NewStats: 3,264,172 , 8,182,863 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 02:14 AM 146y6382y |
"The Super Eagles Thread: The Road To AFCON 2025 And 2026 World Cup (14402990 Views)
FiveFootNinja(m): 4:59pm On Mar 25 |
elyte89: Abeg make dem carry their rotten cassava cup go sleep. π Bafana Bafana 3 points must go! π€²πΎπ |
Moniter0: 4:59pm On Mar 25 |
..
1 Like |
9JAMac10: 5:05pm On Mar 25 |
Moniter0:God bless you for this link. Victory to our guys today |
Unlimited22: 5:09pm On Mar 25 |
Is Chukwueze blind?
|
AndSunGorilla: 5:10pm On Mar 25 |
Good save by the Zim GK.
|
Odunayaw(m): 5:10pm On Mar 25 |
Osimhen na terror Fantastic header |
FiveFootNinja(m): 5:10pm On Mar 25 |
My data no reach. I go dey watch from Super Eagles thread.
|
Unlimited22: 5:10pm On Mar 25 |
Ha Who be this Zimbabwe keeper? Which kind Winch? 6 Likes 1 Share |
AndSunGorilla: 5:10pm On Mar 25 |
another great save by the GK!!!!!! we have improved our setpieces!!!
3 Likes |
minfelix(m): 5:11pm On Mar 25 |
Osimhen go net hatrick
|
9JAMac10: 5:12pm On Mar 25 |
We need score first 30 minutes abeg so nerves can be calmed . I get faith. Nigeria 2-0 Zimbabwe
1 Like |
solonnachi: 5:12pm On Mar 25 |
minfelix: Amen to your prayers 3 Likes |
daveP(m): 5:12pm On Mar 25 |
Im sure he's trying to see what Ndidi can offer. That's the only explanation i can use as excuse.
|
JohnBullMySon: 5:12pm On Mar 25 |
mekabuachi: Don't put too much hope on that. Actually, FIFA regards WC qualifiers as confederation tournaments. In this case CAF. So its CAF tournament rules that still apply just like AFCON. CAF is the one that sets the format and dates of the WC qualifiers. In fact, CAF can decide that there will be no WC qualifiers and use AFCON instead. |
Mujtahida: 5:13pm On Mar 25 |
Ball wey Osayi go e Wan score
|
AndSunGorilla: 5:13pm On Mar 25 |
the Zim GK is on fire!!! na when dem play us dem go become Neur, Schmichael, Cech, Oblak, Enyeama, in one.
|
maidaboi(m): 5:14pm On Mar 25 |
AndSunGorilla:but dey do silly mistakes against Benin Nawaooh 1 Like |
Odunayaw(m): 5:14pm On Mar 25 |
AndSunGorilla:The thing de tire me mannn No be the keeper wet do nonsense against Benin? |
9JAMac10: 5:16pm On Mar 25 |
No room for complacency and over confidence. Les do our assignment properly before thinking about what other teams are doing
1 Like |
AndSunGorilla: 5:17pm On Mar 25 |
Zim with a chance.
|
Mujtahida: 5:18pm On Mar 25 |
Una sure say we go score so?
|
Odunayaw(m): 5:18pm On Mar 25 |
It seems the instructions is to shoot o because omoo e de just de rain
|
Unlimited22: 5:18pm On Mar 25 |
Mujtahida:We will. |
Diavolo: 5:18pm On Mar 25 |
This formation is incredible. Putting several players out of position. Like I'm curious to hear Chelle line of thought. Why can't he just use a regular 442 or 433 and put everyone in their best positions. When will super eagles have a coach that's normal and optimizes the players
|
Mujtahida: 5:19pm On Mar 25 |
Iwobi has a free role
|
daveP(m): 5:20pm On Mar 25 |
If Ndidi doesn't step up, Iwobi will continue to drop deep to help with transition. ![]() This goal gats come under 30mins o 1 Like |
Mujtahida: 5:21pm On Mar 25 |
Diavolo:I tell you. |
Mujtahida: 5:21pm On Mar 25 |
Before you know this people go just knack us one
|
Clint02(m): 5:21pm On Mar 25 |
Na why I nor add Aina to my best crossers
|
daveP(m): 5:22pm On Mar 25 |
Wetin dey happen for back? 2nd thru now
|
Enoughpull: 5:22pm On Mar 25 |
Can we stop deliberately looking for Osimhen headers.. He's been marked.. Let's play our game
4 Likes 1 Share |
Unlimited22: 5:22pm On Mar 25 |
What exactly is Wilfred Ndidi's role here?
|