NewStats: 3,265,184 , 8,185,938 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 07:14 PM 6f7155

6382y

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (437) - Nairaland s3e4t

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (231971 Views)

(4)

Go Down)

Inshame3: 12:36pm On Mar 12
baddooski:
pls when u said u lost 6 million. Were u being serious?. I beg u in the name of God. Be honest with me. Thanks
I am serious
Sam2310(m): 12:37pm On Mar 12
Samueltemi337:


Nah
3.5 GB for 7days
And 500 airtime sent with Thanks
Goodboy4life: 12:37pm On Mar 12
chybuzky:


Wetin dey happen by 8 boss ?
Everywhere go dark and sun go rest
Samueltemi337(m): 12:37pm On Mar 12
Goodboy4life:

Unfortunately you can't relate 😭

I don't want to
Samueltemi337(m): 12:37pm On Mar 12
Seen sam2310

Thanks

1 Like

chybuzky(m): 12:37pm On Mar 12
How fa menser and eseka12 that year ?? Boss Dem
Goodboy4life: 12:38pm On Mar 12
Samueltemi337:


I don't want to
I don't even know you
chybuzky(m): 12:38pm On Mar 12
Goodboy4life:

Everywhere go dark and sun go rest


😂😂😂😂 You got me boss

1 Like

ispreloaded(m): 12:40pm On Mar 12
chybuzky:



Sha bro everything for dis life na lesson just try learn just try learn ros one bro nothing much
na God save me from virtual i b virtual addict b4.... I can relate how the feelings be...my own story ugly but i thank God for saving from dat sucker.... I was save miraculously by God the next morning wen i wokeup
Samueltemi337(m): 12:40pm On Mar 12
Goodboy4life:

I don't even know you

Who cares
Peterzoom20: 12:41pm On Mar 12
Goodboy4life:


You be my boss 😉
Make we collect small thing for alabi add to wetin we want use japa, I go come lap your base with Abba make e use mouth wash you still come bill you on top. grin
chybuzky(m): 12:42pm On Mar 12
ispreloaded:
na God save me from virtual i b virtual addict b4.... I can relate how the feelings be...my own story ugly but i thank God for saving from dat sucker.... I was save miraculously by God the next morning wen i wokeup


Virtual na the worst thing person go engage on o bro the worst of it na avaitor bro that game is evil....don't try that
Joeblaze26(m): 12:43pm On Mar 12
Hammer2O2O:
Very foolish boy, make he enjoy the 10k, tomorrow now he will spewing trash from his gutter mouth
Like I said, FVCK OFF!! I HAVE NO BUSINESS WITH YOU. BST!!
Samueltemi337(m): 12:43pm On Mar 12
Peterzoom20:

Make we collect small thing for alabi add to wetin we want use japa, I go come lap your base with Abba make e use mouth wash you still come bill you on top. grin
If you still want run that package for night try reason Samueltemi for night too, trolls aside na still our guy.

Guy wtf
You are doing too much 😒
Peterzoom20: 12:44pm On Mar 12
Aviator, virtual betting, casino and online table tennis if you no dey play all those nonsense my bros you no know wetin God don do for your life.
I don lose heavy sum to that online table tennis. Money wey I use almost 2 weeks build with live games roll over, if to say person keep money with me I would have also used it go try to recover. Scam just full that thing.
Joeblaze26(m): 12:46pm On Mar 12
Goodboy4life:

Try dey active for 9t, 8pm is the time
No shii ✌️. Thanks once again.

Kindly call your guy to order. I no like am right from time. Himself know. Make e sha mind him business. That's all.

1 Like

Goodboy4life: 12:46pm On Mar 12
Peterzoom20:

Make we collect small thing for alabi add to wetin we want use japa, I go come lap your base with Abba make e use mouth wash you still come bill you on top. grin
If you still want run that package for night try reason Samueltemi for night too, trolls aside na still our guy.
It is funny how people take online stuff personal...... seriously, I don't have any animosity towards anybody, it is the principle

1 Like 1 Share

Peterzoom20: 12:46pm On Mar 12
Samueltemi337:


Guy wtf
You are doing too much 😒
No vex baba. 👍
Goodboy4life: 12:47pm On Mar 12
Joeblaze26:
No shii ✌️. Thanks once again.

Kindly call your guy to order. I no like am right from time. Himself know. Make e sha mind him business. That's all.
No worries, make Una calm down
Samueltemi337(m): 12:47pm On Mar 12
Joeblaze26:
No shii ✌️. Thanks once again.

Kindly call your guy to order. I no like am right from time. Himself know. Make e sha mind him business. That's all.

They are playing with you joe
You should know this by now 😂
Antwan99: 12:49pm On Mar 12
Sam2310:
3.5 GB for 7days
And 500 airtime sent with Thanks
I drop for data but you no reply.
ispreloaded(m): 12:49pm On Mar 12
Goodboy4life:

It is funny how people take online stuff personal...... seriously, I don't have any animosity towards anybody, it is the principle
it looks like u attended a church overnight ,,👀
Peterzoom20: 12:50pm On Mar 12
ispreloaded:
na God save me from virtual i b virtual addict b4.... I can relate how the feelings be...my own story ugly but i thank God for saving from dat sucker.... I was save miraculously by God the next morning wen i wokeup
The day you understand that shit is programmed by people like us and is set up to bring more losses than wins that's the day you'll begin to have sense. Any game wey be fast money game na scam.
Joeblaze26(m): 12:50pm On Mar 12
Goodboy4life:

No worries, make Una calm down
Aiit 👊🤞
Goodboy4life: 12:50pm On Mar 12
ispreloaded:
it looks like u attended a church overnight ,,👀
I have always been this way
WhiteIverson: 12:51pm On Mar 12
Peterzoom20:
Aviator, virtual betting, casino and online table tennis if you no dey play all those nonsense my bros you no know wetin God don do for your life.
I don lose heavy sum to that online table tennis. Money wey I use almost 2 weeks build with live games roll over, if to say person keep money with me I would have also used it go try to recover. Scam just full that thing.
Lol the thing wey make me never touch all this computer programmed stuff till date na when one of my guys wey dey study computer science write code, design app to show us how all these things dey work. This bookies wicked sha. In a day if bookies pay out 20M winnings for all this stuff, e mean say dem don collect reach 200M. Them fit program am say make system payout only 10% or 5% of their total earnings.

3 Likes 1 Share

Sam2310(m): 12:51pm On Mar 12
Antwan99:
I drop for data but you no reply.
as him part way for you make me reason data stuff for him...
Shey i never try?

We go soon win together...
No worry

Peterzoom20: 12:51pm On Mar 12
Antwan99:
I drop for data but you no reply.
Sam gave out his own slot to another person na why them ask am if e want data.
Joeblaze26(m): 12:54pm On Mar 12
Samueltemi337:


They are playing with you joe
You should know this by now 😂
Are you obsessed with me or what? You've been mentioning me and I've been ignoring you. Are you not tired? Omo 😫🤦‍♂️

1 Like

Samueltemi337(m): 12:56pm On Mar 12
Joeblaze26:
Are you obsessed with me or what? You've been mentioning me and I've been ignoring you. Are you not tired? Omo 😫🤦‍♂️

You go get problem for real life o 😂
Sorry
I nor go quote you again
Peterzoom20: 12:57pm On Mar 12
WhiteIverson:

Lol the thing wey make me never touch all this computer programmed stuff till date na when one of my guys wey dey study computer science write code, design app to show us how all these things dey work. This bookies wicked sha. In a day if bookies pay out 20M winnings for all this stuff, e mean say dem don collect reach 200M. Them fit program am say make system payout only 10% or 5% of their total earnings.
Inside those 10 matches on each league wey you dey see at least 4 na trap. And you know you go gats accumulate like three games on each slip except you be high staker. If they drop a good week of goals or wins most times e go tey before another one go come maybe by that time your money don finish. If you manage win once just dey go your house because them go fit collect that money with interest sef.
ispreloaded(m): 12:59pm On Mar 12
Joeblaze26:
Are you obsessed with me or what? You've been mentioning me and I've been ignoring you. Are you not tired? Omo 😫🤦‍♂️
thesame thing u did to me ...how e be now? 🦍

Reply)

Who Is Currently The Richest Man In Nigeria?

Viewing this topic: Slycks(m), Samueltemi337(m), ambassadorgozie(m), Reloadedisraelp, Septagon, Ibehchizzy

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.