NewStats: 3,265,176 , 8,185,901 topics. Date: Friday, 13 June 2025 at 06:32 PM 6mi1

6382y

The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? - Romance (4) - Nairaland 1s5lu

The Big Question Facing New Graduates: Should You Scam Or Find A Job? (5054 Views)

(4)

Go Down)

emperor4love(m): 11:12am On Jan 27, 2024
George700:

senior man drop your phone number abeg
pm me first
Onuh211(m): 3:19pm On Jan 27, 2024
emperor4love:
oga go sit down fr gutter,u got nothing and stop forming shit,u sef never de game wen boys chop merriledge with other azza way de collect 40k talk more of sba time boys de chop big.....u claim say u know dis and dat, make I no burst ur brain small oooh,mayb na iTunes nd vanilla u still de use chop for now
Baba make we align abegg this government wan finish me

1 Like

emperor4love(m): 3:23pm On Jan 27, 2024
Onuh211:
Baba make we align abegg this government wan finish me
pm bro
George700(m): 9:22am On Jan 29, 2024
emperor4love:
pm me first
check your email boss
Godsongang: 9:52am On Jan 29, 2024
Dey play no go learn yahoo make you fit establish yourself, they look for slavery work.

1 Like

emperor4love(m): 9:53am On Jan 29, 2024
George700:

check your email boss
k
RickyJesus: 11:46am On Jan 29, 2024
Illegal1:


omoh..........i tink say nah only me slf.
Make wuna tell seun make him create Yahoo section for Nairaland.

1 Like

RickyJesus: 11:54am On Jan 29, 2024
Evolutionism:


You left no stone unturnedgrin
Na sharp guy wey dey in tune with reality.
RickyJesus: 11:55am On Jan 29, 2024
ObalendeCMS:
Y! will change your mindset & make you become a low-lifer.
I go use the money pursue my masters and PhD, shey I can do it now?
RickyJesus: 11:57am On Jan 29, 2024
Meaning:

Bros. No be say the thing sweet person do but, if first grade owu blow person . If sapa hold person. Him go see green sky.

When them never arrest me sef, wetin I dey use my life do? May we never see hunger.
I go sweet make FBI come extradite me self.
Dimaya: 7:47am On Feb 03, 2024
RickyJesus:

I go sweet make FBI come extradite me self.

Be careful what you wish for
RickyJesus: 9:05am On Feb 03, 2024
Dimaya:


Be careful what you wish for
Fvck that, all the good things wey I dey wish for how many don come to ?

1 Like

TheDarkporeShow: 8:11pm On Feb 08, 2024
RickyJesus:

Make wuna tell seun make him create Yahoo section for Nairaland.

ha ha grin
obinna58(m): 8:51pm On Feb 08, 2024
Funmy23:

Lol little boy you're still a child in the game. I controlled serviced s Gd and gb for years running tr and bnft when most of you knew nothing. You are just a loud and empty fool. I said what i said for people with brains. There are other works you can do without going diabolical as it seems you are obsessed with diabolic measures to attain anything hence you feel tr is the only way. You're still picking up change that's why you have not been picked. If you truly think you can take from the American govt and go scott free then you're the dumbest fool on earth. I repeat again they have not taken up your file because you are still insignificant. When you hit a specific mark then a file is opened for you. If you stay anywhere in Ikoyi, V.I or Lekki axis you will not be opening that your rotten mouth to spill nonsense because you will be well informed. I did not say its not lucrative. It is veey lucrative but once you get addicted to it you aim higher and until you get to that high level you will never rest but when you get there that's when the American gov't begins to unrest on your case. There are smart ways to remain anonymous but it can never beat the American experts that's why smart guys leave at some point once they get anything tangible from it. But idiots like you shouldn't bother. No be your $2k or $5k govt go reason yet. Come up the ladder first πŸ˜†
Baba no be everyone Dey dream huspoppi level naπŸ˜‚
American government no get time for these nonsense na, I know a guy in American government list but he Dey naija Dey do em thing
Dem no get your Time except you become a priority
Funmy23: 11:11am On Feb 10, 2024
obinna58:

Baba no be everyone Dey dream huspoppi level naπŸ˜‚
American government no get time for these nonsense na, I know a guy in American government list but he Dey naija Dey do em thing
Dem no get your Time except you become a priority
That's what I'm trying to explain to the other guy
Damilare2023: 9:33am On Feb 18, 2024
Baba I Dey run binary too
Make we link up bro
Damilare2023: 9:34am On Feb 18, 2024
Countyguy:
I dey hustle binary for the Instagram oo. What's the update ma fellow hustlers
Baba I Dey run same job
Make we reason
I go email u
Dimaya: 6:48pm On May 06, 2024
Damilare2023:

Baba I Dey run same job
Make we reason
I go email u

I hope you're not doing what I think you're doing
Thomasemeka: 12:26pm On Jun 04, 2024
Damilare2023:

Baba I Dey run same job
Make we reason
I go email u


EFCC go soon gbab you
Namkbank: 11:22am On Jun 29, 2024
Illegal1:
omoh..........bet9ja and yahoo nah the only youth empowerment we get for nigeria.

knw dis and knw peace


95% of the boys for my street nah yahoo boys.



Is fraud that easy?
HellVictorinho6(m): 12:54pm On Jun 29, 2024
Funmy23:

Lol I pity you. It's the quickest way to jail and if you are unfortunate you will be extradited. I know a very wealthy bros who escaped being extradited miraculously but the EFCC finished him. All his properties and businesses are seized, s frozen, he's surviving through his father now. Starting from square zero. Leave irs, tr, benefits and the likes alone. You can't steal from American government and get away with it. It's suicidal. The only reason they haven't picked you yet is because you're still a very small fry in the game. They have your profile and you are being watched believe it or not grin


First, me sef dey watch dem.


2. Make i no talk say soap no exist. But as 4 wetin exist, me no get time 2 waste. God na god. Soap na soap. Water na water. If u talk say govt no fit hide/withold anything at all concerning any topic, na ur wahala be that. Shebi na people weh get power go determine anything weh everybody gatz consider as sumtin AT ANYWHERE/TIME.


3. Both the person wey scam and the one weh dem scam get craze 4 head.


4.BOTH

the person weh talk say NO 2 FRAUD or the one weh dey find G boys/girls

AND


the person weh talk say I MUST CASHOUT dey ment.


5.Even d murny sef dey mad.



angry
Dimaya: 4:49pm On Jun 29, 2024
Namkbank:



Is fraud that easy?

You'll be surprised 😲

Reply)

Typical Beliefs In Nigerian Relationships I Dislike

(Go Up)

Sections: How To . 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.