NewStats: 3,264,407 , 8,183,635 topics. Date: Tuesday, 10 June 2025 at 10:58 PM 6cy2u6382y |
My 5m & 1.2m Ticket Liverpool Did Me This Thing (890 Views)
(1) (Go Down)
dilini(m): 2:25am On Jan 09 |
Twice this week Liverpool spoil my two long shot running tickets, First to beat man u na wahala Second, do over two with Tottenham e become problem chai! Liverpool Wetin I do una? |
ForValour: 4:41am On Jan 09 |
dilini:E no easy |
MondayOmoAdugbo(m): 5:13am On Jan 09 |
You have another chance against accrington Stanley next.... 👀✌️🕊️⏩
|
Baronthecelebri: 6:32am On Jan 09 |
Why you know cash out
|
Baronthecelebri: 6:32am On Jan 09 |
Book game for me na,08156090876,
|
nifemi25(m): 7:10am On Jan 09 |
Paste your bet slip and let's confirm the authentic of your story
6 Likes 1 Share |
VicM6: 11:37am On Jan 09 |
nifemi25:No mind am, Na thr type dey alwys do long ticket den dey wait for God's mercy |
Michaelladi1(m): 11:42am On Jan 09 |
![]() VicM6: |
RolandSport: 12:32pm On Jan 12 |
Accumulator and ticket cutting be like 5 and 6, sorry ehn. You probably made those predictions yourself. Try check AccuratePredict next time, u hear. |