NewStats: 3,265,527 , 8,187,093 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 03:08 PM 285t226382y |
Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (234099 Views)
oyewale0001(m): 8:37pm On Mar 15 |
ispreloaded: Just coming online brother. Went to work. Tomorrow is another day. Thank you so much for the mention. 1 Like 1 Share |
Samueltemi337(m): 8:37pm On Mar 15 |
KnowledgePower7: The underdog was not fasting? Na only top teams get players way dey fast? Make una rest abeg Every week na una dey come up with different useless talk 4 Likes |
Peterzoom20: 8:38pm On Mar 15 |
ispreloaded:You wey don make am, kindly show us wey be up and coming road na. Make we dey dorime like u baba. 👊 |
KnowledgePower7: 8:40pm On Mar 15 |
AlphaNugget:be proud of your shit packing. As long as it brings money. I have begged here only once That dosent mean im poor. I was temporaly broke now im good. Why the thing dey pain you?? If i was paid in euros to pack shit i will glady do it. Be proud of it 1 Like 1 Share |
AlphaNugget(m): 8:41pm On Mar 15 |
KnowledgePower7:You are bland. I don't even know why I responded ![]() |
Samueltemi337(m): 8:41pm On Mar 15 |
KnowledgePower7: You didn't see what I mistakenly sent to your sportybet? You didn't even come back to say thank you |
KnowledgePower7: 8:42pm On Mar 15 |
Samueltemi337:Boss mi, i agree na useless talk but personally i no go near turkey again bastard |
WhiteIverson: 8:42pm On Mar 15 |
10 tickets down the drain chai
|
AlphaNugget(m): 8:43pm On Mar 15 |
Man Utd should do normal.....till tomorrow evening, muahhhh ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Samueltemi337(m): 8:43pm On Mar 15 |
AlphaNugget: Cash out make we share am |
AlphaNugget(m): 8:44pm On Mar 15 |
Samueltemi337:90k no be anything |
WhiteIverson: 8:44pm On Mar 15 |
AlphaNugget:
|
KnowledgePower7: 8:44pm On Mar 15 |
Samueltemi337:when boss?? Na betking i use today. Maje i check my sporty first |
Samueltemi337(m): 8:44pm On Mar 15 |
AlphaNugget: You nor part of who one share am na |
Sam2310(m): 8:46pm On Mar 15 |
WhiteIverson:add NCCA midnight...make you wake up to boom... |
AlphaNugget(m): 8:47pm On Mar 15 |
Samueltemi337:na 95k, the money small ![]()
|
KnowledgePower7: 8:47pm On Mar 15 |
Samueltemi337:mscheeeew 223 naira ![]() ![]() ![]() Boss mi u dey funny oo. Thanks tho.U for do mistake send 2k ![]() Make i send am back to you? |
AlphaNugget(m): 8:48pm On Mar 15 |
WhiteIverson:Lol, Leicester can't do shit ![]() |
Reggzy: 8:48pm On Mar 15 |
AlphaNugget:90k na big money to us boss ![]() |
AlphaNugget(m): 8:49pm On Mar 15 |
Reggzy:185k no go bad na 1 Like 1 Share |
Samueltemi337(m): 8:49pm On Mar 15 |
KnowledgePower7: 8022 190 242 Palm Pay Send am back 1 Like 1 Share |
JAOS(m): 8:50pm On Mar 15 |
WhiteIverson:Howfar for that your bonus |
Everyday365: 8:50pm On Mar 15 |
Reggzy:Nope, not yet. |
KnowledgePower7: 8:50pm On Mar 15 |
AlphaNugget:stay safe bro. Wish you all the best. No let anybody belittle you for packing shit abroad. Na man u be |
Peterzoom20: 8:53pm On Mar 15 |
WhiteIverson:If e still remain just chill till tomorrow bros. Then time small odds to try to get the amount of the total bonus in cash. That bonus though big dey tempt person atimes to dey fire high stakes. |
WhiteIverson: 8:54pm On Mar 15 |
JAOS:I divide am play different tickets since yesterday Judas's just full everywhere. |
Reggzy: 8:54pm On Mar 15 |
KnowledgePower7:no worry, You go still come back and beg from him with your other alternates We go catch you one day, no worry |
Peterzoom20: 8:55pm On Mar 15 |
AlphaNugget:Wetin come make you no dey use football.com again. At least freeze for save you. |
KnowledgePower7: 8:56pm On Mar 15 |
Reggzy:that was temporary brokeness. Im not a begger and anyone that help me i thank them. |
Samueltemi337(m): 8:56pm On Mar 15 |
KnowledgePower7: Oga I still dey wait |
KnowledgePower7: 8:58pm On Mar 15 |
Samueltemi337:oga ill send it anytime i feel like. Take a chill pill. Just because of 223 naira ![]() ![]() |
Baldwretch: 8:59pm On Mar 15 |
AlphaNugget: I don't have the slightest confidence of Man United winning this match. If I were you, I would cash-out this 90k without blinking twice. Hitting the cash-out button ten times. I go so press am ehn. Please do it. Cash out. ![]() ![]() ![]() ![]() |
Free Marketing Tutorial Class (with pictures)
Viewing this topic: overdrive(m) and 1 guest(s)
(Go Up)
Sections: How To . 26 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |