NewStats: 3,264,801 , 8,184,735 topics. Date: Thursday, 12 June 2025 at 12:02 PM 612r6m

6382y

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ - Business (2112) - Nairaland 282z45

➜ ➜ ➜ Football (+/Other Sports) Betting Season 17 ➜ ➜ ➜ (1089828 Views)

(4)

Go Down)

Kung(m): 12:30pm On Nov 19, 2023
Shit is getting serious
tojahh(m): 12:31pm On Nov 19, 2023
ThatrealestApex:


My man, long time. I greet you my G cheesy grin grin

I dey fear una wey dey play International games oo grin grin grin grin


What to do na grin
Icuib4cu: 12:39pm On Nov 19, 2023
Kung:


Find me something abeg

Icuib4cu: 12:40pm On Nov 19, 2023
tojahh:
Make I use this one buy fuel for gen


Therealest... I sight you.


Make ona dey share update ooo
Kung(m): 12:45pm On Nov 19, 2023
[quote author=Icuib4cu post=127050955][/quote]

Just data
Icuib4cu: 12:50pm On Nov 19, 2023
Kung:


Just data


Data
Remijuice: 12:51pm On Nov 19, 2023
Icuib4cu:




Really, which kind phone you dey use

Vivo Y31A
tojahh(m): 12:52pm On Nov 19, 2023
Staking huge on Nigeria to win Zimbabwe.



So help me God undecided
Princeadebayo11(m): 12:56pm On Nov 19, 2023
Icuib4cu:
Stuff of champions don't play
Nigga... You don't drop codes
superintendents(m): 12:58pm On Nov 19, 2023
tojahh:
Staking huge on Nigeria to win Zimbabwe.



So help me God undecided
Kung(m): 1:13pm On Nov 19, 2023
Icuib4cu:



Data

Yes boss

09135491084
stacyadams: 1:20pm On Nov 19, 2023
grin so no body use 100 bucks win 1 million this year grin

1 Like

ispreloaded(m): 1:22pm On Nov 19, 2023
stacyadams:
grin so no body use 100 bucks win 1 million this year grin
yr Neva finish na 🙄
jimmynauty: 1:31pm On Nov 19, 2023
CuteNbad:
Can't find the multi maker stuff..

Where is it located?
You have screenshot?


On mobile, Click sports and there u see it
Micah70(m): 1:33pm On Nov 19, 2023
stacyadams:
grin so no body use 100 bucks win 1 million this year grin
my benson switch grin grin

I site you bro, how is that thing way Dey inside skirts?
stacyadams: 1:35pm On Nov 19, 2023
Be like ajax women dey useless like them men grin

1 Like

stacyadams: 1:36pm On Nov 19, 2023
Micah70:
my benson switch grin grin

I site you bro, how is that thing way Dey inside skirts?
grin grin the tin inside skirt don dey comot smoke walai
PJtech: 1:52pm On Nov 19, 2023
Betano betbuilder

Sweet 5odds

jimmynauty: 1:58pm On Nov 19, 2023
Modify multi maker

Stake no Lamentations

superintendents(m): 1:59pm On Nov 19, 2023
Machappy4 I sight you Boss
Thazard(m): 2:01pm On Nov 19, 2023
Icuib4cu:
Stuff of champions don't play
Congrats bro. Me i have been having cut one for about weeks now.even the one i posted yesterday,na one cut am. I don tire. Abeg make dem run me small thing na?
superintendents(m): 2:05pm On Nov 19, 2023
Tojahh come run me small thing na,as a friend
Puntingnoob: 2:11pm On Nov 19, 2023
Walahi am a happy man
TUNEX89(m): 2:12pm On Nov 19, 2023
Thazard:
Congrats bro. Me i have been having cut one for about weeks now.even the one i posted yesterday,na one cut am. I don tire. Abeg make dem run me small thing na?
See format, when you were winning who do you run things for ?
superintendents(m): 2:13pm On Nov 19, 2023
TUNEX89:
See format, when you were winning who do you run things for ?
grin
Thazard(m): 2:17pm On Nov 19, 2023
TUNEX89:
See format, when you were winning who do you run things for ?
Show me comment of anyone who asked that i ignored,can you? Highest,i would tell anyone asking next time as i was in dire need of cash. Unfortunately,next time rarely happens. You sef run me small thing make i use hold body.
PJtech: 2:22pm On Nov 19, 2023
Omo nah everybody need help..... it's well
superintendents(m): 2:24pm On Nov 19, 2023
PJtech:
Omo nah everybody need help..... it's well
grin angry
kenearth50(m): 2:32pm On Nov 19, 2023
jimmynauty:
Modify multi maker

Stake no Lamentations

stacyadams: 2:37pm On Nov 19, 2023
First 10 people to quote get 300 naira airtime plus abba

2 Likes

Thazard(m): 2:38pm On Nov 19, 2023
stacyadams:
First 10 people to quote get 300 naira airtime plus abba
.
Olaoluwa122: 2:43pm On Nov 19, 2023
stacyadams:
First 10 people to quote get 300 naira airtime plus abba
07064553928 Sporty

(2261)

Football (+/Other Sports) Betting Season 15

(Go Up)

Sections: How To . 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland.