jun 10, 2017
nattybanta:
albab how far?
boss I d oh. God d bless us small small oh. Shey u no Wan come my side make I carry you go Rotana grin wink
samee72(f): 5:52pm On Jun 10, 2017
Adeosas:
OK..but if is 29th of this month ko work oh,I'm leaving naija to Dubai 23rd July.

Ok dear no problems, I'm leaving 29th of this month
Tunjinodaysoff(m): 6:12pm On Jun 10, 2017
Adeosas:
please house I need person wey I fit share studio Huse biko notify me ohh.for just one month stay if na guys no qualm I dey kampe but....u go dey 100mile lol
come my place n.a.....PM me...but you go pay o
Adeosas(f): 7:17pm On Jun 10, 2017
Tunjinodaysoff:
come my place n.a.....PM me...but you go pay o
OK no qualms I hope say ur...place get everything I fit take enjoy life lolll
nattybanta(m): 7:26pm On Jun 10, 2017
grin
jjjjj2017:
bet why?
nattybanta(m): 7:28pm On Jun 10, 2017
etoman1:
boss I d oh. God d bless us small small oh. Shey u no Wan come my side make I carry you go Rotana grin wink
I just enter dubai today. So we go do the Rotana anytime you free.
NONNYG: 7:45pm On Jun 10, 2017
nattybanta:
I just enter dubai today. So we go do the Rotana anytime you free.
abeg make Una rotana me too
NONNYG: 7:48pm On Jun 10, 2017
Still on the cheap call matter, it's even cheaper now. Ramadan special offer.

If you're interested, pm. I've changed my whatsapp no. we can connect through mail and I will give u my new whatsapp no. for further inquires.
btrocky09(m): 8:01pm On Jun 10, 2017
What's the process to do that sir??
lovere:
Your olevel and tertiary certificates. And try certify them at abuja before coming.
Tunjinodaysoff(m): 8:36pm On Jun 10, 2017
Adeosas:
OK no qualms I hope say ur...place get everything I fit take enjoy life lolll
you need pisure
femcesc(m): 8:43pm On Jun 10, 2017
Oga which one be pisure again ooo cheesy
Tunjinodaysoff:
you need pisure
Tunjinodaysoff(m): 8:48pm On Jun 10, 2017
femcesc:
Oga which one be pisure again ooo cheesy
bad belle
femcesc(m): 9:12pm On Jun 10, 2017
Hahahahahahaha
Tunjinodaysoff:
bad belle
Teeboy22(m): 9:19pm On Jun 10, 2017
My Visa Is finally out oo!!

Firstly I wanna give Thanks to Almighty Jah for this beautiful opportunity.

After waiting for days/ Weeks/ Months..
My visa finally show face oooo....the frustration enuff na die..but thanks to [Almighty Jah/b] for making it possible....e no easy mehn.....adupe o

Special thanks goes to [b]Ugsams( thanks for the inspiration & advice

Ichommy ( alaaye mi= Thanks for the hope, inspiration)


Smithsydney ( my real Gee.....Thanks for the love & care, inspiration)


Gooci- ( my Man- thanks for advice& hope)

Kaynine -( my Nigga my nigga- Thanks for the love egbon ....na biggy small album' I go buy come for you o grin

Justi4jesu ( iyalaje 1 of Dubai- thanks for the love)


Samhay( oga NLA ..Thanks for the Love)

Nattybanta( A big NWA...Thanks for the love & inspiration)

Wise14life( Thanks for the motivation, inspiration, love & care

May Almighty Jah help us all & grant all our heart desires


Bless

3 Likes

damlawrence101: 9:28pm On Jun 10, 2017
Thnks .......my boy wey i dey sent on an errand wen wey dey ospoly duped mi Oga gan oooo but I will always respect d law of d land (uae law)
..we go gather dey naija if God wish...thnks @ Europe 4 sure
europe4sure:


lucky you !!! you got all your money back many are suffering and are ashamed to speak out because they will be laugh at
they will say tourist visa will be out in 3 to 7 days unfailingly and after sending money to them you will start hearing am busy or am at work ...
when it first happened to me i took his case to every where i know church ,night vigil , my village and last resort which i planned before he started refunding the money..
in this buhari recession any body who wants to ruin other people to succeed should think twice because
sango,obatala ,esu lalu, amadioha in fact all the gods would not be left out in the battle....
boys are not smiling in Nigeria now o !!
Re: QATAR And UAE GENERAL VISA ENQUIRIES PART 2 by Nobody: 9:53pm On Jun 10, 2017
Congrats bra ..
loomer: 10:17pm On Jun 10, 2017
Teeboy22:
My Visa Is finally out oo!!

Firstly I wanna give Thanks to Almighty Jah for this beautiful opportunity.

After waiting for days/ Weeks/ Months..
My visa finally show face oooo....the frustration enuff na die..but thanks to [Almighty Jah/b] for making it possible....e no easy mehn.....adupe o

Special thanks goes to [b]Ugsams( thanks for the inspiration & advice

Ichommy ( alaaye mi= Thanks for the hope, inspiration)


Smithsydney ( my real Gee.....Thanks for the love & care, inspiration)


Gooci- ( my Man- thanks for advice& hope)

Kaynine -( my Nigga my nigga- Thanks for the love egbon ....na biggy small album' I go buy come for you o grin

Justi4jesu ( iyalaje 1 of Dubai- thanks for the love)


Samhay( oga NLA ..Thanks for the Love)

Nattybanta( A big NWA...Thanks for the love & inspiration)

Wise14life( Thanks for the motivation, inspiration, love & care

May Almighty Jah help us all & grant all our heart desires


Bless


Good luck on ur new beginning
NONNYG: 10:20pm On Jun 10, 2017
damlawrence101:
Thnks .......my boy wey i dey sent on an errand wen wey dey ospoly duped mi Oga gan oooo but I will always respect d law of d land (uae law)
..we go gather dey naija if God wish...thnks @ Europe 4 sure
if u enter diera, u go hear visa matter tire. In-law sef dey chop him fellow in-lawgrin
femcesc(m): 4:01am On Jun 11, 2017
nawah oooooo,this life sha.......make God help person ni jare
NONNYG:
if u enter diera, u go hear visa matter tire. In-law sef dey chop him fellow in-lawgrin
azarenka: 5:47am On Jun 11, 2017
Teeboy22:
My Visa Is finally out oo!!

Firstly I wanna give Thanks to Almighty Jah for this beautiful opportunity.

After waiting for days/ Weeks/ Months..
My visa finally show face oooo....the frustration enuff na die..but thanks to [Almighty Jah/b] for making it possible....e no easy mehn.....adupe o

Special thanks goes to [b]Ugsams( thanks for the inspiration & advice

Ichommy ( alaaye mi= Thanks for the hope, inspiration)


Smithsydney ( my real Gee.....Thanks for the love & care, inspiration)


Gooci- ( my Man- thanks for advice& hope)

Kaynine -( my Nigga my nigga- Thanks for the love egbon ....na biggy small album' I go buy come for you o grin

Justi4jesu ( iyalaje 1 of Dubai- thanks for the love)


Samhay( oga NLA ..Thanks for the Love)

Nattybanta( A big NWA...Thanks for the love & inspiration)

Wise14life( Thanks for the motivation, inspiration, love & care

May Almighty Jah help us all & grant all our heart desires


Bless

Thank God that, you mentioned all these people that inspired you.Hope when you enteryou will also inspire others coming in and not disappear and careless.may God bless your hustle as you enter.Ramadan Mubarak

2 Likes

(502)

Studying In Finland (free Tuition)

(Go Up)

Sections: How To . 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.