NewStats: 3,263,925 , 8,181,909 topics. Date: Sunday, 08 June 2025 at 07:27 PM 3g4x2p6382y |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (226710 Views)
Agwadi: 12:31pm On Mar 19 |
Stephenmouka4:some old men don't upgrade their gadgets.....he should thank God for NL |
ispreloaded(m): 12:32pm On Mar 19 |
Agwadi:na mistake nor vex abeg... U for say .." code " |
Agwadi: 12:34pm On Mar 19 |
ispreloaded:You are stingy with yourself, just it it |
ispreloaded(m): 12:35pm On Mar 19 |
Agwadi:i know 🥴 |
Agwadi: 12:35pm On Mar 19 |
ispreloaded:Quit beating around the bush.....drop code if you want to drop and stop forming wise. This is something old men from the village do every time......always acting wise |
ispreloaded(m): 12:44pm On Mar 19 |
Agwadi: ![]() |
ispreloaded(m): 12:48pm On Mar 19 |
Agwadi:U73R93 dont stake high i nor dey o ![]() |
NoBodyknow: 12:51pm On Mar 19 |
ispreloaded:Just beg and stop acting you are deceiving anyone here, for the past days body just dey pepper you say they no add you for the giveaway. Stingy man that will not even drop code for the thread, the 70k wey you win twice, which person you give money to for the thread, just to come here dey form OG and dey post winning tickets wey nobody dey benefit from You don think say Alpha na client na wey you want to collect and collect from, guy abeg rest, the Alpha how many times you don help am for past. The person still give you close up to 20k and you still dey greedy 2 Likes |
ispreloaded(m): 12:54pm On Mar 19 |
NoBodyknow:rubbish 🤣 |
ispreloaded(m): 12:57pm On Mar 19 |
Nobody na useless somebody ...mumu man ![]() |
Reggzy: 1:06pm On Mar 19 |
Everyday365:that bookie is very stingy |
akwesenana: 1:09pm On Mar 19 |
NoBodyknow:Na you be thread police. |
ispreloaded(m): 1:11pm On Mar 19 |
akwesenana:na area commando ![]() |
Everyday365: 1:16pm On Mar 19 |
Reggzy:how so? Limited stake? No bonus on winnings? No free bets and bonus? Limited lines? Small pot win? Weak or no cashout? |
Reggzy: 1:17pm On Mar 19 |
Everyday365:small pot win ![]() |
Everyday365: 1:18pm On Mar 19 |
Reggzy:How much? |
Reggzy: 1:23pm On Mar 19 |
Everyday365:it thought you've ed for it already ![]() Max stake is 1m While the pot win is 25m ![]() They are so greedy ![]() |
Everyday365: 1:26pm On Mar 19 |
Reggzy:that's actually not bad by my book Ilot bet has max stake at 500k and max pot win at 8m Easy win has max stake at 100k and max pot win at 100m. (I don't see any normal punter winning this, unless dem wan turn MOE or Mr banks) ![]() |
Reggzy: 1:29pm On Mar 19 |
Everyday365:you gat all those bookies you mentioned ![]() |
Everyday365: 1:29pm On Mar 19 |
Reggzy: 1:32pm On Mar 19 |
Everyday365:chai, omo ![]() I dey suspect you, hope say you nor dey work with those cruel bookies ![]() |
Agwadi: 1:33pm On Mar 19 |
SultanOfAbia:Infection ![]() |
Everyday365: 1:34pm On Mar 19 |
Reggzy: ![]() ![]() ![]() Unfortunately, I can neither confirm nor deny that. 😔 |
Agwadi: 1:34pm On Mar 19 |
ispreloaded:Nice 😏 |
Reggzy: 1:37pm On Mar 19 |
1 Like 1 Share |
Joeblaze26(m): 1:40pm On Mar 19 |
Everyday365:What's the purpose of having too many bookies sef. Shebi the main goal is to win after all. So what's the use if you no see anything win? 🤷♂️☹️ |
SultanOfAbia: 1:51pm On Mar 19 |
Everyday365: 2:00pm On Mar 19 |
Joeblaze26:behind my madness there's a method ![]() ![]() |
Joeblaze26(m): 2:02pm On Mar 19 |
Everyday365:I wish you well ![]() 1 Like 1 Share |
Sam2310(m): 2:03pm On Mar 19 |
SultanOfAbia:i guess na weekend unclean babes dey ![]() Weekdays for clean babe abi? 1 Like |
ispreloaded(m): 2:14pm On Mar 19 |
SultanOfAbia:dat breast looks fresh ... Enjoy |
Who Is Currently The Richest Man In Nigeria?
Viewing this topic: Samueltemi337(m), ambassadorgozie(m)
(Go Up)
Sections: How To . 28 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |