NewStats: 3,265,243 , 8,186,115 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 04:30 AM 64k2k

6382y

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ - Business (434) - Nairaland 6z6w1c

Football (+/other Sports) Betting Season 19 ➜ ➜ ➜ (232336 Views)

(4)

Go Down)

Samueltemi337(m): 12:04pm On Mar 12
Goodboy4life:

Lol, my name no be mystery for here.

Even Samuel Elefan name loud....talk more of Bamidele.

Guy rest

Na my name you see call 😒
Goodboy4life: 12:04pm On Mar 12
chybuzky:


Bro I no no why you dey doubt me but na only God no the truth Sha,, why I go come here come dey lie
I don lie say I be teacher, I don lie say I get pikin.....I don lie diff lies because of crumb back in the days


So, any lie wey you drop now no go enter body......Samuel na my BAN president for Crumb Nation!
chybuzky(m): 12:04pm On Mar 12
Samueltemi337:


No police go carry you go lock for cell for 100k way yo borrow
You go write undertaking on how you one take pay and bring your guarantors


Who tell you that one bro For say you dey Enugu UNN come make I show you prove bro,, no need to dey lie bro
ispreloaded(m): 12:04pm On Mar 12
Everyday247:
Yes we know am, but pesin wey no like am for real fit use it against am.
ur mind dey very dark ...
Samueltemi337(m): 12:05pm On Mar 12
Everyday247:
Not really, but imagine if a strange woman where to call Joe in front of him babe, saying that "she's interested". 🤐

He go tell he babe say he be certified nairaland crumb hunter

1 Like 1 Share

WhiteIverson: 12:05pm On Mar 12
Samueltemi337:


No police go carry you go lock for cell for 100k way yo borrow
You go write undertaking on how you one take pay and bring your guarantors
I don see police lock person for cell for 2 days over 20k wey e owe cashier for virtual
Goodboy4life: 12:05pm On Mar 12
Samueltemi337:


Na my name you see call 😒
You na big name na....na you be OP of this thread ✌️
chybuzky(m): 12:05pm On Mar 12
Goodboy4life:

I don lie say I be teacher, I don lie say I get pikin.....I don lie diff lies because of crumb back in the days


So, any lie wey you drop now no go enter body......Samuel na my BAN president for Crumb Nation!


Normally everybody don through a lot but of na for dis story omooo na pure truth
Samueltemi337(m): 12:05pm On Mar 12
WhiteIverson:

I don see police lock person for cell for 2 days over 20k wey e owe cashier for virtual

2 days?
Ask that guy how long he spend for cell
chybuzky(m): 12:06pm On Mar 12
WhiteIverson:

I don see police lock person for cell for 2 days over 20k wey e owe cashier for virtual

Leave that guy Sha him think say everything na lie
Samueltemi337(m): 12:07pm On Mar 12
chybuzky:



Who tell you that one bro For say you dey Enugu UNN come make I show you prove bro,, no need to dey lie bro

Police lock you for cell for how long?
chybuzky(m): 12:07pm On Mar 12
Samueltemi337:


2 days?
Ask that guy how long he spend for cell


Na wetin you for ask first nah, no be say police no fit put person for cell because of 100k
Samueltemi337(m): 12:07pm On Mar 12
chybuzky:


Leave that guy Sha him think say everything na lie

Na 2 days you spend?
2 days is understandable
Everyday247: 12:08pm On Mar 12
Samueltemi337:


No police go carry you go lock for cell for 100k way yo borrow
You go write undertaking on how you one take pay and bring your guarantors
E be like say you be ajebutter.
9ja police no need any evidence to lock you up.

They don come places where men dey charge phones because no light, round us all up put us for cell, come claim say we be cultists.

I say them even tell us say dem go waste us throway our bodies for bush and nothing will happen.

Dey play! grin
Samueltemi337(m): 12:08pm On Mar 12
chybuzky:



Na wetin toy for ask first nah, no be say police no fit put person for cell because of 100k

If at all you enter cell na for days before them settle the matter
You nor fit tell me say you dey cell for months because of 100k way you borrow
PJtech: 12:09pm On Mar 12
tojahh:


Boss nothing come out o. Me dey look for crumbs like this. Samuel that used to be my guy don sideline me when e reach time for giveaway undecided

Ha, it is well oo

E go soft
Everyday247: 12:09pm On Mar 12
ispreloaded:
ur mind dey very dark ...
it's true.
chybuzky(m): 12:09pm On Mar 12
Everyday247:
E be like say you be ajebutter.
9ja police no need any evidence to lock you up.

They don come places where men dey charge phones because no light, round us all up put us for cell, come claim say we be cultists.

I say them even tell us say dem go waste us throway our bodies for bush and nothing will happen.

Dey play! grin


Leave that niggar him never see anything e come be when 100k dey involved

1 Like 1 Share

Samueltemi337(m): 12:09pm On Mar 12
Everyday247:
E be like say you be ajebutter.
9ja police no need any evidence to lock you up.

They don come places where men dey charge phones because no light, round us all up put us for cell, come claim say we be cultists.

I say them even tell us say dem go waste us throway our bodies for bush and nothing will happen.

Dey play! grin

Oga this one na borrow money matter
Even if you enter cell you nor fit spend months there
Everyday247: 12:10pm On Mar 12
Samueltemi337:


He go tell he babe say he be certified nairaland crumb hunter
😁
Y think say banies dey reason?
U neva see where babe wan stab boyfriend with knife? 😏
Samueltemi337(m): 12:10pm On Mar 12
chybuzky:



Leave that niggar him never see anything e come be when 100k dey involved

How long dey lock you for cell na
That one dey hard you talk
chybuzky(m): 12:10pm On Mar 12
Samueltemi337:


If at all you enter cell na for days before them settle the matter
You nor fit tell me say you dey cell for months because of 100k way you borrow


Thnak God you didn't hear when I said months
PJtech: 12:11pm On Mar 12
Alphanugget you no go fall brother

2 Likes

Goodboy4life: 12:11pm On Mar 12
PJtech:


Pls help me with anything also


Done.

WhiteIverson drop your aza.

That should be all for today
Samueltemi337(m): 12:12pm On Mar 12
chybuzky:



Thnak God you didn't hear when I said months

You came here with your sob story like you have been in cell since last year
Oga how long
He still never allow you talk
WhiteIverson: 12:12pm On Mar 12
Goodboy4life:


Done.

WhiteIverson drop your aza.

That should be all for today
Goodboy4life: 12:12pm On Mar 12
RealityKings1:
O
Boss make me sef drop cry
Goodboy4life
Omo, ok, last person
chybuzky(m): 12:13pm On Mar 12
Samueltemi337:


How long dey lock you for cell na
That one dey hard you talk


One week and 3 days bcus Dem ask me to call person wer go bail me out I tell Dem say I no get anybody because I no wan make my people hear about the story, but I Sha later call my snr brother tell am

2 Likes 1 Share

Everyday247: 12:13pm On Mar 12
Samueltemi337:


Oga this one na borrow money matter
Even if you enter cell you nor fit spend months there
Oga, you never hear of that prison break wey happen for abuja, say most of inmates escaped but some stayed because they were put in prison without trial?

2 Likes 1 Share

Goodboy4life: 12:13pm On Mar 12
WhiteIverson:
3
Opay
✅😞

Reply)

Who Is Currently The Richest Man In Nigeria?

(Go Up)

Sections: How To . 26
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.