NewStats: 3,264,062 , 8,182,471 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 01:50 PM 6v35616382y |
UNIBEN 2014/2015 ission Guide Thread (1128565 Views)
blackstreak: 1:38pm On Dec 28, 2014 |
thatniqqress:hahahahaha I'm obsessed with the name blackstreak, and I was trying hard not to type thatniggress Got carried away Anyhow you are my toddler ![]() |
MissyKwnly: 1:40pm On Dec 28, 2014 |
chue:na me b my papa p.a |
chue(m): 1:55pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17:bro it sims she's more informed abt d clearance dat y I don dey wait for her to drop her num...notin more bro trust me |
chue(m): 1:57pm On Dec 28, 2014 |
MissyKwnly:my voice was wat ![]() |
chue(m): 2:01pm On Dec 28, 2014 |
MissyKwnly:lol |
chue(m): 2:05pm On Dec 28, 2014 |
blackstreak:sir I shud b askin yu nd d rest...anyways 3coins telme say dem go update us |
DavisDarren: 2:08pm On Dec 28, 2014 |
Please, is it possible to switch during clearance? Not RELOCATION o "switch" thanks
|
Re: UNIBEN 2014/2015 ission Guide Thread by Nobody: 3:09pm On Dec 28, 2014 |
chue: Yh! I understand... It's high time dey knew dat skul doesn't guarantee success, its just kinda like a plus... Nd also dat pride they derive knowing fully well their pikin go skul. |
Moslaw: 3:11pm On Dec 28, 2014 |
chue: lol, oga...when your schoolmates must have been rounding off their 1st semester, shey? |
Moslaw: 3:28pm On Dec 28, 2014 |
HonourablePomk: sorry mehn, am not on whatsapp; the platform doesn't freak me much. |
Re: UNIBEN 2014/2015 ission Guide Thread by Nobody: 3:42pm On Dec 28, 2014 |
Dakpoghene: Guys i need an answer ASAP. |
Madumere17: 3:46pm On Dec 28, 2014 |
chue:yea ryt..bst frnds blah blah blah..emeperortony hmmmm vats true o..probably gearing up 4 d 'round table' |
chue(m): 5:03pm On Dec 28, 2014 |
saintuu:Lol Gbam 1bottle 4yu |
chue(m): 5:07pm On Dec 28, 2014 |
Moslaw:lol anyhw sha me I'm ready |
chue(m): 5:08pm On Dec 28, 2014 |
Moslaw:lol anyhw sha me I'm ready...I'm speakin on behalf of dos dat are yet to gather all deir docs |
chue(m): 5:11pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17:gearin up??dat boys looks like a bartender+na hin season b dis |
emperortony: 5:23pm On Dec 28, 2014 |
chue:Shae All the boys don finish, na girls come remain to be ur bestie!!! I dey my own na you call me ooo. Lol |
emperortony: 5:26pm On Dec 28, 2014 |
chue:Ahahahahah: dem tell me B4 say you no well,I no believe. Now I no get choice. Compliment of the season |
emperortony: 5:32pm On Dec 28, 2014 |
Madumere17:Round table ke!! I dey on low key, na him sure 4 now. As 4 d round table na chue be d chairperson na. |
Neldrizzy(m): 5:33pm On Dec 28, 2014 |
wadanki:nice one... Pls what's the criteria of being a member of SOSSA ?? |
Neldrizzy(m): 5:40pm On Dec 28, 2014 |
Dakpoghene:bro am yet to do mine... Godwin10 answer My brother abeg.. |
Re: UNIBEN 2014/2015 ission Guide Thread by Nobody: 5:46pm On Dec 28, 2014 |
when are we going to make d thousand page BTW my docs are not ready
|
chue(m): 5:53pm On Dec 28, 2014 |
emperortony:lol...y guy go b my bestie??dat na b.s.I jus my broda nw na crime |
chue(m): 5:58pm On Dec 28, 2014 |
emperortony:lmao...dis boy ehn more to com wen we reach skul for clearance.compliments to yu sir drink responsibly. |
chue(m): 6:01pm On Dec 28, 2014 |
emperortony:lol my broda yu b wan usurp dat position?d onli wen yu go do na to chop com 4get water.by d way which course?? |
Doctor20002(f): 6:04pm On Dec 28, 2014 |
great opportunity u can win a visa nd scholarship click d link below to attend the program http://modeducation.info/fair2015/index.php?ref=MOD55764538 |
MissyKwnly: 6:32pm On Dec 28, 2014 |
chue:no mind me ![]() |
Re: UNIBEN 2014/2015 ission Guide Thread by Nobody: 6:34pm On Dec 28, 2014 |
chue: Lol! Abeg u go add alemo 1 Like |
chue(m): 6:39pm On Dec 28, 2014 |
MissyKwnly:com warn yasef oooo...onli yur voice fit make me marry yu even witout seein yur face |
chue(m): 6:44pm On Dec 28, 2014 |
saintuu:com I bin dey doubt mysef buh nw yu don confirm am...e b like say most of dis newly itted students na mostly drunkard full am.1 saintuu,2 emperortony,3 madumere I stil dey look for d 4th |
MissyKwnly: 6:47pm On Dec 28, 2014 |
chue:chue, i no trust u. i no trust guys with swit maut. i get plenty brodas o #modified |
thatniqqress(f): 6:51pm On Dec 28, 2014 |
blackstreak:
|
How To Achieve High Scores On The GRE
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |