NewStats: 3,265,556 , 8,187,209 topics. Date: Sunday, 15 June 2025 at 06:14 PM 516w6d6382y |
Nigerian Man Rejects $20M Offer To Allow Wife Cheat For 1 Week (75788 Views)
Okhuadams(m): 9:48pm On Sep 03, 2022 |
HarlequinLekex:with this kind of face if this guy see 500k or less one time e go collect. Some women go even encourage their husbands to collect while some men go encourage their wife's 1 Like |
jojothaiv(m): 9:49pm On Sep 03, 2022 |
blamingthedevil:Surprisingly, I wasn't surprised either. |
akins088(m): 9:50pm On Sep 03, 2022 |
May be dey wan use her and her children do ritual. Abeg make we stop the argument on something that is practically impossible. #8.5billion for one week.. wey you fit use knack like 1m fine babes
1 Like |
funshint(m): 9:50pm On Sep 03, 2022 |
I won't even entertain such interview. What a satanic question!
|
amaridigital(m): 9:50pm On Sep 03, 2022 |
FEGNO: Which better wife dey Naija again? You think say this na 1980's? Na the wife go first course the yeye man say why you no cheat with my mama self make we collect #50m? The wife go file divorce from the yeye mumu man shapaly. Women wey dey sell dem pikin for #300k 3 Likes |
Desusi: 9:53pm On Sep 03, 2022 |
Thank God for him.Money has become God for Nigerians! Who bewitched us?
1 Like |
cybriz82(m): 9:55pm On Sep 03, 2022 |
she will cheat for free then when u are not around..
1 Like |
Swinger60(f): 9:55pm On Sep 03, 2022 |
amaridigital:The question is not about better wife or sluty wife. it's not about if your wife wants to sleep with another man for money or not. the question is about you the HUSBAND. Your integrity, your values, your morals. etc forget about how bad or evil your wife is. Everything is not about bashing women. read through the comments and see how men are willingly accepting for thier wives to be banged in exchange of money. Then, what moral right do men have to bash women if they are willingly watching thier wives get banged in exchange of money. 5 Likes |
Konjiboii: 9:56pm On Sep 03, 2022 |
Na even ordinary street interview, show baba the real money make we know how far.you wan break hin house because of dirty interview abi
1 Like |
INDUSTRIALFAN(m): 9:57pm On Sep 03, 2022 |
HarlequinLekex:why re they calling him mumu man? Na because he never see the money na why he make that statement. |
Konjiboii: 9:58pm On Sep 03, 2022 |
slimjohn2k5: Na small children many adults for this life, see as all of them dey rush answer. Wisdom no go kill the guy I swear, such people dey live long. 1 Like |
Foxyfox(m): 9:59pm On Sep 03, 2022 |
Lol... Wahala
okoroemeka: |
Slynation(m): 9:59pm On Sep 03, 2022 |
Nawa oO....
|
maasoap(m): 9:59pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka: That's because you never married, talk less of having a daughter. You should have mentioned giving him your mother, I would believe you because you might actually have a mother. |
sunkieisland(m): 10:03pm On Sep 03, 2022 |
Kenpaly: 10% is enough 2 Likes |
Leobile(m): 10:06pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka:Okoroemeka u no well I swear. 1 Like |
Toosure70: 10:10pm On Sep 03, 2022 |
Me and My wife dey cheat before for free nau
|
Shikena(m): 10:16pm On Sep 03, 2022 |
I am a principled man but not with golden opportunity. He can have my wife for one century sef, I go find another one at Calabar carnival ![]() |
Re: Nigerian Man Rejects $20M Offer To Allow Wife Cheat For 1 Week by Nobody: 10:17pm On Sep 03, 2022 |
For this knotry ah no try me...ooo unless i see the money with my two eye, na dat place i will change my mind
|
Hoelujohn: 10:18pm On Sep 03, 2022 |
Kenpaly:Dey deceive urself. 50k dolls sef u go collect |
highchief1: 10:24pm On Sep 03, 2022 |
Kingpele:u Dey crase?do u know what is $20m?i go give one of my sisters my wife plus my wife mama |
highchief1: 10:26pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka:na Man U be.shebi na pusi when men Dey stl die leave?abi the men when Dey die do they carry their wife’s pusi along to the grave.in this my life Nthg is really so important to me anymore.go mortuary u go see Toto when swell up Der.we worry too much about body that will decay |
noble2faith(m): 10:27pm On Sep 03, 2022 |
Buhahahaha Toyota Sienna 2005 for sale Click the link below to check pictures, price and location. https://nairaland.macsoftware.info/7307231/toyota-sienna-2005-sale |
shortIGBOman: 10:29pm On Sep 03, 2022 |
No try this game for East. Cause all Married women will disappoint their Men ![]() ![]()
|
Re: Nigerian Man Rejects $20M Offer To Allow Wife Cheat For 1 Week by Nobody: 10:29pm On Sep 03, 2022 |
If d man doesn't av airtime or data to send d money, I will happy share Hotspot 2 make sure d money reach,
|
Neoteny(m): 10:39pm On Sep 03, 2022 |
$20m? Heck, I'll be happy with $2m. As long as they'll let me watch. |
Omesbrit(m): 10:41pm On Sep 03, 2022 |
jeromestarks:You no serious. |
LonelyLucifer(m): 10:42pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka:Both you and the 30 people that liked this post are mad..... Look at your audacity 1 Like |
Danniedpastor(m): 10:43pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka: Senseless men always meet senseless women. Simple stuff 2 Likes |
Danniedpastor(m): 10:43pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka:Senseless men always meet senseless women. Simple stuff |
Danniedpastor(m): 10:44pm On Sep 03, 2022 |
okoroemeka: Senseless men always meet senseless women. Simple stuff |
How Do You Manage The Urge For Sex?
(Go Up)
Sections: How To . 61 Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or s on Nairaland. |