NewStats: 3,265,315 , 8,186,362 topics. Date: Saturday, 14 June 2025 at 12:05 PM 205u5x6382y |
➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1091464 Views)
ispreloaded(m): 10:21am On Dec 25, 2023 |
Samueltemi337:code ![]() |
Joeblaze26(m): 10:21am On Dec 25, 2023 |
ispreloaded:He always have ready-made response to every statements....Like sey e don rehearse am before 😂🤷♂️ |
Thazard(m): 10:23am On Dec 25, 2023 |
puskin: ![]() ![]() ![]() |
Samueltemi337(m): 10:30am On Dec 25, 2023 |
Tk4all(m): 10:31am On Dec 25, 2023 |
Na liedis madness de take start. You guys are mentioning upandan saying crazy thing but you see today ehn, even as i no get money, nothing will make me angry. If i scam your papa, come and arrest me. Blacklion3 aka FatherCHRISTMAS sef de call me scammer, person wey de do yahooo yahooo on nairaland to get 1k from follow hustlers while him mate for yahooo business dey earn in dollars. I pity your life fatherCHRISTMAS 3 Likes 1 Share |
wiseone28: 10:35am On Dec 25, 2023 |
So no giveaway anywhere Dry Christmas
|
richmanrichard: 10:35am On Dec 25, 2023 |
Happy Xmas Nigerians
|
superintendents(m): 10:38am On Dec 25, 2023 |
wiseone28:why not hustle hard and do it next year you yourself.. ![]() |
Tk4all(m): 10:38am On Dec 25, 2023 |
wiseone28:Na today i understand say naija hard. Never seen this kind of xmas before. My area dey quiet till now, na food everibori de look for liedis |
Olaoluwa122: 10:39am On Dec 25, 2023 |
superintendents:😂😂 1 Like 1 Share |
superintendents(m): 10:40am On Dec 25, 2023 |
Full house with empty plate.. ![]() |
wiseone28: 10:41am On Dec 25, 2023 |
pick your portion God no go shame us Joeblaze26 , IamRichards , NaijaCuzin , adeoyekay , oyewale0001 , Tk4all , prosper19 ,Samueltemi337 KlNGPIN, stone350 , Olaoluwa122 , XshegzzyeeiX , Thazard , superintendents , profmsboi , richmanrichard 1 Like |
Joeblaze26(m): 11:00am On Dec 25, 2023 |
wiseone28:I sincerely wish 🥲 |
richmanrichard: 11:08am On Dec 25, 2023 |
wiseone28:i pick that noodles& crab. Na the food wey I dey always chop for Yankee in dream and I go chop am for real in Yankee in few months coming. |
richmanrichard: 11:11am On Dec 25, 2023 |
Tk4all:even bet9ja, m sport, sporty, 1xbet lockup 😁 |
Tk4all(m): 11:15am On Dec 25, 2023 |
richmanrichard:Bet9ja own shock me . Dem no de miss to give xmas bonus. Wetin de happen |
richmanrichard: 11:19am On Dec 25, 2023 |
Tk4all:we deserve it. we vote nonsense we collect nonsense. Common food is no more common. Yahoo go sure anything next year. 2 Likes 1 Share |
oyewale0001(m): 11:25am On Dec 25, 2023 |
wiseone28: Abeg the left one at the extreme corner is enough oooo. 😂😂😂🤣🤣 ![]() ![]() |
DiskJokeyManic: 11:30am On Dec 25, 2023 |
Joeblaze26 de cooperate beggar ND Pjtech de shamless beggar cm ND eat what I prepared ![]() ![]() ![]() ![]() 1 Like |
Samueltemi337(m): 11:35am On Dec 25, 2023 |
DiskJokeyManic:Wetin be this Na You should have added graphic image ![]() |
oyewale0001(m): 11:37am On Dec 25, 2023 |
DiskJokeyManic: 11:38am On Dec 25, 2023 |
Samueltemi337: I Neva laugh for 7 days..... To na de 8th day ![]() |
Deditorman: 11:42am On Dec 25, 2023 |
1k for first 10 to mention
|
oyewale0001(m): 11:42am On Dec 25, 2023 |
DiskJokeyManic: 11:43am On Dec 25, 2023 |
Deditorman: 😐😐 |
adeoyekay(m): 11:43am On Dec 25, 2023 |
Deditorman:hmm |
stone350(m): 11:44am On Dec 25, 2023 |
Yo!
|
superintendents(m): 11:44am On Dec 25, 2023 |
Deditorman: |
DiskJokeyManic: 11:46am On Dec 25, 2023 |
Acct opened on de 12th of this month?? Another clout chaser?? ![]() |
superintendents(m): 11:46am On Dec 25, 2023 |
![]() |
PJtech: 11:50am On Dec 25, 2023 |
DiskJokeyManic: So nah village boy you be, no wonder. See the kind environment you dey stay.. God i thank yoh for my life🙏 |
Samueltemi337(m): 11:50am On Dec 25, 2023 |
Football (+/Other Sports) Betting Season 15
(Go Up)
Sections: How To . 20 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |