NewStats: 3,264,027 , 8,182,345 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 11:08 AM 5i3c2h

6382y

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (494) - Nairaland 5o3o1j

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (227356 Views)

(4)

Go Down)

Samueltemi337(m): 11:13pm On Mar 18
Peterzoom20:

Before nairaland cast female s plenty. All those times of Miss nairaland and nairaland hangouts for end of year. Them full romance section that time. Now many of them have left or are just ghost reading. Now if person see f wey no popular like them poco ishi etc you go just dey fear.

I miss nairaland
Omo things don happen o 😂
Sam2310(m): 11:13pm On Mar 18
SultanOfAbia:
i rather be making my money jejely biko.. who get strength to run vip group. Na for night i dey get time to come online

And personally, i prefer to be the only one winning. E go pain me to see some guys here win with me.
I know it sound selfish but im sorry i no go share am. Make una no vex
just dey shift goalpost cool
If you tire, you go stop grin

2 Likes 1 Share

Agwadi: 11:14pm On Mar 18
Peterzoom20:

Before nairaland cast female s plenty. All those times of Miss nairaland and nairaland hangouts for end of year. Them full romance section that time. Now many of them have left or are just ghost reading. Now if person see f wey no popular like them poco ishi etc you go just dey fear.
Some don marry.

I when NLers hangout for Lagos....it was fun cheesy
Samueltemi337(m): 11:14pm On Mar 18
ispreloaded:
traditions ... 🙄

Na old man like you still dey reason tradition
Peterzoom20: 11:14pm On Mar 18
Agwadi:

Pregnant women dey fuuuck ohhh....ahhhh
E be like say Israel go be one big simp for real life. Guy wise up ooh make them no use your babe dey play live game as you go dey sweat to get money from your odd even number game

1 Like 1 Share

PJtech: 11:14pm On Mar 18
SultanOfAbia:
i rather be making my money jejely biko.. who get strength to run vip group. Na for night i dey get time to come online

And personally, i prefer to be the only one winning. E go pain me to see some guys here win with me.
I know it sound selfish but im sorry i no go share am. Make una no vex

No be you your mama leave run go Cardiff abi where she go
SultanOfAbia: 11:15pm On Mar 18
Sam2310:
just dey shift goalpost cool
If you tire, you go stop grin
Okay Sir, whatever makes you happy grin grin

Make i go light up my loud grin grin
Goodnight
Puntingnoob: 11:16pm On Mar 18
My head, my neck, my waist
Bo ah still wan nack (bo ah still wan nack)
Ah wan nack (ah wan nack)
My head, my neck, my waist
Bo ah still wan nack (bo ah still wan nack)
Ah wan nack (ah wan nack)
My head, my neck, my waist
Bo ah still wan nack
Ah wan nack
SultanOfAbia: 11:16pm On Mar 18
PJtech:


No be you your mama leave run go Cardiff abi where she go
Make i tag you for my next winning ticket grin
ispreloaded(m): 11:17pm On Mar 18
Samueltemi337:


Na old man like you still dey reason tradition
they are some tradition the gal wont dare do dat or she go die...
Samueltemi337(m): 11:18pm On Mar 18
ispreloaded:
they are some tradition the gal wont dare do dat or she go die...

When you never marry am
Hammer2O2O: 11:18pm On Mar 18
oyewale0001:











More reason why you should be careful with the people you engaged with here. Either cruise or serious conversation. I'm not telling you what to do or who to speak with but just be careful brother.
I put it to you that you're a very evil minded idiot... always thinking negative

3 Likes 1 Share

Sam2310(m): 11:18pm On Mar 18
PJtech:


No be you your mama leave run go Cardiff abi where she go
Makoko Peckham.
Allegedly
PJtech: 11:19pm On Mar 18
ispreloaded:
they are some tradition the gal wont dare do dat or she go die...

Mumu
Peterzoom20: 11:19pm On Mar 18
Agwadi:

Some don marry.

I when NLers hangout for Lagos....it was fun cheesy
Nairaland back then was fun man. You go dey dey hungry to to this site but suddenly things just changed. Na tribal wars na him come dey reign for here. Even sapa don catch puskin and troot for punt for pride. All those monikers wey dem wait to come out this during that time no see chance to spam this thread with games again.
ispreloaded(m): 11:19pm On Mar 18
Samueltemi337:


When you never marry am
don't say wat u don't know 😎
PJtech: 11:19pm On Mar 18
Hammer2O2O:
I put it to you that you're a very evil minded idiot... always thinking negative

Guy rest na
Samueltemi337(m): 11:20pm On Mar 18
ispreloaded:
don't say wat u don't know 😎

You say your girl
You nor say your wife
Reggzy: 11:20pm On Mar 18
Peterzoom20:

E be like say Israel go be one big simp for real life. Guy wise up ooh make them no use your babe dey play live game as you go dey sweat to get money from your odd even number game
i swear, i like that thing like mad, na someone else babe i dey always enjoy nacking most, e dey always sweet me


Meanwhile, i get babe... Wey me sef know say another man dey run her on a norms

But as a bahd guy and player...i know say e go always be, so i dont bother...i just give her a nack anytime she bills me

You go dey trust woman,dey play you never see anything cool
ispreloaded(m): 11:22pm On Mar 18
PJtech:


Mumu
🐖
Sam2310(m): 11:22pm On Mar 18
ispreloaded:
they are some tradition the gal wont dare do dat or she go die...
women don carry bastard give kings and nothing happen...
Do your findings, make you no enter am
PJtech: 11:23pm On Mar 18
Sam2310:
Makoko Peckham.
Allegedly

🤣
Agwadi: 11:25pm On Mar 18
Hammer2O2O:
I put it to you that you're a very evil minded idiot... always thinking negative
And that bst dey reply "yes sir" grin grin

Asslickers can do anything just to gain favour, just look at Seyi Tinubu speech.....and people for that venue no throw am stone grin grin grin grin

1 Like 1 Share

Agwadi: 11:25pm On Mar 18
Peterzoom20:

Nairaland back then was fun man. You go dey dey hungry to to this site but suddenly things just changed. Na tribal wars na him come dey reign for here. Even sapa don catch puskin and troot for punt for pride. All those monikers wey dem wait to come out this during that time no see chance to spam this thread with games again.
Lol, Nigeria happened...who wan dash money, even merrybet don fold

1 Like 1 Share

Hammer2O2O: 11:28pm On Mar 18
PJtech:


Guy rest na
You're a foolish he goat...I just dey observe you

2 Likes 1 Share

Hammer2O2O: 11:29pm On Mar 18
Agwadi:

And that bst dey reply "yes sir" grin grin

Asslickers can do anything just to gain favour, just look at Seyi Tinubu speech.....and people for that venue no throw am stone grin grin grin grin
cheesy cheesy cheesy

Normally Samuel na sheep

3 Likes 1 Share

Samueltemi337(m): 11:33pm On Mar 18
Hammer2O2O:
cheesy cheesy cheesy

Normally Samuel na sheep

A very big sheep
PJtech: 11:34pm On Mar 18
Hammer2O2O:
You're a foolish he goat...I just dey observe you

Na like this you wan progress in life👴. Murasi
Hammer2O2O: 11:34pm On Mar 18
Samueltemi337:


A very big sheep
We go sell am, use the money play 2 odds
Hammer2O2O: 11:35pm On Mar 18
PJtech:


Na like this you wan progress in life👴. Murasi
See this pig talking about progress in life...you should be the least fool here to progress in life

2 Likes 1 Share

Samueltemi337(m): 11:37pm On Mar 18
Hammer2O2O:
We go sell am, use the money play 2 odds

Ok
PJtech: 11:38pm On Mar 18
Hammer2O2O:
See this pig talking about progress in life...you should be the least fool here to progress in life

I know what you are

Reply)

Who Is Currently The Richest Man In Nigeria?

Viewing this topic: Kings1930(m) and 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: How To . 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.