NewStats: 3,265,039 , 8,185,421 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 08:52 AM 5z4t656382y |
Football (+/Other Sports) Betting Season 18 ➜ ➜ ➜ (568518 Views)
Antwan99: 4:08pm On Oct 19, 2024 |
JasonNOTStatham:. |
WhiteIverson: 4:10pm On Oct 19, 2024 |
God abeg
1 Like 1 Share |
RealityKings: 4:13pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson: God go. Run am. No fear |
TrustNone: 4:19pm On Oct 19, 2024 |
Newcastle oooooooo
|
Reggaero(m): 4:34pm On Oct 19, 2024 |
Newcastle over 1.5 abeg ![]() |
Builderbet365: 4:34pm On Oct 19, 2024 |
Lets end today with a bang X
|
CuteNbad(m): 4:46pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson:wetin be the potential winning? |
PJtech: 5:00pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson: Grand audit incoming |
PJtech: 5:01pm On Oct 19, 2024 |
Celtic 2 goals down😭
1 Like |
ObalendeCMS: 5:02pm On Oct 19, 2024 |
JasonNOTStatham: 080278,79355 sporty |
Reggaero(m): 5:11pm On Oct 19, 2024 |
Mtcheeeeeeeeewwwwwww ![]() ![]() ![]() DAMN! 1 Like |
Reloadedisraelp: 5:12pm On Oct 19, 2024 |
![]() 1 Like |
KnowledgePower7: 5:49pm On Oct 19, 2024 |
This betting dey spiritual ![]() ![]() ![]() Over 1.5 my last game for Paraguay Them just dey hit bar up to 4 times Then one werey blast shot from outside 18 Ball hit bar come enter net at 75mins Game end 0-1 I just dey shock like electric wire since This betting is something else ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
TrustNone: 6:59pm On Oct 19, 2024 |
KnowledgePower7:I don spend like 5k for today's game, all cast. God punish Newcastle 1 Like |
WhiteIverson: 7:11pm On Oct 19, 2024 |
Arsenal don kill me God. I carry 1.5 go change am to away win or draw
|
boringdraw: 7:36pm On Oct 19, 2024 |
German Bundesliga 2 Kaiserslautern - Paderborn HT = Draw |
Reloadedisraelp: 7:47pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson:hope nor b dat 400k ticket 🙄 |
deltateam: 7:57pm On Oct 19, 2024 |
13 Games Tot. odd: 131.84 Booking Number:T7YFS 19/10/2024 19:40:56 Code 2900 Date 20/10/2024 16:30 Event Liverpool - Chelsea Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 2984 Date 20/10/2024 14:00 Event Wolves - Manchester City Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 2522 Date 20/10/2024 13:30 Event Heracles - Ajax Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 1545 Date 20/10/2024 12:00 Event Kilmarnock - Rangers Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 2619 Date 20/10/2024 14:00 Event Venezia - Atalanta Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 1599 Date 19/10/2024 20:00 Event Celta Vigo - Real Madrid Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 1634 Date 20/10/2024 20:00 Event Barcelona - Sevilla Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 2087 Date 19/10/2024 20:00 Event PSG - Strasbourg Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 2330 Date 20/10/2024 14:00 Event Besiktas - Konyaspor Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 1250 Date 20/10/2024 14:30 Event MSK Zilina - MFk Dukla Banska Bystrica Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 1898 Date 19/10/2024 23:00 Event Inter Miami CF - New England Revolution Live/Prematch Prematch Selection 1 Code 2021 Date 20/10/2024 17:30 Event Jablonec - Slavia Prague Live/Prematch Prematch Selection 2 Code 2133 Date 20/10/2024 19:45 Event Montpellier - Marseille Live/Prematch Prematch Selection 2 Stake: ₦ 2,000.00 oyewale0001 Builderbet365 OgwuEgo 1 Like |
Reggaero(m): 8:02pm On Oct 19, 2024 |
RealityKings: 8:05pm On Oct 19, 2024 |
Wisdom Knowledge and Understanding ![]() |
WhiteIverson: 8:50pm On Oct 19, 2024 |
Reloadedisraelp:Unfortunately😢 na my stake i cashout |
Everyday247: 8:56pm On Oct 19, 2024 |
Experimental games tonight F57F23B 3 odds Stake responsibly!
|
Everyday247: 9:00pm On Oct 19, 2024 |
Niok:NEVER! IT'S NOT OVER UNTIL I WIN!
|
Mrwhite09: 9:05pm On Oct 19, 2024 |
![]() ![]() ![]() |
Mrwhite09: 9:06pm On Oct 19, 2024 |
Everyday247: ![]() |
Mrwhite09: 9:07pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson:you should have,collected the 400k but greed no let u |
Reloadedisraelp: 9:26pm On Oct 19, 2024 |
E b like say I win 23k with 200 ... Poverty money
1 Like |
Reloadedisraelp: 9:28pm On Oct 19, 2024 |
WhiteIverson:... U suppose use rope hang yaslf .. ![]() 1 Like 1 Share |
WhiteIverson: 9:35pm On Oct 19, 2024 |
Mrwhite09:We move |
Antivenom: 9:37pm On Oct 19, 2024 |
House..... Pls anyone know a dependable online bookie that offers team shot on target market ....? 5k for anyone who finds a reliable bookie for me. Bet9ja does but in only very few games. 1 Like 1 Share |
Reloadedisraelp: 9:38pm On Oct 19, 2024 |
Last game..e clear
1 Like |
Puntingnoob: 9:39pm On Oct 19, 2024 |
Reloadedisraelp:Congratulations, na mirassol my hope dey like this |