NewStats: 3,264,516 , 8,183,983 topics. Date: Wednesday, 11 June 2025 at 11:48 AM 6n4g286382y |
( Morbeta11) A Nairalander on vacation. (25000 Views)
ednut1(m): 2:04pm On Jul 16, 2024 |
Zooposki:he is on vacation. Abi na your village he suppose go? 10 Likes 1 Share |
sylve11: 2:04pm On Jul 16, 2024 |
Hmmm ![]() |
peculiar3(m): 2:05pm On Jul 16, 2024 |
...once my 40M ticket enter, I'll start my own tour of 7 countries ![]() ![]() ![]() ![]() 2 Likes 1 Share |
Zooposki(f): 2:05pm On Jul 16, 2024 |
ednut1: Oyinbo dey come your failed country for vacation? |
emma2002(m): 2:05pm On Jul 16, 2024 |
good jaab
|
Wotowotoman: 2:06pm On Jul 16, 2024 |
SUPERBLOOM: The guy say he dey Europe. This one dey talk of Detroit. Na wa o ![]() 9 Likes 1 Share |
IamAtAnger: 2:06pm On Jul 16, 2024 |
Na white beards don full ur jaw so... wetin rich children dey do wey dem no even post
|
brightDdon(m): 2:06pm On Jul 16, 2024 |
[quote author=Morbeta11 post=130969210][/quote] Please more pictures,, I feel good seeing these pictures hopefully one day I'll also have the opportunity experiencing outside Nigeria Enjoy your tour bro... Ones again,, more pics 1 Like 1 Share |
chicfarmer: 2:07pm On Jul 16, 2024 |
wetin you dey drink for 'eva water' container? ![]() abi you carry agbo go ? ![]() ![]() Anyway, enjoy yaself jare, body no be firewood ![]() 3 Likes |
Sheistoopretty(f): 2:07pm On Jul 16, 2024 |
You see why I can't have anything to do with Nigerian men? And so? Is there anything special there? How many foreign men do you see celebrate coming to Africa? Nigerian men celebrate every littleliest of things without benefits ![]() 2 Likes 1 Share |
Dshocker(m): 2:10pm On Jul 16, 2024 |
SUPERBLOOM: Detroit is in America, not Europe. 2 Likes |
ednut1(m): 2:11pm On Jul 16, 2024 |
Zooposki:oyinbo dey go Morroco, kenya, South Africa and other African countries for vacation. If your country is not vacation friendly it’s on you not the oyinbo so rest. 22 Likes 2 Shares |
brightDdon(m): 2:11pm On Jul 16, 2024 |
Zooposki: Daylight witchcraft... May you never have joy as you don't derive joy in other's people success. Satan 3 Likes |
Zooposki(f): 2:13pm On Jul 16, 2024 |
brightDdon: Go and develop your failed country and stop this senseless talk. 5 Likes 1 Share |
Eniolohunda: 2:13pm On Jul 16, 2024 |
Enjoy yourself and have fun bro. I love Traveling too. I live in America and I've only been to 4 states out of the 50 states because my husband is not a Traveling fan like me, he hate long distance driving. And America is like many countries put together.
6 Likes 1 Share |
Antianimal(m): 2:17pm On Jul 16, 2024 |
GambaOsaka: You won't understand my brother. It is well |
Draslo(m): 2:19pm On Jul 16, 2024 |
Zooposki:Where you dey go for your own country sef? Dem Dey here for places you cannot afford doesn’t mean they’re not here or don’t come to chill as OP is doing. 2 Likes |
babasolution: 2:19pm On Jul 16, 2024 |
Without the whiteman, the Blackman is nothing
1 Like |
Draslo(m): 2:20pm On Jul 16, 2024 |
Sheistoopretty:Suffer no Dey tire you? 6 Likes 1 Share |
Bluntemperor: 2:20pm On Jul 16, 2024 |
Kobicove: Na lone Ranger journey,na. Please, don't distract him there! 1 Like |
Mckraz01: 2:22pm On Jul 16, 2024 |
UnitedKingdom: 2:23pm On Jul 16, 2024 |
AndyCole16: He voted for APC. Is there stock in trade to beg 1 Like |
WestOG: 2:23pm On Jul 16, 2024 |
1 Like |
LyfeJennings(m): 2:24pm On Jul 16, 2024 |
Antianimal: There is NOTHING to understand We all have our challenges but U don't have to turn urself into a public nuisance 5 Likes |
ceejay80s(m): 2:25pm On Jul 16, 2024 |
I no see difference.... Surrounding is just like some lekki estates |
capricornlady: 2:25pm On Jul 16, 2024 |
My dream life; God will do it for me too...Enjoy
2 Likes 1 Share |
Antianimal(m): 2:27pm On Jul 16, 2024 |
LyfeJennings: Alright sir 1 Like |
Globalhustler(m): 2:29pm On Jul 16, 2024 |
peculiar3:which year that ticket go enter. U dey pursue shadow 1 Like |
chatinent: 2:30pm On Jul 16, 2024 |
1 Like |
raskymonojendor: 2:30pm On Jul 16, 2024 |
babasolution:Una don carry your hatred come here. Mtchew 2 Likes |
Herkim(m): 2:35pm On Jul 16, 2024 |
Lonely places Enjoy your trips 1 Like 1 Share |
My Trip To Kentucky Bourbon Trail | Louisville, KY
(Go Up)
Sections: How To . 21 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |