NewStats: 3,263,981 , 8,182,130 topics. Date: Monday, 09 June 2025 at 07:04 AM 4v6j6382y |
House Clearance Sales.. Come In Here!!!! (8395934 Views)
Caaz: 6:57pm On Mar 06, 2024 |
I need ceiling fan...at a good price
|
saidubaba: 7:39pm On Mar 06, 2024 |
just2endowed:How much |
KunlexyInc1(m): 7:58pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst: 8:03pm On Mar 06, 2024 |
Caaz:Imagine this current heat wave and frying akara under the hot son of asaba. You definitely need more than a ceiling fan, Ahnie. Doh! 4 Likes |
Caaz: 8:17pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst:At your age still begging for game pads and free plates ,rugs,and light bulbs from ab.izz I understand ![]() Pele.. You go de alright. Make I wetin you beg for diary section and your legendary Dano milk and sapa loaf and blue plastic table... I screenshot them and kept them as a reminder. Our infamous diaryland beggar. The internet never forgets ![]() I also still have pics of your golden china ware sir,would you also want me to them? Lest I forget....I also have the okrika tro you begged a nairalander and the outdated tv you wanted selling to leisuretym. Abeg make yanga for people wey nor get your update. Lol 4 Likes 1 Share |
Nlanalyst: 8:26pm On Mar 06, 2024 |
Caaz:Eyahhhhhh!! I like how you don't get tired of dropping flawed epistles. ![]() Please drop whatever you got. We need to be entertained here. Madness is comical to many. |
Caaz: 8:29pm On Mar 06, 2024 |
Our diaryland Omo Odo... Na shame pursue you comot nairaland diary section because we know your secrets @nlanalyst Would you want me to the shoes you begged from a nairalander based in Jos? Here comes your lexus ![]() This man can beg eeh....reasons why he has lots of problems and enemies on diaryland and he ran to this place. Humble yourself so that God will bless you Quit living fake life. Laslas o ma clear lo ju yin. Humble yourself make God use people take bless you. 5 Likes 3 Shares |
NIanalyst: 8:33pm On Mar 06, 2024 |
Caaz:This one na too much garri abi na the long history of chronic mental instability from the lineage? ![]() You don fry akara so tey your brain don turn charcoal. Her husband's husband. How are those your skinny products of long wars by the way? Haven't seen their pictures in a long while. |
Caaz: 8:39pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst you begged those items abi u nor beg them? Leisuretym can stand as my witness ![]() Werey. If e sure for you....play come diaryland session ![]() E get wetin feminists wan whisper for your ears. Oni bara. If I tag girls on diary session dem go come expose your hairy dry yansh for here. See this one wey dem still dey feed still doing mama thank man. A man of 56yrs old. |
Caaz: 8:44pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst 2 people used you as Omo Odo on diary section Na true or na lie. It was so traumatic for you that a certain egoat beat you to claim the spot of a chief boy boy ![]() You were even fighting for a taste of jellof rice because them nor invite you to their wedding. Have you heard of the word...cantaloupe? That's what you are...the lowest of the lows. Abi you want make I the WhatsApp chats where you were begging to be invited? You don't want to try me. Now run along and continue to be that dutiful errand boy to a.bizz. 1 Like 1 Share |
NIanalyst: 8:47pm On Mar 06, 2024 |
Caaz:Boring jare. I thought I would have a good laugh. My regards to those dirty skinny retards you call products. Have a good night if you can and don't forget to buy the fan please. 3 Likes |
Caaz: 8:50pm On Mar 06, 2024 |
NIanalyst:Wahala Make mouth ...if you are a man Make you know say.. E get people wey gbe your mata for head like I cha'fu. Se e mo mi dada? Sai na chi buran ubanka. Onye aru'ala,I ru adaka. Next time choose your fight wisely. I nor be the people wey you dey intimidate for here...your okpolor eye dey learn where I dey. You better use that your dirty boxers cover your eyes. 4 Likes 1 Share |
Caaz: 8:53pm On Mar 06, 2024 |
Leisuretym your attention is needed here to expose our former diaryland Omo Odo and chief oni bara nlanalyst to a.bizz and chief CN. Abeg sama me that his grandma vintage teevee wey he de force you to buy. And that old claypot wey be like wetin he suppose auction for ebay. |
Egoat(m): 8:58pm On Mar 06, 2024 |
Caaz:This shameless woman don start again. Of course, you must rope me into every of your outpour of madness. I'm not your problem, I'm not the reason you're backward in life. I don't have a business with you. Whatever I do with my life has paid off massively and I'm deeply grateful for growth and grace. If this makes you feel bad then you should go straight to hell where you belong. Stop involving me in your fight with anyone and learn to fix your frustrated life. No be me be the cause of your nemesis in life. 6 Likes |
Caaz: 9:02pm On Mar 06, 2024 |
The beneficiaries of the nairaland boy boy skill acquisition are popping out. I struck a nerve ![]() ![]() Truth's birra. The first runner up just drop a quote. A barber seriously cashing out on CRUMBS from his benefactor. Egoat wey them don use his destiny replace that of his sister ![]() Bravo. We go etch the quote put for chef dammy plate ![]() Hustle o Hustle o Publicist job nor dey lucrative as before o,if na lie....ask Reno omokri. Hustle ooo Make dem nor use you as reference case for hall of Fame for association of Nairaland boyboy. ![]() ![]() |
dbelovd(m): 9:03pm On Mar 06, 2024 |
bigmeechx: #20k for the floor fan |
Nlanalyst: 9:04pm On Mar 06, 2024 |
Caaz: 9:08pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst:I struck a nerve ![]() ![]() Hustle ooo Hustle ok E dey bad make legends pen your name down as beneficiaries of boy boy skill acquisition scheme o. E get why. Because e get OGs wey dey take PDF copies of everything o. Greetings diaryland session boyboy. |
Egoat(m): 9:09pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst: Na you dey give that werey talk sha. Left for me, she will sweat her destiny out to get a response from me. I hail your office anyway. |
Maximatic(m): 9:15pm On Mar 06, 2024 |
![]() Maximatic: |
Maximatic(m): 9:15pm On Mar 06, 2024 |
![]() Maximatic: |
Caaz: 9:18pm On Mar 06, 2024 |
Barber feeling funky ![]() ![]() Wahalur Keep giving yourselves hope Lolxx 1 Share |
Caaz: 9:21pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst I was expecting you to put up a bold front and deny as usual. Ijesha johnwick Forming for people wey nor get your soft copy of beggy beggy on diary session ![]() ![]() ![]() Celebrity Boy boy. 1 Share |
Nlanalyst: 9:25pm On Mar 06, 2024 |
Egoat:She's an emotional twerp, it's normal to poke her brainless self once in a while. How far with FB marketplace? You see the washing machine buy? |
Ebukamatth(m): 9:30pm On Mar 06, 2024 |
just2endowed: How much |
Ebukamatth(m): 9:33pm On Mar 06, 2024 |
|
Caaz: 9:34pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst:Na grinding machine. Beggerson ![]() ![]() Iron condemn scavenger ![]() Forming wetin you nor be online. Mobile boy boy. 1 Like 1 Share |
Caaz: 9:36pm On Mar 06, 2024 |
Ebukamatth:Another thing is the location... Where you at? Can I use nairaland diary section boy boy (Nlanalyst)as my escrow? |
Egoat(m): 9:37pm On Mar 06, 2024 |
Nlanalyst:Still searching o. Most I've seen are scammers and the one I went to inspect wasn't really clean as I had thought. I've seen some other ones sha, just haven't been chanced to go inspect. You fit share your plugs o baba or reason me one of your own. ![]() |
JoeSef0(m): 9:44pm On Mar 06, 2024 |
JoeSef0(m): 9:49pm On Mar 06, 2024 |
It boils rice without gas Jagznation: 1 Like |
Ebukamatth(m): 9:51pm On Mar 06, 2024 |
Caaz: Nnewi |